Tunize's Posts
Nairaland Forum › Tunize's Profile › Tunize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 99 pages)
Greenwood wen dem suppose loan dem loan martial |
Then he should be your sole source of motivation, this just shows how weak of a person you are. You wan sell your pikin to do house boy or waitn? There are a thousand ways to make money and sell yourself legally ooh. Check your environment you dey stay, you can volunteer to clean people's houses or maybe do laundry like help dry clean clothes or maybe set up a private lesson for kids within your area you think outside the box. |
FreeIgboho:What kind of help is this? Can you work without pay oga food when you nor go eat nor serve anoda person |
PrinceMajestic:Na so una dey talk oooh if this kind thing hit you now, you go get sleepless night |
Abovebest:Before na paper work na and the woman come be from many people dream country Canada so jappa sure for the nigga. |
Na only hazard you see and coutiho join infact coutiho worse pass |
Negative side of social media..... Especially with some ladies like their existence on earth depends on it. Nothing vex me pass girl when too attach to phone nor be sey na for business but irrelevant thing, you see them posting every and anything |
Kriss216:This is bad guy you nor get female relatives? |
All your every move na I tried to torch her "sex" from time you met her till now nah so so move you dey move, Let her be if eventually you are going to f*ck una go f*ck be like na sex full your head self. |
elmessiahs:I think father gene Is stronger only difference is she is light skin see her smile now peter for nor fit deny the pikin |
ViperAda:Hmmmm |
That question how your journey na money question if the glass was down na howfar find me small thing. |
Kriss216:Na wa for you ooooh |
Look for another man shuuuuu |
Of course she is been a good woman crediting someone's account on a stead. |
Very funny thing shall you hear people shouting comparing footballers, clubs, musicians and even down to who is richer shouting as if they get paid, Of which the people or anything in particular doesn't even know if such person's exist in this life. |
The way oppostiton party wan use fling Dem comot for power chai if Apc like produce Obama as candidate vote Dem nor go see. |
Hehehe this story na 1900Bc story nah for 2022? all this old thinking nor dey work again nah story telling time don dey near, and some go soon dey share food stuff as usual, buy Keke, grinding machine, etc God punish all of them. |
It's fun shall but I stoped going to view centre like 9years ago while I was still in school because of a very terrible experience I had. That particular day was a champions league day, and it was Chelsea that was playing, you know Chelsea fans with all their noise, hype, mouth and all that. We were all peacefully watching the game and catching cruise oooh when suddenly we heard sound and a guy from outside just ran inside the viewing centre, "omon na there we discover say that guy for temple run nor Sabi run e still dey learn work" every one started running for survival. Crazy thing about the race was that no one ever knew why he was running but we just had to run and the viewing centre has only one exit door. So many person's got injured that very night, phones got missing, the two plasma tv were destroyed, viewing centre turned upside down, and a guy ran and fell into a well etc that night was so horrible.since that day,I dey avoid to go watch match for viewing centre I just watch from home I nor fit shout or run. |
Michelle70:Dey deceive yourself sey Dem be drop out go read about them you go know sey nor be as you think am. |
Pot calling kettle black like the musicians are better of in all honesty they even contributed far above what Nollywood is even contributing. What positive impact has Samklef made with his own music lyrically abi nor be same music when e dey glorify money, women and yansh, drink and doings he should go and sitdown. Make e advice and point fingers to e fellow artist too and as well remove the dirt from his own eyes first. |
I don't know shall my data is on 24/7 except maybe my b3 is down I can switch off. |
Even me when be guy man nor go advice her say man is she okay oga if the guy wan move make e move oooh......Scholarship all the way |
Make e nor be like sey las las na you go beg the babe oooh. From what you wrote the only issue is you feeling you're not on same level based on your social status bros if you buy Aloko for market, na you go package am like beautique cloth sometimes self that Aloko even dey last pass beautique bros na word I tell you so. Your so called social status kind of girl na boy run am like that oooh some though. |
F*ck sweet na one of the things when spoil am be this especially when you nor ready. Have the child bro and just double your hustle few years from now you won't regret it. |
Person like this #1 e nor go see because e nor get regard. |
tunde705:Some teachers nor dey know some of this QT questions this wan self straight now |
HellVictorinho3:Whenever my mind tells me to help you I will, but now my mind say mke I nor help you. I am not so interested on the matter, I only gave my opinion to "good people nor dey nairaland" and I still maintain there are lots of good ppl here. abi you think say na everybody dey Sabi loud when Dem help person? Peace bro I don't mean to sound rude this talk don close na 2022 be this. |
HellVictorinho3:Suit yourself ooh you think say as you sey drop something I go just wire you money? Bros learn something today that's not how to determine a good or bad person nor waste your time. |
HellVictorinho3:Bro I only posted that there are still good people on nairaland, and you just came up from no where and start asking me to drop something it doesn't work like that bro even UN NOR DEY WORK LIKE THAT....you see test I Sabi fail am well well I give wen my mind tells me to and testing me to or trying to prove anything actually does not work on me. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 99 pages)

