Ptoocool's Posts
Nairaland Forum › Ptoocool's Profile › Ptoocool's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 32 pages)
all dis market women bin think say ah be d son of dia state qovernor on top say ah wear shirt&3quarter qo market..& dey'll be like "'oqa' comot moni 4poket buy somethinq" αh con dey tell dem say 4qet dis tin o, na pa..pa..packaqinq we dey kal am so, simply put, washinq & settinq..kα̲̅γ̲̣̣̥ to cut d short story lonq, ah qo market empty hàñded, yu know d rest..2mao is another day.. Few days to camp, ah jst hope say no b dis my ankara & quinea ah qo carry qo do d job.. Una qood eveninq.. |
kennykg: 5:45pmAh remove cap 4u bro.. *Quickly qrabs chicken* the pepsi can wait.. |
kα̲̅γ̲̣̣̥, ah was in d market today to pick sum stuffs for camp bt was dumbfounded when dem dey tell mε say all of una don buy wetin ah wan buy finish, una dey try oo.. Anyways, wetin brinq mε come here be say, if una know say una don buy more dan wetin una nid for camp, ah knee down beq you, abeq return an 2mao make ah see tin buy too.. Thanchu.. Una qood eveninq.. |
Awoofawo: Bro so you too see am, a whole king Solomon in his glory and majestic peeping at sleeping innocent virgin in the middle of night; Baba Solomon na pervert o!Hmmmm, nao ah knw blood is thicker dan water. |
p2t2r: better you keep shut, so we'll think you're an idio't, than to open it and remove all doubt.Who's noa d idiot nao?? U see @times itz qood to kip quiet @times.. You jst show the whole world ow much of α fool you are.. |
Ionno, so i'll rather keep shut.. |
kα̲̅γ̲̣̣̥ over to those wey dey form herbalist on ÑL.. Yea, ah don dey see una already.… |
OP don talk am finish: "The best way you can take away all the insecurities they have about your dreams is to show them you succeeded. If you show confidence at what you are up to and work hard at it, your parents are sure to give you some benefit of doubt and support you if need be" |
Hmmmm, Solomon thouqh.. He qet wisdom sote he dey use same on queens..bt dat Ethopian queen too, chai nawa oo.. |
When ah 1st saw Shekarau ah was like the same Shekau? You mean the same boko woteva? |
Chai.. |
sokarsenal: @ madridfc Information is key bro.........I thank you very very very very much.....if you were a girl...choi I for love you die........your help and others like immanuel, ajoskele and missindependent deserve something.......abeg which whisky you dey drink......bourbon or scotch? Abi na beer u dey take or brandy........anyone I go e-send am to you........Thank you so much...ehen what area in eket do you stay pleaseYea, so helpful, thankx α bunch.. |
B4 nko? Na GEJ? |
easyflow: Hmmm another rubbishWey ur own?? |
zerray: hahaha you ppl are still on that? buahahahahaAm ova it 6s.. thks 4 d laff tho & qud 9t.. |
Itz dishearteninq when quys pose like qirls, like slu.ts, bandwaqon..well itz ova nao cos ah say some pipu dey form na hin dem join mouth dey ***** kα̲̅γ̲̣̣̥, y'all shud leave d forminq for mε nao as ah don qet my 21k soca boot, did sum1 say ah don dey form too? Una qood eveninq.. |
toluxa1: No, na syrupkα̲̅γ̲̣̣̥ now ah code, datz even easy to sip dan tablet capsule self.. |
Tablet as in capsule? |
adedeji65: asin enhn, u shouldn't be called a graduate, I got my 6k predator football kit ,so What's ur p with that.... as at 2007 a friend bought his original Nike boot 11k ...Nigerian graduates are so dumb, typical polytechnic graduate!!!!!Ђey dumbaS,s why d tin dey scratch u like say ur lyf depend on it..u too dey form abeq, y u no kuku open up say na u qet d 11k soca boot, u con dey come here dey form foreiqn qraduate, u sick oo walai.. And yes, ah be COED qraduate, happy nao? Ode |
Ok, my shoutout qoes to all d niqqas claiminq dey qot demselves α 6k soccer boot, una dey form posh abi? Waitinq 4dat persin wey qo qet hin own 4 10k.. Shebi na stone u wan take am kick.. Una qood eveninq.. |
ojimbo: nnewi. Since last year, the last time i saw light was in octomber 2013Ah bet u aint in 9ja.. #FreshAir everywia..#FreshLiqht till 2015 b4 election. Dunno afta election sha, errthanq na washinq & settinq. |
Op 4qot to add: BITE HIS OR HER EAR.. S/he 4eva listen.. #ThankMeLater |
Samguine: Your kunu no dey kukuma finishYea, my kunu so stuck on |
*Spread mat under tree viewinq Sanchez picz, wit toothpick to remove the kunu leftover* Una qood eveninq.. |
himkers: 4.99 in covenant is a 1.99 where I graduated from; UniAbuja. Covenant is not a tertiary institution.Abeq tell dem oo.. #GreatUnibuja.. |
Dis 1 err1 is wishinq dey could help.. Hmmmm... I'll rather say α word of prayer dan typinq d 'i wish ah could help' ishhh.. The Lord is your healer..u are healed by His stripes.. |
cutiepie01: ATTENDANCE FOR MONDAY, 7TH JULY 2014.Choi, 7th July ke.. Am here sha.. Erm, erm aunty, is my mummy say ah shouldn't cum to skool oo.. |
buoye1: A poor guy stole 37,000, he was sentenced 7yrs in jail....d rich r stil billions of naira nd goin scot free.......diaris godNa 9ja we dey oo.. 9ja, wia d rich has it all.. Just wait till we chanqe our name to airegin Thinqs qon take α new look then.. Ah mean everythinq will turn around 4 both d poor and d rich.. |
Hhehehe, we were told in social studies dat dia are 3 major reliqion in 9ja..ah bet d other 3 are just wakinq up.. #TeamBrinqBackOurReliqion.. |
Dis one ah cant work my postinq aqain, ah just pray dey spare mε those northern states.. Make una join mε in prayers.. Pray..Pray..Pray.. |
Walai, thank yu sanusi fa, |
Jona will b lyk 'thank yu sanusi, God bless yo ass' |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 32 pages)
all dis market women bin think say ah be d son of dia state qovernor on top say ah wear shirt&3quarter qo market..& dey'll be like "'oqa' comot moni 4poket buy somethinq" αh con dey tell dem say 4qet dis tin o, na pa..pa..packaqinq we dey kal am so, simply put, washinq & settinq..

