Oblongata's Posts
Nairaland Forum › Oblongata's Profile › Oblongata's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
3 bedroom flat is available@ ojodu berger, 5 mins to grammar school and 4 mins to berger bustop. Price is 350, 000 per year. ..call/whatsapp mr tolu on 08168016449
|
May dem face unemployment na lie |
^^^^^ Una no go church? Una dey hia dey drag ftc Common oblongata una no get ![]() Thank God for ikorodu o No badoo for sometime now Maybe it is now safe |
For 30B gang = juliet For artificial look = juliet For non submissiveness = juliet As per the agbada na sweet yansh mercy kill am ![]() |
That man is certified'konjified' that day. .. I rmbr a time I was'doggying' and I heard my mum coming up the stairs, I stopped and quickly put on my trousers, the girl had to go, I was heavily konjified I had to wait till the next day before she came to my rescue ![]() |
Later now we go ear say na movie set, mtcheew |
That man looks like a swindler naturally sef ![]() Warning signs would have been grossly ignored. Product of being desperate to marry. To you mumu young girls in the house wey still they form slay queen, no worries, thunder wey go fire you dey siddon wait you for age 30 Less I forget, R.I.P sister |
Though i don't like atiku, I prefer him to buhari just because atiku is more liberal and tolerant both ethnically and religiously than bubu, rufai and co |
Dem for just carry am come naija prison jeje for just 3 days, In naija I trust ![]() |
Naija police na opposite of protection dem be... that accuser lucky say dem no arrest am for 'disturbance of public peace' come release the kidnapper, naija police only language is 'money' |
She |
She must be elder for 'pepper dem gang' ![]() |
Everything dey for India |
Esaylie |
If you ask @NPF this puzzle dem go arrest you come torture you till you go tell them say na you be the last person wey kee every 1 ![]() Back to the kwestshun Nobody wee survive eggcept number 99 wey go kee number 100 I dey suspect that number 1 sef, e suppose make am |
Yeah he was my dad's colleague. ..was told he was warm hearted and always willing to help |
Great pics... for my own wedding walahi I no do all these rubbish because after wedding comes the real 'paper chase', but if it rocks their boat, who I be to quarrel dem? Happy whotever to you guys. Like if you did not do pre-wedding pics and you no send like me ![]() |
Where I wan go? e dey enter vault? |
Sis, no be only you Waka come o. I see you sis. |
In summary Op loves bmw, simple |
If care is not taken baddoo will engulf the whole lagos People dey talk say na ikorodu things Abi? Shebi dem done reach berger now Police will politicise this in order to save their face Till it will be full blown like boko haram |
Feel for you doug... Come collect 1.5m again E no go better for kidnappers o |
I hate police with highest disdain Would rather report to NSCDC than police. .civil defense never too ripe for corrupt practice. |
Na that frown go kee them We wey una no deliver any promise to nko? |
Abeg abeg make I pass. ..
|
No security |
Na wa o This op is a vely useless somebody ![]() Come dey drag ftc ![]() R.I.P to the dead And he looks very cool...truly death is a respecter of nobody |
From slaves to kings. ... Cc: lalasticlala , myndd44 , seun
|
Pic 1: a slave child kept in Denmark zoo just for amusement Pic 2: a consignment of slaves aboard a slave's ship Pic 3: slave used as beast of burden Pic 4: public warning for coloured (negros) in Boston
|
Pics 1: big boy slave, a slave poses for the camera Pics 2: family of slaves Pics 3: a slave muzzled to prevent stealing on farm Pics 4: slave workers of a mansion in Virginia
|
1st pic: a big fish caught? Oh wait, its just another dumb slave waiting for their amusement 2nd pic: the real lord of the rings 3rd pic: a woman hung probably for witchcraft or some other lame excuse, amusement must not cease 4th pic: another oldbie shows a little of what he faced as a slave
|

