Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 74 pages)
FG can't corner this one, the CEO no go through the ministry or the federation na directy to the players, from the bank to their aza no fg middle man collecting his share nice one CEO |
omo this thing Dem backfire big time on her o |
the future is female |
These guys be mumu... Make Dem create their own road for them |
Story for the media... They won't put some1 that will give them problem later. Either directly or indirectly he will tilt the appointment |
See him face like OBO ![]() |
Instead of attacking the situation, she went for him... Birds of the same feathers... |
Ssce ti was oke aseju ni uni |
Chioma Franklin no dey waste time in shooting o, him be 2face the second ![]() |
The Senate is only investigating because Dem no or never get their share... Once the alert don enter , we no go even know when Dem go conclude the investigation... See akpabio and that nddc director issue na off the mic finish am ![]() |
few days ago you dey shout content and highlights upandan now you dey cry one mumu cry. my village people dey say person wey dem teach evil wey do am, do am because evil don dey him mind already... you can't be married and still be having second thoughts or opinions on how you do things hence forth. but welcome to naija |
believe any of these guys at your own peril.
in bbn money na the first and only mission
love and others be bonus |
Vaseline crew go Sabi this babe... She be legend ![]() |
Na confirm pr he don get as the relationship issue happen, sharp guy |
Election is getting close, they're coming out of their shell Wetin Dem do wey he dey praise Dem?? |
Pls some1 should advice her husband to Goan do dna... I don't trust tega |
I don't know what this man is trying to achieve, coming online to disgrace his body This one no get sense o, do wetin make we do ?? |
See as she just humble him and him mama She be lengend for that response |
By the time wan bissaka, maguire and Fred give am killer passes, him body go calm Just a pity Ronaldo no go win any trophy this season |
Rubbish, how dare you compare goat to kane |
If e sure for tinubu, make he stand alone |
As usual he is resting n some1 |
Mraphel:I think Annie is only angry for his infidelity not him taking care of his kids from he baby mamas You're married to someone and you're still sleeping around e no fresh for the lady you marry for house na 2baba no get Mula pass other musicians wey stick to just one woman So I can't blame Annie for taking that step, afterall she be woman |
Well na 2baba go pay for am because of child support since he has decided to be a cheerful giver to all his baby mamas |
Even zubby wey never marry dey give advise If Annie's claims about 2baba is true, I salute her courage to expose him... Who knows, 2baba fit dey use that excuse that a woman who loves her husband won't do such bla bla bla |
We Don dey use to this type of situation But if na to discredit person wey talk true about govt now, they will be Swift in responding |
Tinubu no dey alright o Y'all should go and check other images of VIPs visiting him, It's either tinubu is sitting down or standing very very very close to his visitor(s) E just dey whine him self ni |
adefitim:Strategy or no strategy, If she really got shot by robbers den she is mostly likely to suffer from ptsd... I was mobbed sometimes last year when I was serving, I went to snap those thugs looting the Secretariat @ ikirun during the covid19 palliative stuff... I can't even start to narrate my ordeal I was afraid to step out of my lodge and go to town because I thought I was going to die that day. 2 weeks later after over coming it, as guy na I stepped out of my lodge and went to town o |
that man fit don witness small *I need urgent 2k* from that lady's family Sharp man, na lady he wan marry no be family At the same time hustle o |
trust me, earning in dollars is the best way forward right now |
Private institutions dey grab corpers o, big time. Tell ur friend to move close to his platoon officer they can help him get his dream ppa if he performs well in the platoon activities. When I camped in jalingo, taraba one of the visitors we had were bankers, they told us some of us pcms will be posted to their banks and all sorts But I served in fgc ikirun Sha ( with the help of a retired director in nysc ) In short Sabi person or Sabi person wey Sabi person wey Sabi person wey Sabi person wey Sabi the real person wey sabi |
Seriously, E stole yams and you took him to court? This country nawa o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 74 pages)
