Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 39 pages)
U don lost and u know. |
You need to discover your sex first |
Just wen I wanted to slap d back of ur head, I realised twas d joke thread. Make u dey find meaniful response for room wen crase fifu plenty |
Leave my shirt |
Now I'm lost in wonderland. |
Neither am I any of them mentioned but then again, u get d kick from male and female bashing, right? Maybe if the Comot dat bone from your eyes and quit being a hypocrite cos even in the so called nite of thousand laffs and its likes, worse are said and no offense is taken. |
Efemena_xy:I'll think about it. ![]() Kunbee:U be replica of ebo |
@Ben-10. . .Abeg where that gidon12 post about insults (part 2) ![]() I need that thread on jokes homepage and locked (abeg) |
Xynerise, keep looking. The more you look, the less you see. |
^^^ U jst dey show-off dis anger. U go soon spoil something valuable around you. xynerise:No be lie. |
Stop getting hyper my friend. |
Efe, my intention is not for ur lamentation nor tears. Enjoy and stop anticipating! |
Dat na y u too ugly (too bad u fall victim of women beaters). U nor dey ever mind ur business hence end up being beaten and left with swollen faces. |
^ Eavesdropper, amebo I actually spoke silently but ur ears are out looking for stories |
:p |
U dey stand for my road abeg. Shift! |
Wetin una dey turn here into? From operating room to Animal farm of rabbit and carrot. Efe, hold d scissors as far as u don't go near junior and my hair else I'll deboobs u |
You like good bois? |
Efemena_xy:U don dey clean chair for meeting 2nite Carry studio blood make u give kunbee so dat im go get some to drink after menstrating. |
Sorry, I nor get time to tickle u electronically Are you male of female ![]() |
All of you thought this is a maffing latter, right? In all seriously, you all are lost it. I'm seriousness! |
Photoshop! |
Kunbee:Saddist Make ur mouth bend and never regain shape |
hakunajay:Na ur type dey abuse browsing privilege. Becos I wan laff, make I dey read slowly. |
Efemena_xy:Then I'm afraid u aint got any humour @ all. You should see beyond the James and John or Doe and concentrate on d story. |
v3:Wetin u wan use wit dat kain head wen dey produce N30 note ![]() Ben head get more |
Voros, u're being banned is d best joke so far. Next time learn to be composed ![]() |
Na appreciation u come find for here ![]() Drop ur jokes and roll wit d flows. See as u dey shout improvement as if na u be d originator of d yarnings. Good comics jst drop d ish n d rest na outcome. |
blacksta:Exposure in a good way! |
@Xynerise, I agree wit u on d fact say dem hex Efe wit ugliness but you're synonymous wit death itself. Face like pigeon shyte Rubbish thread wen u start. |
Comot for road! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 39 pages)



