Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)
Una dey drag on top dead and buried talks ![]() |
[quote author=Okija_juju link=topic=498289.msg6617319#msg6617319 date=1282459212]So as I travel, all of una migrate abi?! ![]() Ask for Tanimz, her own na to dey order jokes like say here na restaurant, common to ask where Okija go sef, na NECO. ![]() Infact!! I don para!! Make nobody beg me o!! ![]() Infact!! Inshort!! As a matter of fact!!! True to God!! I dey vex well well!! [/quote]Dat one wen dey order nor even fit afford bottle of coke. ![]() And dat your para fit don turn kolo. ![]() |
Idowuogbo:Exactly what you were screaming in the wee hours of the morning. |
tanimz:Stalker, check the time stamps. She-diot! Based on wetin I fit do, since I nor find you attractive, na to dey slap your head |
You be real house gal! ![]() fear fear! |
Upgrade!!! ![]() |
@OP, make lightning faya ya yansh |
![]() |
@OP, confession of your childhood activities. Useless boi! [quote author=.Sharon link=topic=501148.msg6616665#msg6616665 date=1282432302]Gross, i nearly vomited.[/quote]Only becos u've been starving. Try make u dey chop and you go vomit. |
your dad is. ![]() |
As |
Wack!!! |
[quote author=Efemena_xy link=topic=500049.msg6615385#msg6615385 date=1282418611]Sludge ![]() Take a chill pill jor! - 'an quit the nastiness. . .[/quote]D name sludge dey make u Hot. C as u dey do tongue like pesin wen hang leg for air wit im back for ground. As for d nastiness, if u don dey read reach there, make u close your eyes. ![]() |
[quote author=High_flyer link=topic=501017.msg6614562#msg6614562 date=1282405735]Two kids were playing with their toys when the one of them said " My dad is very strong I saw him pushing a truck all by himself" The other smiled and said" My dad is very strong he kill[b]ed[/b] a lion with his bare hands. The later took it as a challenge and said " my dad killed two robbers with one bullet. The other replied, this time out of envy " My dad will kill .Pls I am not too good at jokes[/quote]Then scram!!! Na by force to post? |
I just wasted some minutes of my life reading this. Na d MODS I blame wen nor know wen to use their broom ![]() |
tanimz:Y u con dey ask if na threaten ![]() Abeg shift! |
Studio CFR: Studio CFR: |
![]() |
![]() |
tanimz:Y u dey fear ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=500049.msg6611517#msg6611517 date=1282344333]Sludge[/quote]I bet Awolowo, na dat one na im dey comot from your kpekus ![]() |
Rub ur mouth hard against tescoat make e peel. Obsess ko, obese ni! Abi u jst learn the word ![]() Y u nor go scratch your head wen be say na dandruff full am Lice infested human!!! I fit even bet say u get lice for your armpit and pubic hair. ![]() |
Maybe wen you learn to talk and not direct your arrow at me, I nor go knock your head. U don too seek for my attention and see as you dey throwey spit from your tongue like dog wen see im master. |
![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=500049.msg6610768#msg6610768 date=1282337450]**sniggers** you mean Get out of my front - abi?? come I fit tish u English if na dat one dey pain u [/quote]Shattap dere. Who you wan teach Get out my front more like Get outta my front!!! Dullard ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=500049.msg6610974#msg6610974 date=1282339383]Babes nor too dey involve yourself in Sledge wahala!! I'm mouth hot pass pepper O! - I know want make im burn you. . .[/quote]I am mouth or im mouth God punish person wen subscribe to you for English lessons.Dyt:I nor dey here to impress you so you can hang from a tree via a toilet paper. . .weightless human! ![]() It is just painful that you're too dull to notice the real deal. Anoda Dullard tanimz:You go just sick and nor be joke. |
Tanning, you must love the "Hi Hater" word. ![]() Fast learner ![]() |
Tanning, you go old oo. Romance fire ur eye ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498091.msg6610332#msg6610332 date=1282334364]^^ mind your own business boy! [/quote]I see am say you get problem, abi? |
I don hear! Oya have your siddon. |
U go quick old. Learn to smile more even wen u dey vex. Abi u wan ugly join the one wen u dey? |
^ Get out my front jare. You've been noticed!!! (Cudn't resist being in the picture) Next!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)




