Politics › Re: Buhari: Those Who Attacked Ebonyi Communities And Soludo Won’t Be Spared by Tundex911: 8:04am On Apr 04, 2021 |
Even though when you dey 9ja wetin happen with so so directive?? Now wey you dey uk so na that time directive go dey effective  Smh |
Phones › Re: USSD: MTN Snubs Banks, Links 77 Million Subscribers To FINTECH Platforms by Tundex911: 8:02am On Apr 04, 2021 |
Blame bubu...
Smh |
Politics › Re: Yinka Odumakin: I’m In Shock – Tinubu by Tundex911: 8:01am On Apr 04, 2021 |
So bubu don pass the shocked case to you baba 69...
Smh |
Politics › Re: IGP Under Pressure To Arrest Igboho As Activist Snubs Police Invitation by Tundex911: 7:41am On Apr 04, 2021 |
Where's Gumi
Smh |
Phones › Re: FG Intervenes As MTN, Banks Trade Blame Over Shutdown by Tundex911: 7:30am On Apr 04, 2021 |
Make una blame the govt jor |
Romance › Re: Men Please Stop Deceiving Yourselves, You Will Choose Beauty Over Brain by Tundex911: 4:52am On Apr 03, 2021 |
Beauty or brain....
Iwalewa omo eniyan
Smh |
Politics › Re: Buhari Asks Security Forces To ‘Make Insecurity Part Of Nigeria’s History' by Tundex911: 11:17pm On Apr 02, 2021 |
Still baba wey just clock 69 go still won contest during 2023 and some fools go still go ahead and vote for dem...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: Chioma Deletes All Davido’s Pictures From Her Instagram Page by Tundex911: 11:16pm On Apr 02, 2021 |
Seebi chioma no get sense before ni...
Now she suppose don get one, this generation tire me
Smh |
Politics › Re: Marwa Wants Drug Test For Buhari, Tinubu, Osinbajo, Other Politicians by Tundex911: 11:14pm On Apr 02, 2021 |
We go need legit outcome of those politicians okay...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Crime › Re: EFCC Arrests 400 Yahoo Boys And Girls In 3 Months ― Bawa by Tundex911: 10:28am On Apr 02, 2021 |
I will be glad if you can act on those past and present Leaders too Bawa...
Smh |
Phones › Re: NIN-SIM Linkage Extended Until May 6 - FG by Tundex911: 10:25am On Apr 02, 2021 |
If you like make e reach Dec 31, me no dey do
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Phones › Re: NIN: TELCOs Record 11.8 Million Loss Of Internet Subscribers In 4 Months by Tundex911: 9:01am On Apr 02, 2021 |
I'm one of the subscribers wey never ready register for nin... If I may ask wetin government don do for me since I don dey registered for MUMU registration years ago  Aye gbogbo awon leaders wa lo ma baje patapata Smh |
Politics › Re: 14 Years Imprisonment For Not Having NIN - Pantami Says He Was Misquoted by Tundex911: 8:52am On Apr 02, 2021 |
When leader make mistakes why followers no go dey say rubbish...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: 14 Years Imprisonment For Not Having NIN - Pantami Says He Was Misquoted by Tundex911: 8:52am On Apr 02, 2021 |
When leader make mistakes why followers no go dey say rubbish...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Celebrities › Re: #BuhariMustGo: Tacha Blasts Nigerians Trending "Buhari Must Go" Online by Tundex911: 8:31am On Apr 02, 2021 |
Wetin this ode dey yawn like this...
As if everyone vote count for this nation
Smh |
Travel › Re: Missing Jet: CAS Amao Arrives Maiduguri To Supervise Search by Tundex911: 4:21pm On Apr 01, 2021 |
Bubu comot go UK, handover or rather do meeting with security chiefs few hours later Plane ✈ got missing aren't that movie in this country  Smh |
Politics › Re: Failure To Register For NIN Attracts 14 Years Imprisonment - Pantami by Tundex911: 3:43pm On Apr 01, 2021 |
See this fool called pantami or na patami(my pant) ode...
If you like make it 600years, me no dey register just like me no go take una useless vaccine awon weyrey gbogbo
Smh |
Christianity Etc › Re: U.K Fines Pastor Chris Oyakhilome For Spreading Covid19 Conspiracy Theories. by Tundex911: 1:44pm On Apr 01, 2021 |
Tolexander: Seun has to ban this poster like Oyakhilome was finned by UK for misinformation
This same bible you quote from and believe in was given to you by this British.
If this pandemic is the symbol of end time to you, what would you call the Bubonic plague, Spanish flu and small pox pandemics that had happened before now? No mind those people follow every each word of this man about the covid-19... Though Spanish flu came into existence even before dem born most of them, now they're here saying shit about technology to religion. Smh |
Travel › Re: Fire Breaks Out In Ajah, Lagos (video) by Tundex911: 1:31pm On Mar 31, 2021 |
President bubu
Why this shit again...
Smh |
Health › Re: Medical Experts Say Nigeria Loses Over ₦576 Billion Yearly To Medical Tourism by Tundex911: 12:35pm On Mar 31, 2021 |
Bubu the number 1⃣ patronizer...
So coronavirus days never still get dem sense abi.
Smh |
Politics › Re: Monica Dongban-Mensem Counters Olumide Akpata Over Appointment Of Judges by Tundex911: 12:29pm On Mar 31, 2021 |
All systems is affected under bubu watch...
Smh |
Politics › Re: Colloquium: Tinubu Apologises, Says He Meant 50,000 Youths Not 50 Million by Tundex911: 11:46am On Mar 31, 2021 |
And this man maybe planning to become presi so this is how you go dey do mistake just like bubu right...
Smh |
Politics › Re: Buhari Leaves For London For A Medical Check-up (photos) by Tundex911: 11:29am On Mar 31, 2021 |
I pray he won't stay long more than Aisha
Smh |
Celebrities › Re: Photos Of Davido Kissing Mya Yafai Go Viral by Tundex911: 11:21am On Mar 31, 2021 |
Fear this generation
Smh |
Politics › Re: Missing $9.5m: Senate Gives Emefiele 72 Hours To Honour Invitation by Tundex911: 11:08am On Mar 31, 2021 |
As if no be una plan since 1960
Smh |
Politics › Re: Yoruba Nation: You Can’t Deceive Us, Akeredolu Knocks Akintoye, Others by Tundex911: 2:39pm On Mar 26, 2021 |
Why not deceive yourself Mr. Gomina |
Education › Re: Two Nigerian-Americans Elected To US National Engineering Academy by Tundex911: 1:11pm On Mar 26, 2021 |
I believe if 9ja separate today, yoruba Amaka don make way already...
Gbam � |
Health › Re: Bayelsa FUO Student Commits Suicide After Family Members Tagged Him A Failure by Tundex911: 12:55pm On Mar 26, 2021 |
He com resemble Reno during his youth stage |
Politics › Re: "You Are Too Slow" - Hakeem Baba-Ahmed To Buhari by Tundex911: 10:51pm On Mar 25, 2021 |
As if bubu dey hear a single word...
Ode |
Family › Re: The Benefits Of Marrying Young Even If You Are Poor by Tundex911: 8:03pm On Mar 25, 2021 |
No be this 21 century abeg |
Family › Re: I Resigned From Work In Lagos, Relocated To Abuja To Be With My Girl & Get A Job by Tundex911: 2:24pm On Mar 24, 2021 |
See some people calling themselves adult behaving like a kindergarten kids...
Smh |
Crime › Re: I Took To Kidnapping Because My Cattle Business Required Too Much Work—bandit by Tundex911: 1:56pm On Mar 24, 2021 |
Bubu pikin...
Soft work, na dem work
Foolanis |