Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)
googles:The more reason y I nor dey read anymore ![]() Abeg gimme more names, I fit use am take make money for vicks lemon plus village say na one god of money be dat wen dem go dey worship. Useless peeps na im dey im village. @Vicks. . .even A B C is not simple. Else enter example hall go shade anyhow |
D1KeleVra:Dem don bring ur lite. See as u dey jump like frog! |
googles:U forgot Plato, Karl Max (becos na only u go school abi ) ![]() Vic2k3:U dey laff thru ur yansh wen be say I don ask u Q make u for defend ursef |
U nor see am say I nor even respond sef ![]() Na so ooo. Wen there's a higher calling, that you pay your attention to but for my case na banana all dey think and dem care yet dey pretend. I'm occupied myself and guess I'll be peeping more (if I have d time to stop by) Enjoy bro! I'll add u on YM and maybe we can chat someday! |
Studio CFR:Same thing wen dey baffle me |
Vic2k3:Did u have to say anything? I was jst utilising the vast serious of NL and u jst can't ignore. How do you lose what you don't have? Studio CFR:Na crime to quit something wen nor benefit me? googles:Will u join me U're the only one on point and we cud hit Aristotle strait up ![]() |
blacksta:Blacksta u too miss me. ![]() Una too dey think and when una reach test centre una dey always forget wetin una cram. |
I nor fit bif u na, nor sue me Ur signature says it all ![]() |
, Excess ![]() |
Read somewhere that drinking is bad for you, it scared the hell outta me!!! That's it, no more reading!!! |
Asides the American bangsta which is a , d rest na and ![]() |
cynthoney:Raypist!!! ![]() ^^ Babes - I think you'll find that the guy's been bannedAmebo!!! So I take a break and I'm highly noticed if not by anyone but U ![]() yeah it is, isn't it?? seeing as you and sledge na 1 & the same, dem 4 ban u too - go join am. . .Enemies!!! The fact u can read this is enough for your eyes to see your ears without a mirror. Wallow in pain ![]() I see dat ignoring u seriously dealt a large blow in ur RIGHT EYE Waka pass, @Stud. . .Berra pesin, u don too meek. U nor get weapons for ur arsenal again No worry deir eyes go soon comot for socket ![]() |
Studio, u sef dey crave for appreciation ![]() Na wetin u carry come here na im be dis So u don dey recite this grammar since u dey dat pump price bar![]() |
Tanimz, since wen all the people u dey look for show face, wetin u don fit do dem? Dey rake anyhow. Short woman!!! BTW, see your agbalumo don fall. E fall from ur bra wen u bend down jst nw. Everything about u too small. D1ckless, true true, u dey laff like goat ![]() Pharoh make ur neighbour catch say u dey peep, dem go close curtain. So make u beta shut up. See ur bald head |
Gerald, see as you dey try cover your matter by saying "one guy". We all know say your eyes na 4:30 (eyes wen be say u dey look east and west extremes at the same time) |
Studio CFR:Nor dey fear ![]() Element G:Na so rumor dey spread. Y u nor send me message first to inquire if I still dey? Later una go dey insult journalist whereas na from place like dis e dey start. |
xynerise:Nor need to squeeze ur already wrinkled forehead ![]() Do ur thing and let the MODs worry about you, abi nor be so ![]() We get the ones wen like cleaning so if people complain, be sure it wud be cleaned <now smile with that ur crate of multicoloured teeth> |
^ ![]() |
Is this supposed to be a joke cos I can't find any or just one of those moved threads |
Thanks mahn You know wen fun nor dey for something again, you go dey lose interest sort of notwithstanding, I'll let am slide. How ya side ![]() |
SamMilla (Wherever you are), abeg work on this and move to the JOKE section. Your style ![]() As for you OP, I hope you remember to do some bre.ast augumentation and tummy tuck on your way to slimming down ![]() Can you also post your pictures while you were sizes 10, 14 and 18 and how come all are in even number Aint dere a size 17![]() |
chi-baby:That time of the month thanks to studio-detector! Jst be careful where u spill dose pints |
Appear in your buyday suit |
Typical example of Cynthoney and Under G Dem don turn d bobo to rag for dis section ![]() |
I nor dey cuss so I nor dey worried about banana. I only dey speak language and if my language nor good, na for me and spambot to worry. YM na Yahoo Messenger |
Ben-10:How do your justify the statement in bold What the essence of a forum if not for communication and freewill expressions?Now wat makes you different from a dictator Nuffin, just becos u get small leverage. See why I called u a kill-joy earlier![]() Telling people how dey shud go about their lives or what the post in a forum based on the way they deem fit. Seriously, you're losing it I must confess and I bet after this section becomes dry for a while, den u'd know. How many other sections on this NL are peeps told to comment based on OT ![]() First, I'd not be surprised should I come online and you've used ur broom to sweep this comment clean and second won't be surprised if I'm your perfect example to others to have made this point obvious. |
Ben-10 = Kill joy Jst wen things begin to get interesting on a particular topic, your kill joy mode is activated. I bet u were a robot in your former life and carried it over. Must I come here to chat ![]() |
@D1ckless, na mouth u dey. oya ni e. U fit kill rat abi u think say na to dey break coke bottle wen dem send u on errands ![]() |
^ Abeg die first and I promise to pay u d royalty |
I dey wink na afterall u don catch all of dem copycat Now "stay on topic" abi nor be so dem dey yarn? Rubbish!!! Dat ur YM nor dey active at all. |
baybbootz:Jst make sure u're stuck in Jokes section, okay? BTW, wetin pursue u before ![]() |
@Cynthoney. . .u too like drama. faint ko, faith ni @Blacksta. . .Y she nor go hot wen be say dem pour acid for her face? Gimme d money and take d gal ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)


) 

, d rest na 