₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,132 members, 8,420,497 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:00 PM

Toggle theme

Sledge406's Posts

Nairaland ForumSledge406's ProfileSledge406's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)

Jokes EtcRe: Forgive! by sledge406(op): 9:23am On Aug 03, 2010
Efemena_xy:
@poster: 3 words to describe your joke

DAFT & BORING

**Now do us all a favour and take a hike**
Na u Daft oo. Since wen did & become an english word? Beta nor try prove how daft u be say u wan explain ur mumurity.

@Dyt. . .Nor be fight na. Y u wan chop me rawhuh Oya nor cry again. Come suck Efemena booby. Nor vex say I nor fit offer u my own grin

@Oboidanre. . .Have u tried dieing for a changehuh Wud do u and loads of peeps around u some good wink
Jokes EtcRe: Still Makes Me Laugh! by sledge406: 9:09am On Aug 03, 2010
@studioRAT and Bashed Demy

Dem tell u say na ratings we dey find for d jokes posted? Saddist like una. Una name suppose be SADMEN Hussien. Brains wen dey work in anti direction na im una get. Parallel faces wen be like shyt wen rain beat wen trailer climb ontop leave d tyre mark. wink
Jokes EtcRe: Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol by sledge406: 8:46am On Aug 03, 2010
Wetin beat me pass na after all dese racings and more, we nor ever lost even wen we comot for jurisdiction grin

@Blacksta. . .We know say u do cars wit tyre, no wonder ur fuel tank got contaminated.

But sha e don tay wen all dese gals dis[b]V[/b] wit deir mummy and daddy play. Con even see cousins dey make out wit eachother. Funnt tyn na say day go be like 2 minutes and night go be 5-8 minutes. Yet una say una neva spoil since childhood

Which other games I sneak out to play? pilolo, I fly sa kite, monkey post. . .
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by sledge406: 8:30am On Aug 03, 2010
Indeed a JOKES GAY SECTION on Nairaland.

Abeg who see where Lysaa run pass?
Jokes EtcRe: ++++ Lick Piss ++++ by sledge406: 8:25am On Aug 03, 2010
^^^ Misfits! grin
NYSCRe: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by sledge406: 8:22am On Aug 03, 2010
Cynthoney, u don reach work dis moninhuh
Hw bodyhuh

@Bashed Demy
U eyes dey wear cloth beforehuh check ur signature!
BTW, it is just passing bye by!
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by sledge406: 6:16pm On Aug 02, 2010
cynthoney:
sorry,i dont talk to dwarfs,

try d next thread

baby monkey tongue
Wat has an Aki and Pawpaw got to do wit a dwarf abi dem nor know where deir mate for height deyhuh
U wen dey use ladder climb bed of 1 feet in height dey make noise make we for notice u. Zacchaeus!
Fowl pikin grin cheesy

Dyt:
babe dat bag still dey diia e b lyk say sledge don cm 4 e own
C dis victim of rape. U nor go find where sell ur bad markethuh Na bad blood from period na im dey sweet u to play wit. Nor go play wit sand.
Jokes EtcRe: Forgive! by sledge406(op): 6:09pm On Aug 02, 2010
E ranko!

Omo jati jati shocked
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by sledge406: 4:21pm On Aug 02, 2010
Ben-10:
I feel so sorry 4 a colleague.
As he unbottons his shirt dis mornin, a botton fell off! He pickd his briefcase, d handl came off! He wantd 2 open his house door, d door-knob fell off! He wantd 2 get into his car, d door-handle came off in his hand!
Now he's afraid to pee. . .
cheesy grin cheesy grin D1ckless dey fear to piss againhuh cool

BENd-down-select, u too wicked!
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by sledge406: 4:21pm On Aug 02, 2010
Cynthoney, do u realise ur brain needs to be slapped. Abi must someone use jumpstarter before u reason properlyhuh
Jokes EtcRe: The Impossible Becomes Possible by sledge406: 4:10pm On Aug 02, 2010
Dyt, how u take know say na me be dat. I jst dey prove point to studio and okija.

Cynthoney, na wa for u. Must everyone know that Studio is a rabies infested doghuh Anyway peeps, BEWARE!
Jokes EtcRe: Forgive! by sledge406(op): 4:04pm On Aug 02, 2010
C as studio and Okija look alike with una fish brain. If I hug transformer for inside rain, na bad thinghuh Abi dem tell u say light dey my zangahuh
Make una go do wetin una sabi best. Thugs!  grin

Dyt y u wan dey cast ursef say na so u dey rack wit ur bobo anytym gbege bursthuh Like say u fit kill ant sef undecided
NYSCRe: Calabar corpers Are Angry. Lol(modified) by sledge406: 3:59pm On Aug 02, 2010
Xynerise, dem suppose tie u for back of trailer make ur body dey roll for ground while in motion. Which kind rubbish be dis one? And u dey happy with yourselfhuh

Indeed waste of Bandwidth.

Cynthoney, e nor hard to figure say na amebo na im u be for real life grin
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by sledge406: 3:51pm On Aug 02, 2010
All dese product of leaking condom jst dey make noise anyhow.

Cyn & Co. make una take a dive on top rock.
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by sledge406: 8:46am On Aug 02, 2010
Under then means whathuh
Jokes EtcRe: Forgive! by sledge406(op): 8:43am On Aug 02, 2010
@Okija_juju. . .Guess u've been reading wrong but den again if tis wat u've been seeing or chose to see, take it to come wit d season smiley
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by sledge406: 8:38am On Aug 02, 2010
Efemena_xy:
Sledge angry angry

Do You Want Your Blood Back??!!

<raises eyebrows>

Oh yeah??

**empties a bucket of last week's used pads on my head**

**then flushes my head down the blood-stained female toilet**
just to show that I'm crazy
You can see your posts says it all about you. Durty and crazy  wink cheesy

Studio CFR:
Some nland babes dirty no be small.
*spits*
angry na your spit dey smell like dat. Guy make u try drink acid take wash mouth cos listerine nor go work. Stench worse pass 3 days spoilt beans.

cynthoney:
hi,everyone,i can c a lot hv been going on behind me

e be like say una no dey go weekend,shebi?

na y sm pple like hectorwateva,dey take privilege of my absence dey yab me

im here now,wat sayeth thou? cool
C as u dey expose your yansh for Hector to see say u nor wear pant. Na once dem go know dose opportunist wen be say na from deir uncle house dem dey access the net. Uncle Aristo!!! cheesy
Jokes EtcRe: Forgive! by sledge406(op): 8:25am On Aug 02, 2010
Efemena_xy:
I won't forgive @poster for posting this. . .
U've got blacksta charcoal's ass to wipe clean my friend like I give an A!

Studio CFR:
Where is the joke?
Hey saddist, here's a tissues paper, use it to hang from a tree  wink and I hope u choke from it  shocked

blacksta:
I can't find the joke maybe it is in my back side
Like u know! Efemena is on her way to lick ur yansh clean and I hope she remembers to seal ur yansh wit a torch light. Dull boi!!!
Jokes EtcRe: The Most Annoying Words To Youth. Lol by sledge406: 1:56am On Aug 02, 2010
xynerise:
Todays youths hate these words "ABSTAINANCE ABSTINENCE IS THE BEST" zip up. Especially when they with a virgin. grin
How do you know you're with a virgin wen u don already go against d advice. Abeg talk anoda tyn
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by sledge406: 1:52am On Aug 02, 2010
^

kane bma fradg nskn?
Jokes EtcForgive! by sledge406(op): 1:36am On Aug 02, 2010
Who among these 3 would u Pardonhuh

1ST: Efemena_xy told my friend she prefers London to UK that’s why she's not been to UK.

2ND: Poor Blacksta took DytDirt out, asked if she wanted sharwama but she declined saying, "sorry I don’t take alcohol”.

3RD: [i]Obo[/i]idanre told her man she just graduated and he asks, “what’s next? NYSC right!". She says no I don’t like that course, too much calculation involved that’s why I didn’t study it.

Forgive NOT!  tongue

Editted wink cool
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by sledge406: 1:03am On Aug 02, 2010
Efemena_xy:
[s]stadium but you don already die na - remember??[/s]

**slaps him uncontrollably with some more of cynthoney's old used sanitary pads**
Y am I not surprised you have loads of these USED PADS of cynthoney's, Dirt, Lysaa, Rokiatu as well as yours when you're the powerhouse storehouse.
I tot such items ought to be disposed immediately.
U too durty jare. Smelly Efe  tongue

@OBOidanre. . .Dat obo go wide like river Niger.
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by sledge406: 4:31pm On Aug 01, 2010
Studio CFR:
Lol dem no dey ban gays for here.
Na only correct guys dem dey ban cuz we no be member
I feel u jare!
Dem suppose tag am GAY-NAIRALAND!!!
Jokes EtcRe: Yo Mamma Jokes by sledge406: 4:09pm On Aug 01, 2010
Ur momma so skinny dat she peeps thru a KEYHOLE with both eyes.

Ur momma's glasses so thick dat wen she looks at the map of the world on paper, she cud see people waving.
Forum GamesRe: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by sledge406: 3:55pm On Aug 01, 2010
.Girl na im I follow come this FORUM GAMES but she nor go know sha. E make small sense
Jokes EtcRe: Nigerian Adult Movie Industry by sledge406: 3:44pm On Aug 01, 2010
Na who yab my our Lysaa like dat say she nor be Vmobilehuh
How much be d bet cos I wan increase d stake.  wink
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by sledge406: 3:40pm On Aug 01, 2010
@BENd-down-select. . . No be small work dem give u for hia. Beta take Pharoah advice if you wan your pc wan live long and practice celibacy wit Pamela. Na Pharoah style be dat sha.
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by sledge406: 3:02pm On Aug 01, 2010
So na here most of the block heads con hidehuh

Just as Okija_juju don talk, dis section don get K-leg and Bow-leg.

@SkinnyDeep. . . moro moro Your papa don catch youhuh I nor go surprise say ur Cow-boy papa don even dey cut eye for you.

@Ben-10. . . Becos dem give u admin privilege, u want lock ur head wit sheke sheke instead wen u go put d topic for homepage make Skinnydeep cabke jst burn.

@D1ckless. . .So na Ben-10 u dey show love nowhuh Hope dem dey ban gayshuh
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 8:02pm On Jul 30, 2010
cynthoney:
google worldwide!!!

make una help me C dis guy,

u think say me and u dey d same level? cool

a beg, i no dey play local league!!!

if u talk too much i go google your A.S.S angry
Since wen did u leave d1ck and start concentrating on licking yanshhuh
Abeg u need to be hanged tongue
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 5:54pm On Jul 30, 2010
Dyt:
hmmm hmmm i can now c u v chicken brain
i need nt exchange words wit u
go Self-Service
Dyt Dirt, if u like cry, e nor concern me. U and who dey exchange words abi dem tell u say I come here con suck boobyhuh
Wen I self-service finish, na ur face I go throwey wink (Open ur mouth down I dey C.UM)

D1KeleVra:
smiley Sludge! Take ya time. . . no dey take my name play smiley
Na dat sludge na im ur mama, DYT Dirt dey open mouth for. Wetin u go do as I call ur name, D1CKless!

clemcykul:
name wey dey cause vomithuhhuh



@dyt and sledge
make una no dey worry us, carry una fyte enter bedroom, i know say na from bedrrom e start


anyway make una continue, bunch of incompetent rat and chicken smiley
E be like na d same skool u and Dirt go. Do face like beans wen don spoil. lipsrsealed tongue

Efemena_xy:
hmmm

pessin need to get strong liver to survive 4 dis thread. . .

**rushes out b/4 d insults arrive**
See as u con show d guys here say u nor wear pant as u fall in d course of rushing out.

cynthoney:
just passing and dont understand wat d hell is going on,

abeg,make i waka pass, hv a date with d owner of "dis googles" kiss
If only u knew he was a welder, u wud have preferred remaining with the mechanic. grin

xynerise:
@all. Una don brush teeth? grin
Is like some nairalander dont even say good morning to their parents before browsing.
U greet ur own papa and mama wen be say u bad mind dey stuck on hiding Efemema_xy panties. A chaw O! cool
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 8:20am On Jul 29, 2010
xynerise:
This person na man angry
See as this FONcusedgendered dey yab grin
The gal boy hermaphrodite nor wan choose for im own future. Dey decieve ITself.
But u sef, u be Investigatorhuh C as u detect am once like dog wen sniff dat 94 year old lady wen carry coke.

Dyt:
sledge i know look d topic i jst enta thinkin its fun

incompetent agbero
Who says the topic isn't funhuh I nor know why u result to crying sha tongue
I don tell u say u nor know anything. Check out my bolded text and u say u dey make sense. I think u'd make more sense when u decide to stop posting cheesy
Show me an agbero who is eva competent and I'll stop my agbero work tongue
Ur smiling face be like D1KeleVra crying face and this goes to prove dat u're indeed Foncused undecided
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by sledge406: 5:49pm On Jul 28, 2010
Dyt:
ode nie
your sense of humour don rust
typical rabbit
cheesy grin
See dis were. So wetin I talk pain u go reach tongue grin cool
Na u and who dey do humorous sense sense of humor for hiahuh
Wat is typical of a rabbithuh Igbin like u.
Just incase u don forget, make u look the title of dis thread. Kpele, ma sukun mo! tongue

@Clemcy
Wetin be ur own na? U want make she bite uhuh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)