Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 39 pages)
U dey stalk me and u say I go get over am ![]() U dey traumatize me. Abeg shift infact make u hide!!! |
Okpo, see as u dey happy |
Change from good to worst At least lemme maintain my GOODNESS ![]() Define nice Lick Ass, turn Jokes section into Romance thread by all means (Everything na coded tunes jare)Sledge nor dey out to fight anyone. . .just here to have some fun and possibly extend further my friend's circle I bet you wouldn't mind dissecting dis brain of mine in the Executive suites of NL. Ask Ben for d keys. |
Ben-10. . .Make ur PC catch faya if you nor lock this thread or mop am with acid water. ![]() |
xynerise: ![]() |
@OP. . .Even your name tells that you are hungry! Owu gal ![]() See d rubbish wen u dey post. Well I'm too sensible not to read past the first paragraph. ![]() |
@Tanning. . .I think say you fit handle me. Agbero wen too dey make mouth and dem nor get one level. @Vicks (Baba blue). . .I see say kpekus water don clog ur brain. Abi u think say na coconut water dem give u drink? Na me go give u downloaded slap. Anuofia!!! |
^ im dey try let you know say u be village gal. Eranko ![]() |
. . .And so my fan base is on the increase!!! kody-licky:Bring ur Boobs wit soured milk here lemme sign on them (not like dey are big even). I know you're dying for this opportunity. Kunbee:Retard, quit following me around and play with your dildos ![]() |
Studio CFR:With all the Sex toys in the market. . . Na pro she be ![]() |
Classic!!! |
Rejuvenation! |
Great joke |
lysaa:See as this one dey use me dey catch trips. Anyway e go soon set and I go fold hand dey watch the fight ![]() Snake!!! |
Hilarious joke ![]() |
@PyJamas. . . You don play wit ur prick finish wen u dey shout say u dey cumming since U beta go underground than start wetin u nor fit maintain. If you nor know sport section, Ben-10 go direct you.As for you Ladyrat, you had better remain and ardent reader than open one useless thread all in the name of you wan post joke. Even dey lie on the poor school daughter head. |
Vite, make your blog catch faya or make dem use virus destroy d already weak site ![]() |
skyndyp:You wan poison me ![]() I nor dey house oo |
@PyJamas. . .U for make sense suppose you be babe. U get fine sister or you fit lend me your babe ![]() I go prove to you say I be A chaw O ![]() |
And who surrenders his life to become clean ![]() |
Upon seeing the word MTN, I knew twas stale and a long phucked story ![]() |
Wetin u dey turn dis powerful thread to abi dem tell you say I dey here for truce with your banana head ![]() Ole!!! U don dey convince me to write book so I fit take care of your generation. Anyway, I don dey utilise dose rags of yours wen you forget. Now I can mop my tiles thoroughly. |
lysaa:Your hormones or your Nypples?? Classic!!! I'm subscribing ![]() Shediot! ![]() |
2 night in the Bahamas and 1 day in Italy just for shopping and you have my admirers sweet-talking me. How nice ![]() So tay dem wan dissect my brain just to know where my lyrics dey come from. . .Baba God, I thank you ooo ![]() tanimz:Agbero!!! Typical example of gal wen dey beat her boyfriend. I bet say u dey ring bottle for im head sef. ![]() Efemena_xy:Na you dey itch for hug, na u still dey talk anyhow. You wan [b]disVee[/b]go me abi Your house free or you want make we run am for Nairaland Lounge![]() Ask Ben-10 how much for executive suites and make reservation for one room. |
Fight ![]() You must be an agbero in real life but I like my face as e ugly. Nor do more damage. |
jidobaba: ![]() |
Okija_juju:Your forehead don dey squeeze again. Nor vex too much else ur head fit explode. Wen u don hear say Oba dey go transfer ![]() I know say 2011 don reach and dem need your services for Shrine well well so your postings go dey limited. Abeg wen dem don pay, lemme know make I collect my fare share. I nor fit for "loyalty to one Godfather oo" tanimz:U too like to dey lift my yarnings (Judgement day don near, Ole!!!) You dis female agbero. Na once dem dey know your kind even with the way wen you dey type. I know say na so you be for real life. "Them swear for you ni?" (U smell of yoruba. The accent too thick for your body) As for your remedy, craze gal na only mad man for streets wen nail go fit cure ur craze ![]() ![]() |
HediotShola, you go wait my mama so tay na your mama go come service you. Bingo!!! ![]() |
Sholamid4all:You were once a maggot in your former life to know exactly how they think. Studio CFR:Shift first!!! Some people wish say them get MOD privileges. Well I fit arrange am for you sha. You go drop small thing, then arrange for Ben-10 |
tanimz:You're so on the verge of crying! I pity u sha. Shediot!!! ![]() |
Na wa ooo. See people dey use gutter dey do perfume. It stenches big tym in here. I'm out! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 39 pages)






