Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)
See ur rabbit teeth. . .Go brush jor @Under G. . .Upgrade! |
And they claim not to love me. See dem screaming my name ![]() |
N- Never E- Expect P- Power A- Always (NEPA being a Problem in Nigeria) P- Problem H- Has C- Changed N- Name |
mumu, we know latin wen we see one so stop tryna cover up. U remind me of one idiot and upon further research, I realise say na u. No matter ur location, ur identity remains same ![]() |
Whichever way u loose and the next person gains. Enjoy d view! |
I go slap u one day. No joke!!! |
Area!!! |
Element G:U wish say u be like me sha! [quote author=Ben-10 link=topic=503734.msg6644776#msg6644776 date=1282837560]Please use the insult thread. [/quote]Wetin be ur work for here Oya carry am go d insult thread abi nor be wetin u dey good @![]() |
Dyt:I dey turn u on ![]() |
Element G:U wan park comot for dis section abi? |
Fresh blood don show, see as all of dem don dey waka naked dey reveal deir yansh holes |
Na candle una take power computer wen una take dey post for here abi ![]() |
C wrinkles for ur forehead with your dry and highly overrated jokes wen I nor find amusing |
Studio CFR:I pity the gals for NL @ large wen feel say you fit satisfy them. Less than one minute guy and even wit 1 bottle of udeme, u don high. Come make I give you tutorials of how to last longer and get . . . begging (I nor wan mention names ) |
Kunbee:Abeg comot for my front. . .I don deal with you reach. @Stud. . .U dis cattle, you dey try use me get closer to the babes abi U go old. Make u dey confirm wetin u nor know about me but I pity your sister sha and yes tell your babe make she confess. If you wan catch am, wen una dey together, jst say "Sledge" and response wen u go get from ur babe, "I can explaiin".[quote author=Efemena_xy link=topic=500125.msg6639440#msg6639440 date=1282759388]On the contrary, quite the opposite I don tell am say I go like to disect that im brain for studying and im quite like the idea too - check im posts. . .[/quote]I dey on my way to NL executive suite and I hope say you dey in your birhday suit ![]() |
larayat:That answers if I like it |
larayat:See your block head (not the shape but I mean your head is EMPTY). How much ATM fit give you I thought this section had intelligent people this I came across this post. Abeg shift before I release dogs on u! |
@Skinny deep. . .Noted! |
[quote author=Ben-10 link=topic=323985.msg6642288#msg6642288 date=1282810935]QUESTION: A BOY AND A DOCTOR ARE WALKING ALONG THE ROAD. THE BOY IS THE DOCTOR SON BUT THE DOCTOR IS NOT THE BOY'S FATHER. WHO IS THE DOCTOR?[/quote] porryred:Where's the joke ![]() |
@Tanning. . .Fowl pikin, frog mama, bow-legged bingo. U dey come here with one-word yab and u think say u make sense. No wonder that D1ckless dey short u like fly wen see shit (na wetin im be sha. Wingless fly!!!)tanimz:Nail wen horse nail u nor reach, u wan be horse mama World don spoil ![]() As for you Baba blue (Vicks lemon minus) wen dey claim to sabi English, wetin be dis Vic2k3:Stick to wetin u sabi and nor dey blow grammar wen dey make man take cover for battlefield. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=501214.msg6637540#msg6637540 date=1282742830]^^ Lol!! Okay, I give up!! [/quote]Give up on dissecting or wat Nor dey mise wordstanimz:It is clear cut evidence that you crave for my attention ALL the time. Show me where I called you name how much more shout. Abeg shift!!! |
@Tanning. . .U nor get level. Hang jor!!! |
Una just dey make my vex dey vex where d joke ![]() Ben athink here don turn to riddles section ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=503734.msg6644747#msg6644747 date=1282837252]Post more jokes o. . .before you begin chat. I go lock the thread. [/quote]Who u dey threaten![]() Do face like beans wen don sour! ![]() |
Where the joke Dey![]() |
geosino:Did u have to awaken this topic ![]() |
Photoshop!!! But I dey imagine Cynthoney and Lysaa wit dat kind leg. " ![]() I nor know say to get BOWleg na suffer. Make some people go start NGO and begin distribute polio medicine for animals. BTW, I get arrow. Look for dis bowleg peeps make I go shoot ![]() |
@Stud. . .Where d joke ![]() @Under G. . .U dey worry about ur name wen be say more dey coe everyday like [i]HELL[/i]eMENT |
Where's d joke? |
[quote author=Inked_Nerd link=topic=503754.msg6643923#msg6643923 date=1282830478]Thanks. I finally took a look at some of the stuff in the section. Seems a lot calmer than the romance section.[/quote]Calmer ![]() Anyway, wetin una dey find for romance section wen nor even dey romantic. Only complains upon complains dat happen to make NL homepage ![]() |
@OP. . .you're dead and gone! |
HENT:Awful joke wen I nor bother read but den again, which 2 brothers ![]() Check ur grammar. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)



Oya carry am go d insult thread abi nor be wetin u dey good @
No wonder that D1ckless dey short u like fly wen see shit (na wetin im be sha. Wingless fly!!!)
[/quote]Who u dey threaten