Nairaland General › Re: I Can't Resist Helping Others. Please Help! by Sundrus: 9:15pm On Dec 16, 2020 |
Oya...start to work on ur weak mind to dey hardened, na 9ja u dey oh. |
Romance › Re: Saggy Boobs: Nigerian Lady Cries Out After Being Body-Shamed Repeatedly (Video) by Sundrus: 8:09pm On Dec 16, 2020 |
 yeye set of things. Must u expose ur cleavage |
Romance › Re: Thinking: What Do I Do When Wife Material Is Scarce? They All Want My Money !!! by Sundrus: 7:58pm On Dec 15, 2020 |
 maybe u no dey destined to marry. |
Romance › Re: . by Sundrus: 7:56pm On Dec 15, 2020 |
Everything for life dey important....i just hope say before u comot for this world, u go realize am. Do ur bit & leave the rest. No go let other people wahala ruin ur life. |
|
Romance › Re: These Are The Benefits Of Loving A Nigerian Girl. Redpillers Are Wrong [PICS] by Sundrus: 5:35pm On Dec 15, 2020 |
When e be say 90% of 9ja men no dey fit control their diccks. Them be slave to their sexual drive. Na only men wey fit control themselves entirely fit handle 9ja girls properly. |
Romance › Re: True life Experience Of A Nairalander With Big Dick by Sundrus: 5:25pm On Dec 15, 2020 |
Blue film in black & white  |
Romance › Re: If You Are Reading This It's Too Late by Sundrus: 2:59pm On Dec 15, 2020 |
Na only weaklings dey write this kind letter. I wish say dem go throway ur carcass for evil forest make those hungry vulture fit feast bountifully on am. yeye sumbori |
Romance › Re: What's Intimacy In Relationships? by Sundrus: 2:37pm On Dec 15, 2020 |
|
Romance › Re: Why Do People (Men Especially) Hate Feminism So Much? by Sundrus: 2:34pm On Dec 15, 2020 |
Na ur fellow 9ja ladies don spoil the main purpose of feminism. Most women wan eat their cake & still hold am for hand. How u want make man respect lady wey be leech, wey still dey saucy & disrespectful. E no go work. |
Romance › Re: Is It Rigth For A Wife To Seize Her Husband's Salary? by Sundrus: 1:38pm On Dec 15, 2020 |
hashtagged: And the man would allow it he is really a pussy  weakling of a man. |
Education › Re: Lady In Tears Begs Covenant University To Release Her Transcript by Sundrus: 1:20pm On Dec 15, 2020 |
vonlogon: When parents want to do everything to avoid ASU, their children end up in places like convenient University. We recently interviewed a computer science graduate from there who couldn't write a line of code. how this ur post take relate to wetin she dey talk about now...use ya head oh  |
Health › Re: 8 Die At Pitcoin Christmas Palliative Sharing Centre In Rivers State by Sundrus: 1:11pm On Dec 15, 2020 |
AdaugoChisom: Umuadara street? That's pure Igbo stop to covet. Rumudara different from umuadara  |
Romance › Re: Nairalander Narrates Her Experience Working In A Bar..... by Sundrus: 1:04pm On Dec 15, 2020 |
Just like say u wan touch fire & u no want make the fire burn u. Girls wey dey work for hotels, bars, joints...99.9% na olosho them be. Na brothels be the headquarters. |
Literature › Re: Where Do You Go? If Home Doesn't Feel Like Home Anymore by Sundrus: 9:00am On Dec 15, 2020 |
As u don slowly find out say love no dey the home, u suppose find way to vamoose from that place. For this life u no need to put ur trust in people, whether them be ur relatives or not. |
Romance › Re: Romance N'landers Girls I Hate. by Sundrus: 8:21am On Dec 15, 2020 |
Deep inside ur heart u know say u be simp but u just want people help u affirm am. Na only simpleton go dey witch-hunt & monitor people for faceless forum. |
Health › Re: How Do I Stop Or Control Excess Sweating On My Ampit? by Sundrus: 8:02pm On Dec 14, 2020 |
E fit be hereditary...but u need to go see doctor first, make him explain the causes properly to u. |
Crime › Re: Nigerian Man Murdered By A 45-Year-Old Afghanistan Refugee In Portugal (Photos) by Sundrus: 7:56pm On Dec 14, 2020 |
Na wa ooo...wicked world. RIP to Henry. |
Romance › Re: What Is The Craziest Thing You’ve Ever Done? by Sundrus: 7:47pm On Dec 14, 2020 |
 rugged. |
Romance › Re: Guy Catches Girlfriend In Bed With Man She Claim To Be Her Cousin by Sundrus: 7:33pm On Dec 14, 2020 |
 all this black American biitches sef. See as them dey argue about who eat who pussy. Yeye set of things |
Christianity Etc › Re: Please I Need Help To Be Accommodated. by Sundrus: 7:25pm On Dec 14, 2020 |
To quang that ya papa dey hungry me...na him responsibility to take care of him children. Make Ogun no go kill person papa ooh  |
|
Romance › Re: I Am Crushing On A Guy Here But I Still Don't Know If It Is Worth It by Sundrus: 7:12pm On Dec 14, 2020 |
Make the guy just dey sharpen him pweek...I hope say u go be the guy taste. |
Sports › Re: Lampard Claims Chelsea Were Handed Toughest Possible UCL Draw In Atletico by Sundrus: 4:36pm On Dec 14, 2020 |
Excuses don start |
Literature › Re: I Am Not A Nigerian by Sundrus: 12:44pm On Dec 14, 2020 |
 Nice poem. Thumbs up |
Travel › Re: Man Climbs Onto Wing Of Airplane Before Takeoff In Las Vegas by Sundrus: 10:06am On Dec 14, 2020 |
 spiderman |
Romance › Re: . by Sundrus: 10:01am On Dec 14, 2020 |
asif girls before dey put their eggs for one basket... No be today yansh dey back oh. Na this social media time come worse pass. U go see one girl get like 15guys, all the 15 guys get roles wey dem dey play for her life. She fit dey fucck like 7guys out of the 15. OP tell us another matter abeg. This one dey stale. |
|
Family › Re: My Sister Wants Traditional Marriage In The City: Is It Normal? by Sundrus: 6:25am On Dec 14, 2020 |
E no bad....to save unnecessary cost. Few family heads go show. No too much crowd. |
Politics › Re: Let's Talk About Nigerian Hypocrisy by Sundrus: 5:42am On Dec 14, 2020 |
Me, i dey honest & straightforward oh. If not i for done be billionaire for this crooked country. OP stop dey rub everybody with that ya greasy oil. One of the major problem with Nigeria na value system, e dey eroded. |
|
Romance › Re: I Can't Be Happy If I Can't Watch A Woman I Love Grow Fat by Sundrus: 7:05pm On Dec 13, 2020 |
swiswiioo: It's not as if I cannot be happy generally. But I'll feel unhappy in a relationship where this part of me can't be expressed. It like being with a woman you can't hug or pet or kiss.
@Sundrus I'm not lanky. I'm muscular but not big. But how did she react to adding? That babe na my opposite ....everything i hate na e she like. We no dey compatible at all. |