Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
^ E go tire u |
Y una dey vex like say dem give u red-hot iron hold If person call una KIDS, una go accept am in good faith. At least the person nor know where im mates dey con dey fool imsef wit im children mates.[quote author=Efemena_xy link=topic=494914.msg6557257#msg6557257 date=1281556762]Xynerise or whatever it is that you call yourself these days ![]() You dey call me witch?? Well, it takes one to know one - Wizard!! Now, even if and I say IF I like you (which I don't), is no excuse for you to post tasteless jokes and expect me or other nlanders to clap for you!! So what's with the name calling?? You really need to grow up man and ditch the childish tantrums - it's so not on!! **what's more, if you no fit handle constructive critism, then go hang yourself - Mtcheeeeeew!!**[/quote]Dis matter pain u sha and e nor get any lie wen u fit use take cover up this one. Oya come take candy and such Cynthoney bo.oby make u fit calm down ![]() Incase u wan prove point say u nor vex, den tell me y d big grammar and squeezed forehead ![]() |
@Xynerise. . . U dey crase for misleading abi na misinforming these people. Make u dey learn to use terms properly and nor change wetin e stand for. kokobi, di.ck, pen.is, junior na wetin u get between ur legs wen be like snooker stick and dose beans inside scrotum sac. kpekus, to.to, vagin.a na wetin Cynthoney, Efe and dem females (unless dem be transV) get in between deir legs. So be warned and uphold it and for una wen dem make mistake, make una take note. BTW, how u go dey shyte and ant go climb go reach ur di.ck and u nor go know Well ur joke catch so many morons for hia. |
D day u post joke and no one reply or smile, u go get bad day. It is obvious! See as u dey smile on every reply to your joke. Rubbish! Who say I nor fit whip u cos na wetin I plan on doing right about now cos I hear say na another way to get you excited. |
All it takes is proper reading and understanding but dese many retards wen too slow nor fit decode and dem go dey exhibit deir mumu in high order. |
Na wa for all dese sp.erm receptors ![]() |
Efe, I go soon slap you for back of head. Just because dem give u allow nor means say u go use allowance. Na recreation class we dey abi u nor see the thread wen you for dey post No test me oo!Una go jst dey misuse opportunity all becos una wan post. Be Warned!!! ![]() |
@Xynerise. . .U nor worth anything na so u're as good as being banana-ed! Culprit like you wen dey call peeps enemies of progress. Your face like kill-joy. Wetin be ur genotype sef I bet say na MuMu ![]() nellaluv:Becos I give u chance, u dey take chances. Carry ur big head comot my front make I see road fit breathe well. Ur breathe so bad e dey ooze pass soaked undies of over 4 days. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=488404.msg6557496#msg6557496 date=1281559235]^^ hehehe you don get me there sha!! Na typo - I meant to say: Commot here quick or stay on topic. . . No, wetin u dey see na your small pikin Makajibbz trying to form big-boy for moi [/quote]I dey always get you anywhere I deem fit but never in the dark . That na u and Studio!Dis your ex wen u dey call small pikin sef. Anyway u don get new bobo na im cause am plus ur yansh don dey bigger, how u nor go call am small boi ![]() |
bibs:Dat makes 2 doctors and 1 wud be patient in d theatre. Pls come in ur bikinis [quote author=Efemena_xy link=topic=493215.msg6557376#msg6557376 date=1281558185]Trust me Sledge, I would gladly perform that operation with you ![]() You could [i]try breaking into a smile for starters?[/i] [/quote]Now dat's the magic word you said right there. Meet me in the theatre and make sure you tag along wit Bibs else. . .Y u dey lobby for laffs ![]() |
^ Y u dey shout na? I nor spoil oo. Na mouth I dey plus I watch too many documentaries, so I'm learning. You like bad boi ![]() |
U nor dey sleep ![]() Sango wife wen dey see her period continually. Bloody bat ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481448.msg6547320#msg6547320 date=1281445238]Sledge stay on topic jor! Do you want your blood back?? [/quote]Can't get enough of Sledge abi U go soon drink dat blood when u dey crave for. Wen ur period dey start Oops next 2 hours according to Studio who don observe u and Cynthoney finish. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=479799.msg6547279#msg6547279 date=1281444777]Sledge!! I no even know how to answer that one now - maybe later I go deal wiff ya! ![]() **where you dey hide since? abi dem ban you??** [/quote]Wetin dey dere to talk say "Sledge, I missed you, where have u been?"Nor let me dey teach u all dese tings abi u want make I smack u? |
[quote author=Efemena_xy link=topic=488233.msg6547438#msg6547438 date=1281446343]^^hehehe Sledge e be like say my name dey sweet you for mouth, abi? Besides, Efe no dey get fantasies - na reality. . . Now show some respect b4 I whip you 4 public too [/quote]D same way my name dey sweet u to call abi![]() See ur mouth like u nor dey get fantasies How den do u make it real wen not thought thru .Infact gimme dat ur bantula make I whip senses into u ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=488404.msg6547339#msg6547339 date=1281445467]Sledge ![]() You no see the sign "Private party"" oya commot hia quick - and stay on topic . . .[/quote]Where I dey comot from if not d same room with you and then how do I stay on the say topic u're chasing me away from ![]() I see say Makajibbz don tease u small ![]() |
xynerise:U're jst an unlucky offspring carrying ur father's "precious" lineage. ![]() nellaluv:For everytime I miss, peck me as an encouragement but for every bull's eye of dat slave's forehead, u shud give a mouth to mouth Naija kiss cos I don't do Frenchies ![]() Studio CFR:U dey feel me ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=493215.msg6547293#msg6547293 date=1281444957]Now stay on topic and tell us: which part of your body would you like to swoop Sledge??[/quote]Wud u be d one performing d operation shud I answer? |
What's with the haccent we people are bastarding. I think they saying we should spake correcting language rather than spelled wronging. All of the many of you that have posted didn't know something in your head and for these particular reason, evening schools has been reopening. Registerations is free starting by picking your form for $1. Signed |
lwkmf4h Wetin be u element again ![]() Classic! |
You seem to live your daily life off Dr. 90210 I hope u lift ur eyeballs ![]() |
whiteroses:So dat's u wit d name whiteroses now huh Small world indeed.Anyway how's d agbalumo now Grown into Oranges, grapes or pineapples ![]() |
Na Sepp Blatter run this fotoshop. Dem move the post come closer con bend Enyeama in a relaxing mood. |
[s]Is Government Away Of This #20 Naira Police Mens Are Collecting From Drives[/s] Are the |
Cynthoney and "I wish my weekend never ended". When you go change that ringtone So much for weekend hustle. Next stop for the weekend Tinapa ![]() Bloody bats!!! |
Efe see as you dey happy like dog wen dey lick sore. [quote author=Efemena_xy link=topic=479799.msg6540999#msg6540999 date=1281364136]Living Life Backwards[/quote]Curious case of Benjamin Button |
And dese peeps are still walking amongst d living ![]() Ya all need to lift ur derailed faces and Efe, I see u're having plenty of fantasies. Bring ur kegs like tangerine o'er here so I sign on dem and u leave me be. |
Too many wild imaginations and dem play saint! Red-coated individuals. |
^ Reason y u'd see me sitting close to where I can get stones aimed @ foreheads of peep's like Xynerise ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
If person call una KIDS, una go accept am in good faith. At least the person nor know where im mates dey con dey fool imsef wit im children mates.
Oya come take candy and such Cynthoney bo.oby make u fit calm down 


[/quote]Now dat's the magic word you said right there. Meet me in the theatre and make sure you tag along wit Bibs else. . .
i looked at iya yoruba the leader and she gave sign that i should fix up and continue, i started sweating and my armpit started to itch, my head was blagged i couldnt remember the lyrics or where they are, i lost the dance rythm too, it was a disaster, when it was over of course i dint know, until they were matching away so i quickly matched along as well and people laughed, i got to my seat and no one said a word, a female copper came to console me that i tried and hugged me, i felt so much better