Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 409 pages)
SEE THE MUSIC OF CHIWIZY NOW HERE http:///HZpXl JUST CLICK AND SKIP ADS AT THE TOP O TAKE YOU TO HE DOWNLOAD PAGE
|
;Dcossy dont mind dat woman jare.....she is just an hypocrite...she should be jealous because she did not use her time well... and she think she is you mother....what a stewpid woman. never judge a book by its cover ...cossy may even have a good heart than her.wetin concern tribe for this sef...if she come dey america nko...shey d gals wey dey do p.orn no be person born dem i like d pics jare cossy post more..http:///HZiQP and http:///HZiGX and also read more here about cossy n her pics make sure you skip the ads |
victorazy: Igbos!!! how i wish they can have their freedomMR MAN DON JAZZY is not fully igbo...he is isoko..that means his dad is an isoko man from delta state and his mum is igbo from abia....its just that he was influenced by igbo folks... and he looks like dem...if u ask him on twitter the he always says he is isoko...any time.. |
world internet freedom day ....wooww......so what does it mean ..i have been free online ever since na ? |
delors: ...but e be like say him younger brother old pass am o..abi d guy get apollo self? Ok, if Don Jazzy be 30years, as him claim, dem dat mean say him younger brother go be like 27, unless dem parents nor do family planning...but this younger bros wey I dey see go don reach like like 36years old o for real life...hmm. Even D'Prince self old pass 31 for real life...Don baba Jay, I bow to u oo.omo mee sef bow oo IDJA na 29 years wey no dey ever comot for 29 ..how old go be dis him younger brother 27 .na lie jare..don jazzy go dey like 38 yrs...and Good one don jazzy ...see correct business man...i respect Jazzy anytime any day.....una don see......say na creativity be the best for naija.. |
Seun wrote me a letter to my home address and beg me to join |
;Dthank you seun !!! If not for a platform like this...some people for dey focusless!!! And bored ..an indian man told me that nairaland is the best website in nigeria ...korokoro at ikoyi - cos it was thru nairaland he bought something from me ..which he needed most |
Oga buy range rover jeep !!!! Haha naija every suv na jeep,, |
Jonathan is a sadist what is wrong with that man head |
Maybe dem wan use am do juju jazz of motor wey go dey fly soon !!! |
Just started sef !!!!! And I don't do cigerette I do weed!!!! Ewe rarra roororo ro!!!toto no sweet pass shoko!!!!
|
The woman is a fool and a hypocrite ..never judge a book by its cover!! And wetin concern ohanezigbo for the matter - sey na dem born cossy or tonto...there are other worst ladies in prostitution deal..and d fool just dey talk trash!!! Yeye woman just because she no get swagg or better bobbie. See cossy latest pic here jare www.nairaland.com/1164730/cossy-orjiakor-playboy-mansion-pics. |
Sure a native doctor reads your palm and its like astrology..and let you know what type of people u assiciate with ....after all God is God everywhere!! Not only these foreign religion which is brainwashing |
Nigeria - FEla , Yankee - Tupac , Benie Mac , Biggie |
Well state of residence go make sense ___Lagos for ever |
All dis benin gals are too ruff I tell you benin / warri gals na jaguda dem be....and no be say dem get mind o |
Umm dis thread long oo....nigeria and jungle justice instead of dem to just report dem to d police at least not killing dem -- taking someones life..is bad...worst of all parading them naked |
Na lie poverty is really on the increase in lagos and major populated cities around..see youths and workers strugling for peanuts ..many. Youth are jobless and the rich get richer the poor getting kicked off...in nigeria people are gettin poorer each day - do u think to judge a society is when you see the numbers of SUV , and EOD toyota..oya make dem fuel dem$ car na wahala or maintain d car na serious headache...education is poor here health care poor..not adequate ...I beg world bank naija poor skatter |
Afgani - wetin !!! Well we are here in the mountains around kabul ...hahah !!!! We don dey here mark register JJC |
Mallam sanusi should be for president!!!!!! I don't care if he is from the core north or a muslim !!! This man has all what Nigeria needs for future deveopment |
, she is currently in Dubai. And yes you guessed right, shopping tinz for wedding.I tought they ave done the weddin Well if tuface like make he dey stupidly dey born anyhow!! Na future go tell am!!!! |
Well its a pity...people just eat anyhow!!! Clubbin and drinking a lot of these spirit ace of spade!! Henny,moet in d name of biggest boi!!! Too much is gonna poison d system |
Well you see accidents happen everywhere .... |
Termite wow the way it dished makes it look palatable - am salivating here ..wow it can go with ijebu garri!!! Wow |
Minister of defence a woman!!! Haha what a funny country where everything is done with sentiment..I think them say what a man can do a woman can do better!!! Hahahha that's shows she in incapable of defending a nation...maybe if she hear banger or knockout for xmas celebration she go slump also |
Well just throw a missile at the house of senate and aso rock and every national conference...!BOOM! All of dem die that's way then fresh blood will start and the nation can start afresh |
igbsam: Ashawo aka Olosho sef na Working-Class Lady. Are guys scared of them too ?Hahaha help me tell dem hussle na hussle I don see babes wey go suit up well wit shaded but dey hussle puccy market join am |
d babe na meat o..as biggie dey bang groupies...na so dem oda rappers go dey bange her!!! To come haha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 409 pages)
?
...anyway, e nor matter, just give me the job abeg.
Just started sef !!!!! And I don't do cigerette I do weed!!!! Ewe rarra roororo ro!!!toto no sweet pass shoko!!!!
d babe na meat o..as biggie dey bang groupies...na so dem oda rappers go dey bange her!!! To come haha