Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 114 pages)
History... They are all writing whatever 'lie' and claim its their 'Autobiography'. They don't mind telling a lie to make a needless sale. Sir, you mean Coup was planned against Gowon because He appointed someone from a particular region as GM of NNPC? Was Agriculture not the mainstay of our Economy then? Was NNPC the main things then? Sir, am not saying it's a lie ooo but this can never be True. |
This Life no hard at all. Na we dey wahala ourselves on some unnecessary matters. |
Hmmm! All these monies they are sharing without sharing ehn, there is God ooo. |
Bros! Abeg, wetin be your plans for your people? You don do 7yrs+ but nothing except streetlights wen no dey work and MoU wen dey useless. |
"Plea Bargain". It's good to know how to play games like Chess etc. Planning and knowing when to let go of Some seeming important things so as to protect the Ultimate thing is great skill. Finally, for this life ehn, as much as it depends on you, avoid exposure to Danger. Finally, Salvation is only Through Christ Jesus. Accept His Lordship and you will have Eternal life. |
If dem dey caution you na cause dem like you and dem no want make you enter prison for 6months. I hope some people will learn from this and stop all their insults and Lies before he go carry dem go where dem no know. |
Baba don see say nobody dey mention am again. He sparperly begin dey ask for some publicity. Una go hear am when BAT finish dealing with una. |
May we be fortunate to be able to Control that third leg whenever it is surging so that it does not lead us to the valley of temptation. |
Na Corps members be the new |
Some things are better left unsaid. So, please, always resist the urge to shalaye. Premarital Sex na him this one dey Cap so ooo. Set Awon Millennias. |
This Life ehn! ![]() Well, na so we see am. Brigadier General don change address go Heaven go give report of wetin him do when he dey Earth. Make all men dey careful and do the right things and most especially give their Life to Jesus so as to gain Eternal Rest. RIP Officer. |
In the struggle to escape Poverty, ensure that Greed never sets in and please keep a Good Conscience. |
That's Penthouse, probably a Tailor left his Iron connected and power supply was restored. |
House wen don collapse already, you still dey wait energy dey break the debris from the ruins. Is Wike still in PDP? |
The goal is to stay in the Media so as to continue to get seeming free publicity. If dem beat you for 2027 again no just do mistake cry again ooo. |
If a threat is not directed @ you, you think it just statements. Wait, until it you and your family it is directed towards, then you will understand why it may not be mere words. Unfortunately a lot of fools are roaming about and their lives is filled with hatred and you will be wise to make a statement. |
Alignment and realignment for gains. Maybe this gains are personal or cooperate is another matter entirely. All the Best to Nigerians. |
Let's hope the parties involve can come to a truce. Na beginning of War we dey know, nobody dey know the end until it ends. So na beg we dey beg, make everybody and anybody control their Ego and Greed and let peace speak. |
Wahala for who dey take all these concoctions. Una go get enough to fill una highness until una damage una internal organs if una refuse to stop irresponsible drinking. |
Arabic and Islamic Studies Ke? Abeg wetin be the benefit of this one? Abeg make dem scrap all these wait of money research balablu things joor. You haven't been paid for 17 months and you still dey come work. Shey you no fit use your teeth count your tongue abi na tongue count teeth and know that you are not needed? Abeg make people wen need Arabic and Islamic research dey pay for am not the collective wealth of a Secular State like Nigeria. |
Baba dey use opportunity stay for media so dem no go forget about am. Trying to stay relevant till 2027 unfortunately, if this kind publicity dey win Presidency na FFK or Omokri for be President now. You better begin strategise cos the person wen beat you before don begin dey draw him formation for 2027 and if things continue like this, you no go see 3rd again ooo na 7th you go see. |
Palliatives wen dem don Palliate the Nigerian way already. Money dey to go round but na Greediness dey disturb us. |
Well, Time reveals everything. Let's give it say 6months and see the result, then we can really agree. We hope this current stress and perseverance will be worth it. You have my support until proven otherwise. #Alll the Best Presido |
Do you think Housing is their Problem? Well, I think this would just be a waste of Resources cos Housing is not our problem in Nigeria. |
Money, Money, and More Money. But I no blame dem, all Hustle na cos of money. |
She like you when She never gain Admission to Uni. After she gain Admission she meet so "big girls" who introduce her to some 'big gods sorry big dogs I mean' and gradually they turn her to Bitch. Fact is the relationship was never a mistake but the Priorities changed along the line and a good partner becomes food for the street and a wise fellow will drop the bitch for the street. |
Ogo mi ooo... Oya Gbera! Enter International Level make all these Governor join President begin welcome and announce my visit by themselves. Ogo mi ooo, Oya Gbera lo fohun loke, Ki Awon President Agbaye Ma Honour pelu Owo Ola nla. AMIN!!! |
Una people carry 90%+ votes give one candidate but the Candidate no win, una come dey ask the candidate wen win to give una something wen una no work for. Abeg make una learn una lesson joor. Na 5 states una get and dem don give una 5 Ministerial slots, na wetin constitution say make dem do, dem do so. Make una wait till 2039 wen una get opportunity to contest but to win ehn, that one na another thing ooo. Well una fit pack una load leave every other path of the country to go to una 5 states. |
August 2 Protest successful? Well, if the goal was to just walk about on the streets, then it was successful but if it was to bring about some change in Economic realities, then I don't thing it was Successful. Fuel at 150NGN is also not feasible considering the current value of the Naira. That report looks more like bear parlor gist but then make everybody Sha dey careful. In other News: ASUU claim to be fighting for Students and their Parents. But immediately FG show dem 'No work no pay' ASUU no gree strike again but dem don begin Increase Sch Fees for Student wen dem dey fight for. ![]() |
You want to collect from your people abi? You better kip kwayet before those Hatred filled, untrained children will fry you. |
Where the dancing Video? Well Done Govnor Adeleke. Atleast to your Fans you are doing well. |
Na the Police Inspector side Hustle be to dey supply Arms to Robbers. So people own na Scam while some people own na Side Chick, while some people own na Babymama. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 114 pages)

