Esss's Posts
Nairaland Forum › Esss's Profile › Esss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)
@ 70, your decoder can still receive signal o! |
Maybe the poor guy no get credit fone. abi starcomm no dey send txt? |
oboy you dey complain?? I dey send my chick sms everynight b4 she sleep just to let her know i'm thinkin bout her and that i'm missin her, everymorning as she dey wake up, just so she knows my heart is with her wherever she may be. All my messages are straight talk. nutin out of the ordinary, no fowarded msgs, just true emotions of how i'm actually feeling. Except say u no love am na ehn go make ordinary txt go dey hard you. naija boys can fall hand even for small matter like SMS, and you dey call yourself big boy . if she come say make you dey e-mail her everday wetin you go come do?? BREAK-UP. go siddon jare, you no get matter. No night goes by without me telling my girlfriend "I love you", in an sms (except say credit no dey), just to remind her. And she said it actually makes her feel good. |
@ dejiman1 if na exam be dis, your score na 100%. Even for bible sef? no be so uriah wife go sleep with david. ![]() |
Improve wetin? Na beans? Una naija can sabi misyarn. If you put all the clubs for naija togerther, them worth 21million pounds/euros? this na just the sign on fee for one player for yonder. Oboy league or no league, all our boys wan go abroad. even if na corinthians for brazil or northhampton of jand or even dannish league sef, that na every young footballer dream for naija. Do you think Kanu would be Kanu today if he were to be playing for Wiki tourists or Enyimba? Abeg free matter jare. Blatter don kill us. |
if you were looking for a godly site you should prolly be at www.tbn.org if you are looking for an open-forum, were you can get the opinions of other peoples or diverse issues, be it resonable or downright stupid, then sit back and enjoy the site. chikina. God or Satan no dey this site, just humans (mostly NAIJA). |
That Boi is beginning to piss me off. He just like one of ludacris'es Album's "WORD OF MOUF". |
Ridin what?? What do you mean riding horses? How does that affect a womans receiver? please explain futher |
@ Chisimdi That is why E no ireland. Ala ndi ocha aba go ghi n'isi. Odika E che fu go ome nala ndi ebe anyi. Anyways Nwanne, enjoy. Mu na my wife ga ne je kwa club o! Mana oburo ka ndi be' anyi na eme. |
Onye bu ben?? ![]() Hope is the same big ben and not mr big ben. |
Should the state of her receiver (wether it is brand new, fairly used or tokunbo) be an issue wen commiting to a relationship? The only problem I saw in the case illustrated by the poster was the breach of the pre-marital agreement which stated that the receiver must be in "mint" condition which obviously it wasnt. And I think that was what the court base their judgement on. If I have a pre-nuptial agreement which included such a clause and I later find out that the agreement was not kept to I'll go to court and do the same. I really dont think that marriage was based on love. Prolly another internet hook-up, or a mail order bride. The guy wanted tam-tam, and the girl supplied him belguim, you cant blame him can u. See Naija babes rasing hell already. If that one happen for naija, most babes no go marry at all. THINKING OUT LOUD; But how do you know if a guys decoder is brand new, fairly used or tokunbo ![]() |
@ chisimdi Onye ga e nedo umuazi ngbe di na nwuye je club? If the husband goes to the club, no problem, if the wife goes for prayer meetings, night vigil or crusade (with husbands permission) no problem. But in ome nala (tradition), a wife cannot go to disco. Imagine a woman drinking Nmaya Ngwo in a meeting of elders. Tufiakwa. Ezigbo Aluu ka obu. Oda ghi ememe. If you try it you will be stripped and taken around the market on the next Nkwo market day. It is even a sin for a married woman to be seen in the club. In europe do as the europeans do, in obodo anyi bu Africa, do as we do. |
@ Topic, If dis kind yawa bust for naija, e no go easy o? Unless we wan start to dey marry girls now at the age of 14. Dis na serious palava. Decietful toto. Maybe the girl no know wen dem activate her reciever. |
chisimdi:Nne dis is africa. It is aluu (taboo) for wifey to go club. Ogini ka o na cho na club? Her lyf will not stop, thats why they have august meeting. ![]() On a more serious note sha, that culture is yet to catch on, maybe with our generation things might just change. But take me for example, my girlfriend would not even go near a club. I love clubbing. So what do we do?? |
I'm soon a husband to be, and this issue came up. First she took away my cigarettes, then my beers but the las bit is the clubbing. Omo E go hard o! I dont think it is cool to take your wife to the club, but if shes willing to join me then that would'nt be a problem. But wetin person wife dey find for club wen childrens dey house wey she suppose dey look. Na wah O! |
na wah o! wetin you mean?? |
This thread should be interesting |
:-x |
Those ghanaian folks always come over and do collabo's with our people's. But that dont make them nollywood. CHIWETALA AGWU all the way. |
Oboy just chill and let things play out. |
Uche2nna:More like a BITCH. I'll rather remain a boy for the rest of my life. screw that shit. |
Van viker is not nollywood but rather Ghaniwood. I think it is Chiwetala Agwu |
Holy shit The things we do for tradition. Thank God I was born in this present day and age. |
@ poster Tell her you are also a lesbian. Abi do you like men? |
Tales by moonlight |
Skimppy cladded chick = Eye Candy, sex object, one night stand Well dressed, not too exposed but equally sexy = Hmm!! she just might be the one. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)
. if she come say make you dey e-mail her everday wetin you go come do?? BREAK-UP. go siddon jare, you no get matter. 

