Ogaonos's Posts
Nairaland Forum › Ogaonos's Profile › Ogaonos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 43 pages)
bammy777:no mind am I suspect na medicinal person. |
eeewise:na small pikin dey worry DT lady.e Neva c any thin.try such 4 marriage d man go endure 4 a while but wen e done reach am 4 neck e family go hear d issue.d true is there no mature single lady anymore.DT y i don't fancy marriage.DT y b4 u propose 2 a lady check nd recheck her mata wit ur pastors.ladies pretend a lot esp d graduate ones |
Eketem:u rite d problem wit marriage in Nigeria is DT it over hyped. Marriage is jux like going 2 uni nd told so many propangada nd den wen finish u realise dt degree no get power nd DT na hard wrk moni dey nd u b like hw wish i knw i 4 plan well.in our society we think DT a man go sabi marriage wen such man train himself 2wards it but d truth is not d case.d ideology of go sch no talk 2 girls o finish sch go get job marry na nonsense nd dey affect sum of our guys.because as a guy eh na 4rm secondary u dey train ursef 2 b a man.as u make female friends dey ask questns 2 knw learn nd wise up even me na my elder bro educate about ladies involve marriage because of he exposure he get 4rm teenage about ladies. |
adedayoa2:so a man wife should nt contribute 2 d family na man go everythin because na man maybe by d tym wen it happen 2 ur future son nd his nt reasoning u his mummy den u knw u have a problem.such can mak a guy abandon his mother.my advise 2 d op mak e discuss it wit e momsi or popsi or pastor dt will giv him wise advise.y d op hav such problem is his lack of experience in handling ladies wen young because mehn as a man one needs wisdom in handling women.dt y i always encourage mak boys dey social wit ladies 2 observe nd get wisdom |
princeade86:ur head correct.d truth is nigeria no get players esp skippers.sum pple d formation no gud but DT d best formation rohr made little mistake but even if we sack rohr we need a oyinbo coach because local coach go bury our super eagles luk at hw Senegal team play wit low IQ.2 Japan.we should blame our strikers iheancho esp don't knw DT world cup is a tournament use 2 market urself jux lik musa did 2 redeem his career nw beta club go go 4 am. |
Tedy i greet nd appreciate ur works.on relationship.so bro i will luv 2 ask is there other or new addition tips on hw 2 act like a bf 4rm day one |
enemybulldozer:dt guy is too low minded.can't appreciate ur African content dt is being refined nd is beautiful.na pple like am dey make trump racist.my prayer b sey if 2baba fit talk 2 em colleagues 2 make all artist dey wear only african contemporary cloth 4 their music videos e go help our fashion industry nd artiste like davido wizkid olumide go mak millions eh 4rm their outfit.because identity go cum dey nd wen d we start exporting fashion in Africa den wen d industry don strong eh american fashion designers go dey admire us.anotha na if CBN governor fit ban suit replace am wit senate wear 4 both gender because in fashion e gud make woman wear man cloth it will make our African content fashion.grow nd liberaliEd but trablism have 2 b put into consideration a debate on senate wear have 2 b taken on it whetha it make one an African or Nigerian or mak 1 a Yoruba or Igbo or Hausa etc y because oyinbo cloth won ova ours bcoa it nt tribalistic nd it liberial our women if it passes dt stage den it can b implemented nd let women wear d senate wear if not our African cloth no go fit dey liberal.den lata e fit dey implemented in our sch.y all dis so dt make we african youth dey bold being africian nd luv our content more. |
robinso01:she rebranding nd refining like wat d okoyes nd style Pius did wit our afro pop nw every bdy lik our music nd nw sum western artiste don dey like am. |
OneCorner:u guys should stop dis low mindset it only make us more negro.she appreciate our fashion if our musician can do d same in all their music video it will help d economy because it fans dt buy cloth.nd wen whites cum accross it nd admire our fashion it changes their perspective about us africians nd make dem have a 2nd thought about Africa dt racist news channel has biased nd stereotyped |
Remimadrid:buhari was brought 2 b president 2 teach Nigerians a lesson not 2 b gullible 2 every thin d media says 2 always cross check nd luk inbtw d lines Nd Neva ever b gullible 2 obj His d 1 taking Nigerians for a fool nd a ride esp.his afonja peeps who are too gullible 2 him |
Lily4star:yap if d reason is due 2 d contract she had wit d okoyes den dt reasonable.but if nt den is not wise because d name na brand nd make her fans no luk am as upcoming act.d thin no gud her music fit popular but she go dey underated like seyi shay. |
tiger28:eh eh stop generalized Africans sum of us liked trump 4 his blunt in sum issue but hate his racialness.wat of kenye west na African e b.and secondly sum black American too have dis soft dislike 4 Africans jux like south africans.dt y Africans don't give a ahit about racial treatment in s.a y because s.a are African haters.u are taking about racism but hw many rich African american cum 2 Africa 2 help Africa wat we c is white american coming 2 Africa like bill gate Angela Joli mark zackerberg even china is trying 4 Africa If not 4 China many of us African could have had smartphones Kenya are cing railway because of China y Obama was concerns abut Steve fucking james.my nairaland brother jux watch wen 9ja don beta afta we don suffer fix d nation is dt tym u c snoop Dogg or jay z go say e na nigerian.wat pain pass was wen bet belittled African artiste |
Lily4star:but she shouldn't have change her name dt name na brand.jux pray she pull thru u cant tell |
kidap:pls any photographer in d house i wan ask a question if u take a celeb photoshoot do u or d celeb make money 4rm it.because d way tboss have b doing Photoshop 4 d past a yr nw.am beginning 2 think she making money 4rm it |
kelvinreality:make man wear condom o let truth b said if dis kind babe gree 4 me or any nairaland guy.d way man go dive d ikebe eh nt knowing her status.na wa.anyway i think is high tym they created HIV positive dating group.make HIV Bobo fit run dis fyn babe 4get stigma |
victorian:Nina luv miracle hmm true luv ke.girl b real if miracle go back 2 Nina d guy no b real man nd badoo y because if Nina has won DT moni DT gal go dump both guys ( her home bf nd miracle) her sis go cum dey say miracle na player gold digger.miracle should enjoy d mula wit em family nd 4get DT Nina gal.d gal na beta side chick.dnt have gf material qualities na moni nd f#ck dey e head.as 4 her home bf make e thank e God. |
kimbraa:my sista I tiya o 4 d kind of ladies we dey c nwadays o.they are too immature nd irrational in reasoning.dis kind ones if d op dump am na Fb she cum dey wail cum make pple cum dey console Am.sum galz can make a guy hate females.but wetin I notice b sey ever seen small pikin cum full university relatnship have gone sour.4rm d op write up u knw d gal get small pikin brain.mature lady no dey reason like DT.miss s days wen we had more mature young ladies nowadays so so kids dey form ladies.they spoilt relatnship na make guys dey go 4 ashawo sorri 2 say.bcis na 2 act real man wer go dey spend spend na b relatnship of 2day which was not like DT in 2004 down wen mature ladies dey campus nd single hood. |
okorro1:wat u saying is wat guys online normally say is nt realistic wen i had my own luv issues DT wat guys online were saying move on beta 1 dey.den u jam anotha runs gal because dem plenty nwadays.until I vex cum dey hangout wit soft mature players cum notice sey luv na game nd babe no fancy luv.so d op my guy I knw d feeling u passing thru.but 1 thin 1 wan tell u is ladies are like DT nowadays but one thin u must observe is nowadays Neva fall in luv wit university gal most of dem are players nd immature relatnship need mature gal nd like soft players alot op wen next u jam babe again try check her young fullness nd maturity nd don't fall 4 church gal it doesn't exist most of dem na hypocrite na church married woman na dey exist 4 nairaland guys if u are emotional weak or a fool in luv try nt 2 single date u Neva strong 4 it double date is key 4 u nd have female friends 2 stop u 4rm being a womanizer. 4 d op na wen a lady invest in u na em she luv u.try watch d series empire nd observe cokie nd lucus or so u undastand wetin I dey talk |
Viicfuntop:is because cee c a lady.I wouldnt b surprise if cee c would b very popular nd relevant afta d shw end.d media like drama queen.as 4 uti na my guy but sumtyms d guy dey gender sentimental if like sey na tobi do wetin cee c do.mehn na his nt a real man a real man don't do dis nd DT.we 4 dey hear.nd again bbn is a woman show nd DT y I commend tobi in handling d situation.DT y is advisable 2 guy going 2 bbn 2 check dem self if they have Grt nd mature wise personality 2wards ladies b4 u go 4 auction. |
ZarahBuhari:because of yahoo yahoo.we Nigerians like 2 abuse new swt thins.d case of jumia pay on delivery agent murdered cumes mind |
grossintel:there is 1 thing have observe wit us Nigerians.in 9ja nobody will give wisdom advice 2 make a beta person u desire or tips on where d real big cash is.most of d tips u hear are eitha wat does not work in our society wat is already too viral.nd nw yet peanut profit.if bitcoin or affiliate marketing was too profitable most of dis guys preaching it online will keep it secret. Y is d tips on becoming a successful breau de change agent nt preach or d code 2 make oil money d Nigerian wise way not preached |
eosigwe:I no undastand can u pls explain beta |
eosigwe:u jux said my mind.so those who read nd don't get 2 undastand meaning.wat he meant is wen u dey help persn or do charitable deeds do it coded like sey u dey do bad thin like stealing patronising ashy.y do have 2 code am.because if u do am openly u attract ingrates nd wen pple knw ur hand soft they start taking advantage of u.nd u start having unfriendly friends.also try doing it unpredictable.if u notice in church u hear 5million was donated by anonymous giver.y imaging u donated 10billion 2 ur church nd u no code am all eyes go dey on u.nd b4 u knw it 1day fit reach an Evans fit kidnap u.or rob u. |
Safiaa:poverty is a curse. Most ladies who sound lik dis are broke galZ.u think such reasoning is normal until u start making friends wit rich gal 4rm very rich home.such ladies like dis1 are very stingy.4 example u think otedola daughter go dey ask mr eazy 4 moni wen she can buy d guy nd have gone 2 places wer d Bobo Neva enta.d day wen a gal told me no b sey i no get moni.she have her own car work in a telecom film.get like 17k airtym anytym i call am she cut am call me back na dt tym i knw sey I jam beta babe.den 1pako broke gal cum nairaland dey yearn gibberish.sey na favour.rich ladies don talk lik dt only poverty mentality ladiez |
ERORR404:4get pple who are telling u 2 hustle.we all have problems DT need solutn.dis problem of approaching gal many guys have it.y do u have dis fear of rejectn is becos u didn't have female friends wen u were in secondary sch/jambite.DT d origin of dis problem.hw 2 solve it try 2 approach ladies DT have low attention 4rm guys.start 4rm there.small small go dey improve.because Lionel messi was once an amateur.don't go 4 high attentn chick e Neva reach.if u knw book na adv.but start 4rm d less attentn u b shock DT d babe u eyeing nw by 300l go dey easier if she nt hook due 2 reductm in guy attention.so my brotha I pray u ovacum it in campus because e go dey hard 2 fight am after nysc |
concupiscent:stop being a fool and ignorant. dnt knw anything about the benins if d oba get ur back guy most benin pple go fear u.dt wat help oshomiole govt.yrr bak involving wat helping obaseki govt.wat d oba did is gud do u knw hw sum benin mothers treat their daughters even pay 4 incantations nd trip 2 go abroad 2 do ashawo.if d oba place curse on d edo govt edo state go b like dubai in 5 yrs.only god dt bigger dan oba juju.as 4 u na pple like u go cum social media dey talk God nd juju na nonsense but but 4 reality if dem say rmake u go cut nd burn priest juju u go dey yearn gibberish den run .ok i dey naive my twn juju priest is dead nd get ancient juju e dey find wer 2 pack them. So make i advice e pple make e pack am cum ur house since u brave. |
autojosh:tho i hate d way afonja lagosians behave on nairaland.but mehn dis awesome and commendable 2 ambode govt.4d maintenance and mgt give it 2 oyinbo. |
Pharaoh001:so u support a female cheating.na wa.if na guy b d nina u 4 dey rant.ladies nd double standard |
Sinof:then ur mum dnt luv u but luv money.have being broke 4 yrs b4 nd my mum neva disrespect me.mama wer dey do dt no b real mama.u no c p square mama wen ther papa dey do anyhw hw their mama dey support dem.during their broke yrs. |
Caustics:dt pple but ur mum will always respect u with or without moni.dt y bible say honour her. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 43 pages)


cum dey console 
