Oblongata's Posts
Nairaland Forum › Oblongata's Profile › Oblongata's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
tosyne2much:na him be the house boy |
Puffydon1:Bros na you be Julian ni? |
This na b4 igbo start But fela fresh here o, Nigeria dey craze, abroad sweet die aswear |
Baba trump leave twitter alone How far dem say you wan ban lottery, maka y? wetin dey worry all of una republican sef Something wey no even sure before, u con kuku cancel am patapata Ori e ope Nansense' |
We know say abacha na una lord and saviour After all, baba done say abacha no steal... Bur come to think of it, abacha na hero to Nigeria o Because money wey hin thief dey act as reserve for us Every administration after his death has benefited from this cash reserve |
That man for prefer going to jail sef I rmbr wen I small, na so my papa treat one of our house boy unto say na me carry the money sef go play nes, na since then to dey thief fear me die, I dey reason am say my papa fit do worse for me. I thank God for that man o, and Julian, wherever you are forgive me o, that was js3, 1992 |
Funnicator:thank you sir |
NFA no go like this |
I never think am before, I love you ke? She go begin dey worry maybe I done get bad dream about her abi I get malaria. No get me wrong or, I really love her gaan But na sharwama dey do the job for me And her monthly stipends Then occasional long hugs Kiss to the cheeks But no 'I love you', that one done register as bed talk |
No be this type of thing we dey talk now? We dey talk 20s This one go just turn to s.ex puppet for house, boys go dey distract anyhow |
adeshina8:continue with your scam, shebi na just beer money you dey chop from people abi? The kain death way go jam you and your children ehn dey close, continue, lazy buffoon |
If Queen Elizabeth do mistake carry ship come tincan island say dem wan carry us as slaves ehn... Even bubu go use leg run from aso rock... Queue go long ehn because na the whole country go come Some people go padlock their mouth sef to show say dem be correct slaves You go hear 'nna men, my grandfather na chief slave in 1904, it is in our blood' Some people go carry bed come... Some go do small boat and attach to the ship If dem say na only man dem want, single mothers go plenty ehn, who marriage epp? Calabar runs girls go go there naked Even rats go relocate sharply This country no good we just dey manage am There is hunger in the land, and we are suffering and smiling from ear to ear
|
Na hot prayer be the drug |
Something wey dey hustle jeje |
Queenlovely:you have a large heart dear... But next time you are feeling philanthropic, quote me abeg I can see your future is bright
|
Marvis and uriel need a d!ck... they need a ring on it, men are great blessings to women, without constant d!cK a woman will look haggard ni sha and incomplete, TTT just dey for dem back dey look like this
|
sirBLUNT:her mumu no get part 2, I go need dash her my monicker |
All na politics, so dem just discover say dem get that pics abi? Nigerian politicians sha
|
Hush puppy is a liar and a broker ![]() |
Believing in extraordinary source of evil is quite unnecessary, man alone is capable of all wickedness (Joseph Conrad). |
There is still hope What is your CGPA? Since you are just in 100 level the best advice is to start again in another school , you are now equipped with experience, you could bag a first class sef Or you continue and work very hard, with hard work you could still come out with a 2:1 (depending on your current gp) or at worse a 2:2 I came out with a 3rd class in 2006, I tut my life was over... I just completed my PhD in new found land canada... Your only weakness is you, cheers |
If officer Titus act this one now people go say na just comedy.... Nigeria is filled with serious comedians everywhere |
ashjay001:his son o, which one be my own for dia |
Keneking:you mean Lalasticlala and seun sef |
Omo I weak |
Maina wey wan run for governor? Something is wrong with our heads in this country, hausas have finished this country with their illiteracy choi |
A Yoruba man will never accept this, my igbo brothers sef, |
Oproko
|
That is not toyin tomato, sHola sobowale is the one and only |
Guy calm down and stop talking like a wimp Post pictures of call up letter here... And for the rest of you wimps contemplating suicide Take a time out and visit the cemetery 10 minutes walk will do the job You would come out a different person |
I rather go dey yansh goat than to near this mumu Na everyday I dey put this slowpoke for prayer make he enter prison for USA, make dem wide him yansh for am, gays things go tired am ![]() |
Shey mi still dey rap ni? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)


! I really feel like killing somebody!? 