Delors's Posts
Nairaland Forum › Delors's Profile › Delors's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 95 pages)
afam4eva: Shebi na to kill the snake and continue your life. Will someone move out because of snake. na when the snake don become too much na him wahala go dey.Afamefuna, u nor know say if d woman been no report the mata for police...whether na alligator or crocodile d lanlord go carry come next...that man na confirm village louse wey suppose get apartment for Kirikiri... |
Na wah o...which one be group hug again? Any snake around my vicinity must be killed...and subsequently handed to the Calabaris....That woman try sha...if na Naija mom, na faint she go faint on seeing the snake. She go talk say na her mother-in-law from village send the snake come...Kai! My people... ![]() |
So Peter Rufai wasnt among Nigeria's greats? I laugh by myself ![]() |
READ IN BETWEEN THE LINES OOOO MEDIOCRES! IT IS NOT A CURE FOR HIV/AIDS!!!!! It is a drug to cure one of the symptoms of HIV?AIDS! Diaorrhea, caused by HIV can be cured with the herb, not HIV itself ooo...no go talk say becos Maurice Iwu is from ya village so u fit yansh anyhow, catch AIDS and go meet Iwu to give u the herb...walahi, na expressroad to yonder be dat o....Just re-read the post and stop acting like ignoramus! No wonder una dey fail JAMB like 7 times before una gain admission... ![]() |
jammyng: I like female children more. I told my mum that i want just female children so they shouldn't bother my wife when i get married. Maybe for m wife's sake, one boy is enough.You go hear am...pack house full of girls ![]() |
Jellita: True!Jellilah abi wetin be dat ur name again, if ur brothers are bastards becos dem no call dem mama or take care of them sisters, it doesnt mean all males are bastards Gerrit? I call my mama like every weekend, send money to my grandma almost every month (as God provides) and I have never ceased to take responsibilities for my siblings' finances whenever I can. Funny enough, to show u how unreasonable and ungrateful some of my female siblings are, whenever i send them stuffs, they complain about one or two things before I remind them dat appreciation should come first before complain. Don't generalise what you dont know...caring, generousity and affection are not necessarily gender-defined...some females are even more insensitive and unreasonably selfish than most males, and too annoyingly dependent on the male folks. maybe ur brothers dem no like ur singy, dependent and cunny cunny ways dat na why dem dey hold back from u..REPENT JELLILAH! ![]() |
If e dey pain u, take 'Alabukun' and if symptoms persists after two days...become a nun! Simple! Like say u expect me to sympatize (abi weitn dem dey call am self) with u. If u know wetin all these yeye girls wey we think say be better person do me, walahi, u go remov this your post... BTW, how come all these emergency, childish, orishirishi topics dey make front page self? Abi una don dey settle the MODs? Na wah o... Let me try my luck whether my topic self fit reach front page. Oya, MY EX GIRLFRIEND IS NOW DATING A POORER GUY IN THE SLUM OF IDUMOTA, ABEG WHAT I AM SUPPOSED TO DO? I NEED YOUR CONTRIBUTIONS PLS...NO AMOUNT IS TOO SMALL OR TOO BIG...(My bank account is available for your contributions pls). Thanks |
No wonder, I just notice say pple nor dey like posts again...so na becos Seun don expose una yansh...especially those gays wey been dem like other guys' comment anyhow...Chei! Seun, oya revert to the status quo ante sharp sharp abeg...Nigerians been like coded affairs abeg...dat na why na only when NEPA carry light for midnight, na that time dem dey knack dem neighbour daughters... ![]() |
We need the following buttons - dislike - hate - slap - poke - puke - bomb - dumb - crucify - hug transformer - shoot - kiss To complete the new year package ![]() |
Depending on the type of tatoo...if its the contemporary type pple wear about on their arms, legs, bo.obs, neck, tummy etc then it will be very very hard for her to parent my younger brothers becos dos guys bad well well...as for me, i'd understand...it doesnt affect me in no way...but if na the old school type wey my grandma get plenty for her arms and legs (her names, DOB, tribe, etc) nna, na who cares! |
martyns303: There are also ones designed for guys and I love mine.You sure say that one na yours abi nor be the one wey ur broda dey sell for him shop u carry come pose for here? ![]() |
otss: I'l go to d mountain to prayNa inside bush u dey live? |
Chei! My area! Palm Avenue Mushin... |
[quote author=deejay_harry1]Nawao.. She go laff b4?? She z living her old home, for anoda home...she z supposd to feel emotional[/quote]Mtsccheew! Whick kind another home? Home wey she don dey go tay tay before marriage...nor be there she dey test-drive the groom-to-be joystick everyday? nor be there she dey sleep for weekends? Na job joooo |
OP abeg modify ur topic jo abi u wan make GRAMMAR POLCE dey pursue u self? Habah! ![]() |
Forget say the thing black...
|
Freiburger: Contrary to the title of the topic, i met my wife at a christmas partyYeah, because she left another lesser mugu to meet u, a bigger mugu... ![]() |
...but the truth be say dem dey do anything wey resemble di.ck like mad...ask wetin my eyes and sunthing see for Maiduguri where I been serve years back before them boko haram pple been start fully...the baddest na the swaa abi na wetin dem dey call dem - the almost fulani ones...just hide under them flowing gown and do something... (from personal expi). Thank God say Boko Haram nor catch me dat time ehh...I for hear am. ![]() |
[quote author=baby_mama]Who is that bleached up no 6 guy Jeez,why do men bleach Why does anyone bleach? Somebody should tell him to quit the nonsense[/quote]Mama bon boy, na ur pikin be VECTOR abi? That na why u dey beef Reminisce...Reminisce baba - that guy is 2MUSSHH! |
Dis Guy: goodThats what Canada is about, education, residency, immigration...its not a tourist country per se. Its majorly a land filled with immigrants...even the whiteys are not Canadians, they are immigrants. |
dangiwa09: ..this does not mean they'll increase number of actual visa issuance, it only means they'll revert to their original 10 days processing time. 10 days was their norm prior to early 2012, nothing new. Canada remains the most difficult visa to get, its easier to get British and American visas than Canadian visa. Canada even routinely deny Americans and Brits entry into Canada at their airport, and send them back home from their airport. As for your perceived notion that Canada wants your medical trip money, ... Canada has a socialized medical care, medical care is FREE for everyone, just present your OHIP card and you will be taken care of. Hospitals in Canada do not need your stolen money, they ara well organised and funded.Good point, but perhaps u neednt call them 'fools'...good points shudnt start vulgarly ![]() |
braine: Canada is the next choice destination. Hoping to find a good school that compliments my pocket.Somany of them. Search google but make concrete enquiries first o |
I love 'rubber band' ![]() |
AKSHOW abi na wetin dem dey call u, why u dey try defend urself? U don spill d content of ur filthy mind out and now u dey attack everybody wey detest ur comment...I swear u be big tym m**er f**ker...if to say your paa been build house now we for talk say make we pray make ur paa house no 'BORN' but even kiosk self, him no fit rent. Sege! He was once the president of this country and he played his part well, like it or like it...your paa couldnt have done one-tenth of what he did either as Head of State or as president. Your shoeless uncle wey dey rule now, wetin him done do? Frail-brained, cankerous imbe,cile...that shud be ur name, or ur NL username... ![]() |
Stalemate: so, in a nutshell, u're systematically saying dat in ur whole lyf, u've never steal anythin b4? Well, if it has eluded ur mind, ur own theft started 4rm d humble way of stealing ur frnd's pencil nd sharphiner while in kg...Grammar Police Brighter Grammar II Na wah o...in chastising some one else, u catastropically murdered grammar ![]() |
Akshow: Nice one. All of them thief house will burn in 2013. Can i hear a loud AmenCrazy idiot! Na your grammatical blunder been cause the fire outbreak self. GRAMMAR POLICE BRIGHTER GRAMMAR II Cheiiii! Even my 7 year old niece nor fit talk say 'born' when him mean 'burn'. It is 'Burn' not 'Born' ![]() Baga! Plus e be like say u like make everybody's house just dey 'Born' like say na ur maama's pregnancy...mugu, sege, ubanka!Sorry jare my president OBJ, I don correct the small boy wey dem nor teach well come from house. Just take solace in the adage that 'the palace wey 'BORN' na to add more beauty to am o' |
The same reason women love gossips and Aso ebi... Me I love football and Boxing...I cant shout abeg! |
stephenponti: This one too is a firecracker? With led light & timed indicator that is what caused the tragic yesterday till now it's still exploding.Stephen, why ur foot come be like say u get scoliosis so? Abi nor be ur foot dey inside that slippers so? Chicken foot ![]()
|
Eko Ile: [img]http://3.bp..com/-vW-m6gOiaLY/UNqcFTKyzTI/AAAAAAAA1BA/hCxqhOw-Ovg/s400/GEJ.jpg[/img]Oh boy, e be like say I don dey fall sleep small small o |
don33310: Somalia is better than nigeria.Your fada! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 95 pages)



Gerrit? I call my mama like every weekend, send money to my grandma almost every month (as God provides) and I have never ceased to take responsibilities for my siblings' finances whenever I can. 


