₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,119 members, 8,420,463 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:28 PM

Toggle theme

Sledge406's Posts

Nairaland ForumSledge406's ProfileSledge406's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 39 pages)

Jokes EtcRe: Toungue Twister by sledge406: 5:50pm On Aug 17, 2010
Ben-10:
Thread cleaned.
Please stay on topic.
Uncivilized Ben-10, u don dey misuse ur privilege oo.
Make I continue to dey comment on an already posted jokehuh

Just help answer blacksta Q and define "On topic"
Jokes EtcRe: Pix Talk by sledge406: 4:45pm On Aug 17, 2010
D1ckless. . .Which kids dey play?
Dem don reveal ur atrocities for FB and u dey form nutin happen.
E be like u get women calendar to know when dem don reach that time.
Jokes EtcRe: Rude Boy by sledge406: 4:25pm On Aug 17, 2010
No weapon fashioned against me shall prosper.

All of una wen dey call Sledge anyhow, wen una see am dey come meters away, una go blackout till I don pass finish and dey meters away to be spotted.

@Studio, Dem say joke dey in between your legs. I hope u go prove dem say nor be joke dey dere sha. Wound suntin! wink tongue
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by sledge406: 3:51pm On Aug 17, 2010
LITTLE FREEWILLY REPLIED, 'IT'S NOT SO FUNNY WHEN IT'S YOUR MOM, IS IT??!!!' [/font]
shocked shocked shocked
I been think say Freewilly na babehuh Dat na lesbo @ work o
Jokes EtcRe: Impossible To Please by sledge406: 3:38pm On Aug 17, 2010
Studio CFR:
Allegation laughable - some people dey yarn dust as if na dem siddon with biro and write the joke themself.
smiley
Jokes EtcRe: Naming Your Son by sledge406: 2:54pm On Aug 17, 2010
Dolemite:
Is that why they call me 'big bosoms bouncing'Crazy, nak.ed man with dangling ballz on the street? tongue
Gosh, ur names is so long shocked grin
Jokes EtcRe: 2011 Election by sledge406: 2:42pm On Aug 17, 2010
^ . . .And so it begins to get annoying! angry
Jokes EtcRe: Molue Stench by sledge406: 2:40pm On Aug 17, 2010
J. Agwu
Jokes EtcRe: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by sledge406: 2:39pm On Aug 17, 2010
^ Na dat one make u dey spit for my facehuh

Now I need to have a real shower all over again.
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by sledge406: 2:37pm On Aug 17, 2010
If I say I nor fear wen I see dat picture, I lie!
Wetin make me fear na your future. bosoms turn grinding stone, thighs turn yam and even ur face sef be like wetin dem dey use take seperate fight. shocked
Oya change am if you want make I still dey converse with you. wink
Jokes EtcRe: This Is How To Solve Maths by sledge406: 2:28pm On Aug 17, 2010
So much for dis censor of a thing
Christianity EtcRe: Christian Student Disrupts Jumuat Service At UI by sledge406: 12:34pm On Aug 17, 2010
Clear cut case of someone running into an "MTN office" and shouting "glo with pride"

Terry tha Rapman said it all. I laff in Hispanic and cry is Swahili.
Jokes EtcRe: Funny Cheating Pictures by sledge406: 1:15am On Aug 17, 2010
@worldbest. . .U sef u too like beta thing. Make u sha nor chop bread wen harmattan don wound oo

@Osama. . .E nor dey hard to figure out.
D yansh wen Kanye West press for MTV of 09 if I nor dey mistaken na Grand Square bread kind of yansh dis one na Agege bread kind of yansh
Jokes EtcRe: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by sledge406: 12:58am On Aug 17, 2010
D1ckless, u don finally post bail for cell?
Jokes EtcRe: Funny Cheating Pictures by sledge406: 12:52am On Aug 17, 2010
C as dat yansh be like N50 bread.
Jokes EtcRe: Bunjee by sledge406: 12:16am On Aug 17, 2010
Not again angry <someone pls gimme a hankie>
Jokes EtcRe: 2011 Election by sledge406: 12:09am On Aug 17, 2010
jokingmary:
Can't you be appreciative? huh

Ok post your own angry
If you like squeeze your face, you go quick old. Carry matter wen nor concern u for forehead. <Dis one go like buy person fight sha>
If everybody for NL post topic, space nor go dey again tongue grin
No worry sha, I go post mine in 5 days from now.
If e nor make sense, make u nor appreciate am.
Jokes EtcRe: Funny Sayings by sledge406: 11:59pm On Aug 16, 2010
Element G:
chai sledge, d day wey all d girls wey dey dis forumn go catch u, anyway God knw say na joke me i just dey crack ooo grin grin grin wink wink wink cheesy cheesy
I aint for sale
Jokes EtcRe: See How Small Pikin Spoil Reach by sledge406: 11:56pm On Aug 16, 2010
My names Dan

I'm going to be a man

I'm gonna get Sadie and give her that baby

And I don't mean maybe, I f.ucking well am.
Na once you go know Warri fikin.
Authority too dey their yarns.
Jokes EtcRe: Toungue Twister by sledge406: 11:48pm On Aug 16, 2010
Element G:
sledge dat one no nice oooo undecided undecided undecided
Check next thread and u'll see nice
Jokes EtcRe: Slap Me If I'm Wrong! by sledge406: 11:39pm On Aug 16, 2010
Where wetin I send you?
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by sledge406: 11:32pm On Aug 16, 2010
and who u dey report to?
Jokes EtcRe: This Is How To Solve Maths by sledge406: 11:17pm On Aug 16, 2010
Two plus two. . .The SON of WINCH is four

Under G, which one be naughty woman for derehuh
Jokes EtcRe: Funny Sayings by sledge406: 6:47pm On Aug 16, 2010
Is there any lady who can't play the flute?

Raise ur hand up.
Jokes EtcRe: Toungue Twister by sledge406: 6:31pm On Aug 16, 2010
cynthoney:
U c ma problem wit u!
u no wan modernise!!
anyway,i find u come make i tell u say i no do again
i don find one young boy wit fresh blood
and HUMMER!!!
bye tongue
Awwww buhbye <Finally dat young blooded Nanny is mine. . .All old johnny needs is a lil viagr.a which aint necessary>
I wonder how that young boy go feel wen im see dose your sagged bre.asts wen be like stretch mark.
Even G-string wen u wear sef dey sag for your already fallen yansh.
Na money dem wan use u go do so.

Once again, buhbye!  grin
Jokes EtcRe: 2011 Election by sledge406: 6:16pm On Aug 16, 2010
Ben-10 and dani1luv, becos here na jokes section mean say na dumping ground for all rubbish from NLhuh

Abeg make una create "Junk" or "Trashcan" thread and dump dis dere.
Jokes EtcRe: Slap Me If I'm Wrong! by sledge406: 6:14pm On Aug 16, 2010
Makajibbz, go yonder make u tidy choko.

U fit waka sohuh After half glass of beer!
Jokes EtcRe: Impossible To Please by sledge406: 5:59pm On Aug 16, 2010
Women like to dey taste all d stilwaters kiss

God dey sha!
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by sledge406: 5:56pm On Aug 16, 2010
Exactly wetin blacksta fit do to spite Studio

Greedy boi
Jokes EtcRe: Smart Gambler by sledge406: 5:53pm On Aug 16, 2010
Cynthoney, oya dey go house.

You've had so much in one day
Jokes EtcRe: Toungue Twister by sledge406: 10:25am On Aug 16, 2010
Oya enter this beetle motor make we dey go house!
Jokes EtcRe: Toungue Twister by sledge406: 8:57am On Aug 16, 2010
cynthoney:
there is one i used to kw wen i was little:
Grandmama!!!

Wetin u dey find for herehuh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 39 pages)