Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 195 pages)
![]() Gbas gbos for Putin Hard time to be called a Russian now. Oga don go buy market, wey too heavy to carry. |
SmartyPants:I love the chinese ![]() Dem no dey put mouth for matter wey go come spoil their economy...... |
I thought some E-RATS said, the sanctions wont affect Russia at all...... ![]() Putin is getting really frustrated... ![]() |
![]() ![]() China will always be chinese, dem no dey disappoint, very very self centered people Wise like serpent. If you dey hear, guide your jaw, na china be that. Russia go soon know werrin jam dem. No be eveey war be weapon and ammoury, Na now, Russia own war just that. |
Make l just laugh ![]() He wan settle quarrel wey him oga no gree shook mouth... ![]() |
Make Putin continue, he go soon shoot one missile by mistake enter poland or Moldova, na there he go know say, countries really dey wait for am. I get power, l get power, na because you never jam your size |
This is what is called #BRUTALITY# in mortal Kombat Aregbe finally chop sand. ![]() |
Omihanifa:My brother whatever they lost in Alfa Aregbe, they gain more and better in Omisore. Aregbe is a paper weight in Osun politics, he just overrated himself. Aregbe and his supporters are like the 5% president BUBU always refer to. |
Make l sing burna boy song for Adeoti and Aregbe " Mo so fun won ko gba ooooo Won fe gba oooo gba oooooo Moni ko ma worry ooooooo Tobaya won ma gba " Aregbe will lose in Osun and outdated in his Alimosho backyard in Lagos. Total political Annihilation for him. |
Jennyclay:You never used 3-4days for there, u don dey complain.... Welcome to Nigeria |
I look Aregbe l laugh E go learn lesson today.... I use to love him though, very tough man, but he is biting more than he can chewwww. As far as Osun politics is concerned, Omisore is a far more valuable asset than Aregbe. Reason why the imcubent pitch his tenth with him. |
Johndagr8t:Werey on the loose.... |
Werey dey yarn trash Na your cup full Mr police tailor Your cup don over full |
Shebi Ogbeni Aregbe want a fight now Dem go give am the roforofo fight. Person wey wan fight, supposed don gather enough muscle to execute the fight na. Aregbe want to play in the big tough, make we dey look dis dem rough rough movie na |
franchasng:E pain am no be small E be think say, just as Crimea was a walkover, it will be same this time... ![]() |
![]() ![]() Finally the US and her Western allies won by using everything at their disposal to preventing Russia from invading Ukraine. ![]() E pain Putin no be small NATO is still on standby for the remaining AMOTEKUN Russian forces. U do anyhow, you see anyhow |
Russia no go do nothing Dem go just dey bark...!!!! As long as NATO dey involved, Putin go just continue to bark....... Dem go just dey do AMOTEKUN duty for UKRAINE, if e tire dem, dem go go back to Russia |
![]() ![]() I don talk am before Russia no go do jack to UKRAINE All na initial gragra Las las Ukraine go join NATO and nothing Russia go do |
Russia no go do jack They already have the attention they so much creave. Why tell another sovereign nation not to join organization of their choice.... Such bully. If Putin just fire one pistol enter Ukraine first, e go feel am for body. |
US and others just dey look Russia like " Oga , forget all this show show, if dem born you well, first shoot first " All dis small pikin fight wey, you go tell person say "You first touch me first " Seriously, Russia sef dey fear, they can only boast of their own military capabilities, they don't know what the other parties have in stock for them. As l dey look am, Russia just dey flex muscle, dem no go do jack to UKRAINE |
Who is ABDULSALAM sef.... Oniranu people in power |
Ajala travel Bye bye oooooo Come back safely |
My first call in 2022 came from the woman who brought me to this World MY MOTHERRRRRRRRR....!!!!!!!! My call out , was to My pastor, the man who will do anything to make sure l have a breakthrough in life.... Dis one na different pastor, e fit dash you him last kobo to succeed 2022 IS BLESSED ALREADY FOR ME |
The guy wasted their boiz and efforts.... E shock dem The guy really show dem shege Dem remove am Awon oniranu people |
![]() Make l just dey laff If na presido bubu do dis one now, children of hate and perdition go don dey cry like Saddam Hussein.... Bird of a feathers, na e all dis polithiefcians be. Bubu ooooo, governors oooo, the lawbreakers oooooo at all levels of government, are all the same, na level of opportunities to show demselves differs. Mad people in power...!!!! |
All dis shatta shatta long epistle talk just for Nigerian artiste only... Shatta wale must have been really SHATTERED to have said all this nonsense |
There is nothing like forgive and forget anywhere in the bible please... Forgiveness is necessary for peace to reign. Person keeee your parents come dey expect you to forget.... No be juju be that... ![]() ![]() I don follow my pastor and him wife argue this matter die. I asked them to show me , where forgive and forget is written in the bible... ![]() |
Finally malami has taken over from where mallam KYARI stopped..... Number one law officer indeed Tuuueeeeehhhhh |
Make l just dey laugh you Bible verses for overcoming poverty Na that poverty go keeeee you Una pastor sef, no fit tell me say Na Bible verses go cure poverty Gerrrrrooutttt |
Kicking out the military one by each Hmmmmmmmmmm Good tactics Makinde won this |
Hmmmmmm Malami Malami Hmmmmmmm I just dey pity him People wey do pass am, where dem dey today ![]() ![]() ?!??Bubu go comot, we go see weda him get level true true |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 195 pages)
