Oblongata's Posts
Nairaland Forum › Oblongata's Profile › Oblongata's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
Picture way she no fit show us her backyard, is that one a picture? Shioor |
Make she go rent house leave the yeye man... make she concentrate on her remaining kids, that man is an oloshi+oloribu he is obviously pained and out for vendetta, ignorance is his medicine, no try beg am o |
DRscience:olagbemiro initiated admission of kids that na y you go dey see stupid things dey happen for dia now, riots, fight etc during my time all of us just wan do graduate, shey you Wey strike done kill for secular university na him go dey fight or riot |
Things done change sha When olagbemiro decided to be admitting kids i knew the school was heading for disaster Proudly 03 set The last mature set |
You show us before, you show us before before, what of now? Mumu like her papa On behalf of the abacha stupid girl that posted the pics, I tender a mighty apology To nairaland vaseline crew members... Continue warming your palms Tboss or gifty go soon send food Aluta continua!!! |
All these small small boys sef Na so one tortoise head dey call him papa mate his boy Number done catch am now he done sabi say life na jeje, mumu somebody |
Even aisha warned baba of cabals but baba no dey ear word |
Make dey hand them over to north Korea naa... nah target practice dem go use them do last, I trust kim |
Na so god wan catch me yesterday, I go call one Tayo babe thinking say na the new chick way I collect him number last week not knowing say na my sister in law i call... Hi Tayo, I gbadun your hips gaan, make i come flex am small na? Your lips go taste like honey, I will like to suckle on it, no worries i go arrange one nice hotel way I go use drill your bakasi, walahi if I miss you I no go fit make heaven again Baba Toby, na Tayo your wife sister be this o... #gimme fainting space |
His problem started when he refused to celebrate his Tunisia goal with teammates |
Naija and poke nose ehn |
See a doctor But before than diclofenac (100mg) would help ease the pain, it should cost you like a 100 bucks, use 1 in morning and night or ask your pharmacy to prescribe for you |
Oya our naira people how well do you know other people
|
She still fit old pass you sef, no be woman again? Bur why una no ask her age since 19 gbogboro? |
So romantic Lalasticlala
|
Ode |
*Curtains down Now kachikwu is in trouble for 'reporting' cabals In this country the wicked thrives and the good people suffer You can only love this country if you are wicked or you like to see others suffer in midst of plenty |
Why i enter this thread despite the warning sef? Curiosity dey kee man wella no be only cat |
E no too resemble Im page like that Yoruba back girls dey fine sha |
jaxxy:deep bro, deep |
Believing in extraordinary source of evil is quite unnecessary, man alone is capable of all wickedness (Joseph Conrad) |
theNOISEmaker:eye witness was 'eye witnessing' |
I never see man dey drag ģender equality, dem know say man na their baba anytime T, Bur dem go just dey drag anyhow, e easy to dey carry millions of people for sacK everyday ? Women cannot survive without banana, bananas make their world rotate... TuAle for banana |
Ode Wet in God wan use your money buy ![]() You have just ensured robbers will come disturb your body And probably take some of your vital organs while at it.... |
This one na chairman of mumu, he think say na only evans dey? |
![]() Liver cirrhosis is killing more than you think Don't drink adulterated spirit You go hear different types for lagos, pansheke,kerewa,yahoo,calidon,etc boys go still dey guzzle If you must, drink red wine, lager beer etc and drink responsibly too.... life is too short to live anyhow And as for you tramadol/codeine gang, disease Wey go kill una dey do birthday |
Please send that dog to calabar kitchen ![]() |
Care work is one work that sure do need utmost professionalism and patience. .. some clients could be so annoying you would smack them if it were allowed. Quick one: Was working in vierra house (care home whose residents are largely Alzhemier patients) and a client; whom i had been mopping her body and left to get hot towel, let out a scream when i entered and threw a ceramic cup right at my fore head, 'out you stupid Ni*ga' she charged at me, I was in between confusion and anger, had to go to the nurse cos by now, I was bleeding. Had to include 'extreme caution' in her plan, gosh that was 2005! I done tay for this job!!! Another client of mine had double personality, never believed it existed until then. He was extremely nice now and in the next minute feisty. ..God just thinking about him makes me wanna smack something Thank God its all in the past now. The ladies were being unprofessional especially for a 2on1 client? Uk no go gree o |
It depends o, believe me mehn... At the end na 'ukwu' and 'boobi' dey blind boys But those toes sha, na ape get am? |
Ffk is a singing bird na ![]() |
Na wah o |


