Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 39 pages)
^^^ Dem say dem wan close ur ID and dash u money. Meanwhile close your mouth. . .see fly! |
Is dat why you're spitting at me anytym u mention the word wit "s" ![]() Smells horrible! |
At least I nor complain say I wear rag yet you dey drag am with me. Abeg comot my front before I push you enter road. |
Ben and dani, una nor well oo. Una leave work wen dem give una go dey play ten ten and baba suwe abi na babe ijebu (bloody gamblers). Una nor see say dem don turn here to Romance section jst becos say na offtopic chat thread. ![]() Seun, you nor dey do regular check up ![]() |
Where's the joke? Lame!!! I thought we had a monkey that twice or thrice ruled and was once in uniform? Well he can be recruited. |
Shout to be heard Beta still stand on that chair so dey can see u |
makajibbz:Same tyn wen dem tell u wen dem give u rat poison thinking say na andrew's liver salt. Die! |
makajibbz:No, your own brain don press spoil. Suppose u yarn Close up or Colgate or Maclean, I for understand. Wetin concern MTN wit ur crate of teeth like rabbit ![]() blacksta:That voice for yansh dey also give knock for head and slap for face electronically ![]() Ur turn go soon reach |
Element G:Good! Studio CFR:<Pees in d grass not knowing Studio was in it. . .So much for fresh air> Arrrghhhh! Studio, wetin happen to u ![]() |
@Studio. . .Your babe advise you well and I think Blacksta get point only say im nor realise d babe in say na d one wen u don collect for im hand. @Makajibbz. . .Wen MTN begin do toothpaste? Abi na battery dem don dey sell cos e mean say u go use acid wash teeth be dat ![]() @Blacksta. . .Stud fast pass u unto d babe matter |
Element G:So u noticed? |
Studio prove say u fine. Upload pic and no photo shopping (BUYING) and photo editting @Makajibbz. . .Abeg go brush |
Idowuogbo:Y u dey use ur middle name anyhow. Jst dey show ur small sef. @Studio. . .Sure idowu too local for you but Under G fit keep up wit ur style ![]() blacksta:Blacksta u nor well ![]() So Stud na christian mumu Wait make im catch u |
@Studio. . .Later u go say u nor turn here to GAY thread. See as under G dey apologise on every thread and even Idowu don foncuse her sex status for ya sake. |
Studio so dem don finally give una light abi u draw wire from ur neighbour house? |
bashy_demy:Thanks for d suggestion but NO! |
Stallion84:Nor vex! Somtyms Xynerise brain dey touch but den don't be too quick to judge him and d fact u're in a JOKER's forum, allow everything count. Efemena_xy:And slowly the truth comes out. Get a real life! |
hakunajay:Anoda sad story. Abeg when tis my turn to use OUR desktop, I'll read to assimilate. @Efe. . . I feel your pain! Guess I got under your skin even wen twas really nuttin. Koyor! |
Wat's d worse dat can happen asides Banana ![]() You've jst made it obvious u have a problem handling peeps. Sensitive like tension wire. Upcoming blah blah! |
^ I see you have been bathing in the rain on top of a powered transformer. |
A useful comment ![]() You go get grey hair for armpit and pubic if na "nice joke" u wan hear |
Just becos a turtle can swim as is found in the sea doesn't make it a fish ![]() |
Oya e don do. Leave my PJ. |
See as u dey create unnecessary awareness for yourself. U don too make noise. |
Efemena_xy:Now who is dreaming ![]() |
change ur ringtone! |
Now Blacksta stay on topic!! You're derailing this thread!!Even when the thread is tagged "offtopic chat", they still mention being on topic. Now dat's Psyche! |
I get choice and I still dey think about am. U knw dat tyn about d devil giving 1 and taking more dan 1, so I'm weighing d pros and cons of how I'll beat her to d game. |
I don tell u say e go tire u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 39 pages)




