Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 39 pages)
Efemena_xy:Na dat one I wan hear before I answer you well abi u dey fear to talk ![]() Kunbee:U too dey FONcuse urself jare. As u be so, I fit bet say u nor get anybody for real life wen dey make u feel good as per ur confession for that ZOBO thread wen u say u be like dat for real life. Who get time for Saddist ![]() Studio CFR:Corrupt wetin Dis one know anything She just wish say she know or say she dey on board ![]() And yes, she is indeed powerless but to dey make noise like hen wen eagle carry im chick. I go attend to her matter. |
Una don dey pick coins reach here ![]() Studio studio. Egberitata 1 of NL's Joke section. @OP. . .Lovely joke ojare! But how person go dey drink abi na suck anoda pesin blood wen im nor be bat Na dat kind one na im Efe wen dey dash people blood go fit involved in |
My friend, would you bend and keep on picking the coins while Studio fayas u from behind instead of tryna draw me into d picture. ![]() |
Swaggerless boi, you are in my thread and I've given you audacity to say whatever trash you've been able to formulate in the past 24 hours (probably with the assistance of your friends and family members---mind you, be careful wat u spit else breeze fit blow am back enta ur eyes) Maybe you should have spat ur venom wen 'twas hot (u dey form holy holy) con come here dey advertise for yab as if say u get mouth. See as you dey squeeze face anyhow as if say u get anything wen u fit do. Another midget with wrinkled forehead. |
^ U nor well at all. If you nor want my wrath, try make u nor dey come in between and if you wan yab me, do am direct! Nor dey tackle me from side or back as u dey do with that swaggerless dude |
@Studio. . .Faya burn your bald head again and again ![]() Comot for my road jor. Shift! BTW, u dey call am dear abi u think say na babe I pity your dyck and im yansh ![]() @Swaggerless. . .Seriously, you have a talent like no other. Speaking from the bent side of your mouth. I would not be surprised to even hear you speak through your Ass ![]() |
E too confirm say dis NL wen u come especially this JOKE thread, na cry u go cry till d rest of ur days dey horrible. Disfigured mouth leading to a disfigured face is what you are more like an imbeshile ![]() |
Studio wanted 2 have Sex with his secretary, Kunbee, he then said to her, I will give you #20,000 and I will throw it on the floor. You will bend down and I will be through before you pick it. Kunbee called her husband, hectorswaggerless and told him about it. Her husband says, ask him for #50,000 and pick the money fast before he zips down. After waiting for his wife's call about 1 hour, hectorswaggerless calls and asked what happened, Kunbee replied and said, "The idiot used coins" and I am still picking them, I will call you when I am done. |
BOREDOM and SADDIST is tattooed to ur forehead, no wonder you come out to play by this time ![]() |
Swaggerless, by the time I'm done with you, I bet you'd be off NL for 2 weeks. Before your last post, you said you were outta this thread but you the real dimwit still keeps coming back and yes I came down to your level. As far tis u concerned and I want you to know whichever way you wanna trade yarnings, I've gotten you on SMACKDOWN. Keep following me like twitter, IMP!!! @Studio, Faya burn ur bald head ![]() |
And so the swaggerless hediot takes a run. See u boi, wen u are matured enough to talk reasonably. |
HectorSWAGGERLESS Lemme come down to your level since tis obvious u're not schooled in the so called streets you claim success starts from "Retard who doesn't know what kinda signature he fronts and is asking me questions." Sometimes the whole point of the yab is when you cannot read, educated mumu ![]() About growing up, I guess tis high time you died cos you seem to have lived life yakpa |
See dis confirmed mumu abi u dey find sympathy ![]() Abeg make u dey look well before you enter street and wen u don maintain finish, remember to return to original fake sunglasses to Blacksta shop. I suppose to slap your head for dat thing wen u talk. Na by number of post Hediot!!! Which day dem know you for NL![]() BTW, na thread insults u dey so if e pain u well well (which e don already dey do u) make u go hang from tree ![]() |
^ No mind your counterpart midget wen dey show us say she don come. Una 2 fit eachother. hectorswag:U dey crase U think say na romance abi phuck thread be dis? Make u dey squeeze dat your already wrinkled forehead. I pity u cos not even MaryKay nor surgery fit arrange ur face |
No wonder ur mouth bend for real life! |
Finally, you don carry your papa come here. ![]() I talk am before say u senior your papa and dem think say na joke. Recently I confirm say your age na 17 and your papa na 16. So you collect one year from your papa![]() Anyway your title cannot be stolen. Misfit and highly disfigured! |
Studio CFR:I don see you already. Midget ![]() |
"What matters is not the length of the wand, but the magic in the stick." "Always and never are two words you should always remember never to use." "Marriage works best for men than women. The two happiest groups are married men and unmarried women" "Why get married and make one man miserable when I can stay single and make thousands miserable?"---D1ckless "The Three Ages of Marriage: Twenty is when you watch the TV after. Forty is when you watch the TV during. Sixty is when you watch the TV instead." "My husband and I didn't sign a pre-nuptial agreement. We signed a mutual suicide pact."---Googles "Not by wrath does one kill, but by laughter. " "Give a man a fish and he eats for a day. Teach him how to fish and you get rid of him all weekend." "Give a man an igbo and he smokes for a day. Teach him how to wrap the igbo and you get rid of him all weekend and weekday." (Naija merix)---Sledge |
Disfigured don dey use opportunity to catch babe for land of insults. U get potbelly nor mean say na enjoyment. Na kwashiokor and I pity u. Malnourished!!! Flee u dis winch ![]() |
chaircover:They see the traits in these househelps that their so-called wives have refused to show overtime and that is CARE for the family. (Na who give my housegirl belle Ekaette don get belle) Mayehunta song if you were privilege to listen to it while twas on air.Not like I'm supporting but tis an obvious fact that men are tuned to what tickles their fancy and hey, we all have EMOTIONS which is ignited more by our likes and dislikes. In as much as Mr Corkscrew can be crazy, he makes more sense from his nonsense and I see loads of peeps vexed by his comments. Truth hurts indeed.If only we can go back to one of his crazy threads about women doing the work and trying to be at level shoulders with men yet complaining of men, As for you OP, I hope you read and take the MALE comments more cos dat's wat dey'd do if they were in your position and why would you feel you hubby aint thinking in that line already. Besides, you should compensate for all these time with loads and loads of SHAGGYING and nailing. That will ease the stress from you both and reduce tension for a while ![]() |
Who are you asking and what point are you trying to make ![]() See you left Bow-leg and right K-leg. Disaster!!! |
The best thread gone sour becos of all the bad belle filled with rotten beans. Thunder and lightning set for una head starting off with gidson wen dem jst release from panti ![]() |
MrWaters:Mr 1st, he saw her 3 days ago after he had heard 2weeks ago from his pal dat d babe wud surface. So wat is wrong wit it ![]() He never knew the person face to face based on the hype as at the 2weeks he heard of her coming until about 3 days when he saw twas a familiar face. I wonder which kind language I go use take explain to u since na u like POEM pass. |
![]()
|
wicked ![]()
|
and it goes on
|
Frowns and smiles
|
oweniwe:Who dem be, where dem dey Na 2day yansh dey back![]() Vic2k3:Life is unfair, abi ![]() Studio CFR:U don get new chit for your mobile Y u dey happy for me abi I win lottery![]() Efemena_xy:I know say you dey die to massage my dyck to erection. But nor worry, I like it in sleep mode for now. ![]() |
A police officer came up to me yesterday and said, "Where were you between four and six?" I said, "Kindergarten."- - - ![]() Baba blue (Vicks lemon plus)man and Efemena are making new password for computer; Baba blue types "mypenis"; Efe falls to the floor laughing cause the computer says error too short |
Mauricemoh:The description is fair for a but for that link, y not open it by yourself? Na by force![]() |
marabout:You don read the story for ground make u nor dey weight of the matter ![]() marabout:Na today gyal don dey yanshed before thinking of settling down No be wen she don yansh finish den u go dey form say u never see pesin Dyke before say na fresh blood she be.marabout:Who is saying s/he here is 100% clean Besides not everyone who happens to be a wife today was once a call gyal so nor even sweat am.marabout:Abeg, na by force to go skool? Must dey make money off it even if dey must be yanshed Na una dey give all dese people reasons to dey come up with flimsy excuse. The whole idea of this thread if I am not mistaken is to arrive @ a basic conclusion, which is for the TRUTH to be known before a KNOT is tied for life before someone lives in a life of regrets. Capish! |
Efemena_xy:Says who ![]() Becos he's gotten a big and sagging tummy doesn't mean his overweight. And this is a message for all ye guys and gals out dere who think FAT is rich. D guy nor even fit see im kokobi sef even with the help of mirror. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 39 pages)









