Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
See cobweb inside ur mouth |
Studio, not to worry, I don attend to Cynthoney. Wetin be all these jargons wen u and Tanning dey write? U wen nor get leg dey cry for Sneaker ![]() |
Tanning, u fit define "follow" Scarecrow like u ![]() |
D1KeleVra:Stone me with dat eba and your family go starve cos evidence full ground say una nor get food for house again. As for you and your family, hustle more jare. Oshodi goat ![]() tanimz:Hi Hater!!! |
Tanning and Vicks (Baba blue), wetin dey worry una two na ![]() From negotiation of jokes to names wen sweet for mouth. Abeg make una log out jor. |
tanimz:Na threaten jor. C as u dey beg for more. . .Women!!! ![]() |
kody-licky:U gotta love me more ![]() cynthoney:Use you learn how to yab ? Are you kidding me![]() You see how fake you are Claiming who and what you can never be. If wishes were horses, Cynthoney d beggar wud ride ![]() cynthoney:Amebo, anywhere you get to hear Sledge, na so ur hormones go dey rage wit ![]() U too like rumours! |
So u don dey beg To think say u carry faya for head before. ![]() |
D1KeleVra:And you're an imbe.cile for understanding what I wrote ![]() Idiot, where did you see me quote you in my previous post? Didn't you see the bolded words before I invited studio over? Well your fears confirm that you are indeed deranged and studio also has another meter for calculating this. Derangometer! |
^ Shattap dere (How u go use am wen na slate u use during ur childhood days, Grandma) My school get customized books but wen u gat attend extra lessons, then it comes in handy. ONWARD, OXFORD. lysaa:Snake!!! Tongue on ur cheek. I bet u must have licked your nose to remove all the mucus abi na cattarh ![]() |
Like you are ever less busy ![]() |
Too long and improperly arranged. Now where's d joke? |
That's like 2 years ago and you're nypples are still charging to that ![]() Do you postpone, pause, fast forward and rewind your hormones and urges like the new PVR decoder ![]() |
MeAgain:If you promise to keep your certificates in the ceiling without rats like D1ckless eating it, we'll improve. Bo.oty-licker, who tell you say studio na headmaster So you nor fit detect between janitor and headmaster again? |
. . .And so raypist have started confessing. ![]() |
lysaa:Fun of which game Pick your clothes and leave my room!![]() lysaa:Studio, where is your meter? See blood |
If by this time 2moro you nor post for here, I go know say you don choke from d smoke. Just incase you're wondering what is, that's u laffing with you black teeth as a result of the charcoal.Skinnydeeping! moro moro |
kody-licky: kody-licky:All is okay but let's say I didn't find the jokes amusing as they were hyped and instead spoke in emoticons ![]() Saw u dey look me since Hope u never nayked me wit ur eyes ![]() Pharoh:Never knew u loved the Sledge character, Hope say if I dress goat wit skirt u nor go loose control too. Studio CFR:"Studiometer", new word in the dictionary used for measuring menstral cycle. U too like blood. ![]() |
^ Bo.oty-licker, na ur head the first eruption go land. Lekpa! Even toothpick weigh pass u. Cynthoney, see spikes for ur face and u think say na pimples abi ![]() Porcupine! |
Efemena_xy:Tis high time I generated some for this bat who wud not jst remain blind.Lysaa, the pain must be really getting to you but nor need to comment. Get some ![]() Blacksta, take a bath |
lysaa:Lysaa, so you're out of the hospital! Congrats and how are the twins ![]() |
bashy_demy:At least we fit get you treatment for coccidiosis aka coli!. See as your neck bend all becos you be like who get migraine cynthoney:Na writings on thr wall. bat ![]() I tell u say I nor go drink the acid U don get test am now. C as u look horrible. Check yourself for mirror! |
u nor dey use ear hear say party dey. C as u wear ur best cloth thinking say the occassion na today. Infact, rain go fall today, drench u and spoil ur clothes ![]() |
D acclaimed jokes dey clustered. 2 or 3 jokes den some comments from observers before any other jokes are posted would make it a thread to always come back to. U just dey pack everything as if say 2moro nor dey. All in a bid to read the next joke, I dey skim thru d one wen I dey read hence I nor dey see d humour. No offense bro (my own observation) Preferred the picture messages more! |
I'll be fine when I'm up but first I need to get some sleep. Are u a reverend sister I prefer female nurses sha ![]() |
I guess it is the choko dat's making me appear stoned Blacksta, to press boo.bs dey hungry u abi? Grab pillow jor |
I nor get issue with anyone. Came here to have fun and meet FUN peeps but wen person don dey too misbehave or dey wan crave for extra attention, na to place am where e belong. No time for drama! your signature explains d attitude of many like that but hey mahn don't get me wrong as I aint claiming nada cos I've gotten nada. Cynthoney, where u dey ooo Ur oga suppose don get dat thing wen I copy am wen u talk. Im don fire u? |
Done already. Catcha someday |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)








