SavvyLanre's Posts
Nairaland Forum › SavvyLanre's Profile › SavvyLanre's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
aktopgun:You no sey, i no sabi all those japanese words, but, i see a short run bull in the making for DSR, if confirmed on Tuesday, it might be too late for many to enter, if dem no enter on that day - as they would have a two day window for max. gain, and then price drops due to bonus issue, and then another bull run session, In a nutshell, if you get money you fit put am there - but caveat empty o, but risk seems to be worth it. |
Aktopgun me too i dey look chart for here - see costain still dey defy gravity. But, i no someone if hin talk for here on that stock - gravity must to pull am down. Na who sabi that person? (na my own riddle be that) |
I no fit laugh - Krrush you dey try to redeem yourself, na me go help you drag am - i dey play angel advocate for here, ![]() |
on a more serious note o, Sis. me Windy, how you take grab Nigrobe for floor - i really fear you o, was it 03/07 or 03/17? |
cheexy never delete o, she still dey vex, ![]() Krrush don enter trouble , make i add some more kerosine to the fire ![]() |
this reminds me of Dollp1cute and Tmoni - dey almost bury my head last year, me i know dey yan that kind joke again o, Krrush - i just sincerely hope sey cheexy don forgive you ![]() |
:d ![]() |
OK, i don come back, as Risky yab me finish last time ;-) - meanwhile, na who tell you say Mary second name no be Nunu ![]() Na lie, A&C better pass B - Resurrection fit happen after 3 years, and na you go be first meat. |
eniyanman:Na lie, na Nunu (AEIOU) |
Jack and Jill - Ioma you no go kill person for here, ![]() me wey i don dey hail omoba3 for translation, |
My brother Easi and Oga pumping - i need to holla at you in a minute via email. I get one issue wey i no fit discuss openly. Sorry guys, if anyone else one know, i go tell you. But, do not think it is appropriate for open forum. Thanks for understanding, |
orisebawo:Na which holiday be that one ![]() |
Folks - wetin dey happen for NSE today - wey results ![]() |
bivins1:bivins you talk o - and na strong prayer, And, I AMEN it. |
LOL, LMAO, ROF - @Ioma, you no go kill me for here.My prayer for you, sadness would not know your address, In Jesus name. Happiness shall go before you, hang by your side and behind you, in Jesus Name. Smile shall not be far from your face all the days of our life. In Jesus Name. You put smile on a lot of peoples face here - including moi, @Gees - Na God o, if he would by his mercy and grants me the freedom and money to buy. |
cheexy:still illiquid though, so what exactly do they do, because i have been looking for information on them. |
Aktopgun - many thanks, make i try am - My people - see my dream o,
|
hbrednic:Na the second time wey that thing go happen be that o, it is either someone is playing mago mago at NSE, or someone wants people to sell so that there would be more on the floor. Me i dey hold kampe, for now. @Aktopgun - abeg my brother, how do i upload pictures - i tire o, i thot i was savvy ![]() |
brownny:A friend of mine asked me the same question today, this was my email to him - good luck and all caveats applies short term, mid-term or long term? Short-term - OK for a Circle in, Circle out - in 5days - caveat emptor Mid term P/E is at 34.2 with a projected revenue of 2.59BN, I would hold and not buy more in comparison with others in that sector. Long Term I would not buy at current price due to projected P/E value, and EOY results would soon be out, I would wait till then to make such a decision for long term. |
Baba wanaj0 - wey my school fees o, Oro agba bi o ba se lowuro a se lowo ale, UBN don find hin level again, that support na die. Na gradual offload i dey on that one (i go use my Fof2 style for that one)And, i did look at ETI - the initial resistance after the news and then the northward trend, to be honest i was suprised that it did not move immediately, did you know about the news before? Anyway, i no touch am o - the high nominal price no gree me touch am, and the 25M traded today no be good sign either - but, i go let Aktopgun drop final conclusion on that one. All in all - eku oro agba. |
I no fit laugh - i dey rollover for here. @Greentree (we suppose create another thread for you and igetwicked - you guys crack me up no be small)@Pumping - i no even understand the email, but, take am easy o, as dem don talk many times, we go dey begin dey ignore entries wey no add up. @Greentree - That your epistle, na die, walahi, dem go soon drive me commot from work for here. folks- watch out for yahooze, some of us no need endorsement for here, @Texas543 - kudos to you, well handled. @Fof2 & many - you ignore my post on eterna abi - eru o bodo, we go see as the thing go turn out, (on this one we go see, no be larfarge wey i jump commot) |
greentree:Agree, all i know is that Daddy Wanaj0 dey pay my wharton tuition me i dey go sleep, greentree you no dey sleep - abi no be UK u dey? |
FatherOF2:FofMany including moi, so na you talk am - your son dey there o, and your daughter-in-law no gree me commot. This is it, with the new management - there is a high vision for changes and positive revenues with good PATs, but i guess we are all waiting for one result to justify the maiduguri run, BTW - who knows when we should be seeing results, i am under the impression of anytime soon, and knowing NSE, some people go don see wetin dey happen. |
wanaj0:Baba Wanaj0 - see wetin you cause, your advocacy against UBN, now the thing dey on strong bid, on the day wey i sell. And, i talk am o, but dey say make man no gbo enu wif hin elders, Even ma self you no put caveat emptor on the thing - walahi, na you dey pay my school fees - as i wan go do doctorate for Wharton, |
imiegba1:Na who tell you make you commot for eternaoil ride - siddon there o, there has been no indication of a slow down as of yet, in fact, e be like say my wife no go gree me commot until it touch 100, but, we shall see - as i fit don CiCo once it pass 70 mark |
cheexy:Ha haba Cheexy - you wan put me for trouble - greentree sabi vex well well o, ehnn the guy go soon commot from probation, |
greentree:@Greentree - na who tell you say we dey ignore you, siddon there, we dey digest you well well - sometimes when people no talk, them no mean say them ignore you, It is wisdom to listen first and speak later, Anway, me i dey watch you closely - since the day after your met with Napoleon. (I no forget) |
@Oga pumping, blueband and any other prosecutor of Cashthieves - One Cashcraft advocate don surface, Dejipumpin:https://www.nairaland.com/nigeria/topic-118241.0.html My people abeg make you na no vex o for the side track, |
pumping777:I noticed you highlighted Linear - which might not hold for Longman - look at the past 9months and Full year results, it does not fit for a linear projection at all, (I would say hold at a minimum of 0.2B from last years FY) (Now, this would have been a good example for the lesson you were trying to teach me sometime ago) |
@Baba Wanaj0 - are you sure about UBN, they seem to be holding their support rather well - in comparison to other in that sector Honestly, just looking from a technical analysis - i would say something is brewing, EOY has not been released, maybe that might be the issue, That is the reason i have not offloaded o, |
On behalf of Easimoni Latest OHLC + Volumes below. Valid till March 14/ 2008 Data source - ZSL |
lawalidowu:na hanging man o - And, sentiment got to dey for that one o. (it is either you are dinning with a long spoon or a short spoon with t'corps) |

