Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 195 pages)
Rubyjade: |
Na you no get shame... U dey form fine boy but you no get class. Na low level game you dey play, blood is thicker than water, na you dem go take chop suya last last. Go ask those wey don play the sister's game before. |
![]() Is this supposed to be news again... ??Well just for public consumption... |
The one wey funny me pass be the one wey collect red card for first half Come score own goal for second half ![]() ![]() All hail the south African football |
Humiliated by the press report or what... ?Those in the know, knows the truth, including Mr Dapo himself..... That JAGABAN,OSOBA,DANIEL displaced Amosun like kindergarten lad. If not for Buhari intervention, Amosun no go see councillor seat collect. This potopoto political game just began. |
![]() ![]() All because of JAGABAN I no pity APC at all Wahala for who no give JAGABAN ticket. |
Ruuuuuuuuuuuuuunnnnnnnn Ruuuuuuuuunnnnnnnnnnnn Na like that, e go take mouth keeeeeeee Your destiny..... Ruuuuuuunnnnnnnnnnnn If you like let love blind you |
Am not a WIKE fan but sincerely I love his bravery Baba no let anybody or any dollar scare am. He gave it his all, he shook everybody for PDP. |
Fear that gender... Wether you do am or not, someone is deceiving someone... Make una no allow those foreign being called wives scatter una oooooo. It is very very important, because if yawa gas now, dem go waka go where they came from. E go remain una with una shattered , battered and scattered family. |
Like Buhari , like Atiku, the serial contenders Bird of a feather, they have nothing to offer. Just empty promises I will, l will, l will set of generation. |
Like dem born dem well make dem no clear am....
|
![]() ![]() Give me or l scatter it attitude... E don reach una turn to collect sef ![]() |
Jonathan no get Tinubu level politically in any open field contest. E no near at all. To hell with all Nigerian polithiefcians. Let me say this loud and clear, if APC no give Tinubu the presidential ticket, forget the party called APC. Dem go loss the coming presidential election, e go do dem like filmtrick. I for say PDP go win but dem that one sef no get sense... Interesting time in Nigeria political arena. |
Werey Come turn sachet water to #40 per one... What kind of nonsense manifesto be dis... Something is missing in your medulla Sir. |
Jonathan, sha no spoil the small respect wey l get for you.... All these northern oligarchy are just setting you up for disgrace.... I talk my own |
Hmmmmmmmmm, In all of these, l just pity the peaceful residence living there. But come to think of this, the south east use to be the most peaceful place in Nigeria. How do they arrived at this ARABIAN STYLE OF TERRORISM.... ??Killing their own people.... ??IF ONLY THEY UNDERSTAND WHAT IS CALLED GOVERNMENT MIGHT...... |
Busy body face front How e take concern you.... ![]() ![]()
|
Terrence99:You said it well.... Putin now see Zelensky as a war veteran, not a comedian as he thought before now. |
; iCauseTrouble: ![]() As in eeeeeehn, fighting just started. Waaaaarrrrrrrr staaarrrrrrt....!!!!!!!!!!! |
So hell rufai no sign and e wan become VP... ?Guy man, e like to chop were e no cook |
Nobody they fear Russia again Russia don cast las Las UKRAINE don exposed the overrated Russian might. The idea of military neutrality no fly again. Seeing what is happening to Ukraine, l will also apply for NATO protection. Make we dey give am to Russia wotowoto |
![]() JUDICIAL RASCALITY. Once the Judiciary is dead, there is nothing like democracy in any nation. Justice for the highest bidder. And Wike want to be president. |
Your mama no depressed you Your family no depressed you Na ex dey still depressed you Oga the truth be say Na u get problem Na EX you call am ooooooo |
Jonathan go just lost the little respect wey we get for am last last........ He want to join the pigs that once rejected him. MEN OF ZERO HONOUR...!!!!!!!!
|
But for CR7, MAN UNITED for dey follow swim for relegation battle now. |
#POLITICS_WITHOUT_BITTERNESS# |
Friday of SUPREME COURT Dem just dey knack hammer anyhow today. People wey the matter concerned just dey collect wotowoto. Na SUPREME COURT governor, first collect him own. |
Dis one even get mind pass president BUBU E just go land there straight. BUBU gan wey dey govern there dey fear to go there. |
Hmmmmmmmmmm Hmmmmmmmmmm Power dey Power dey I get missiles I get nuclear weapons PUTIN no no say, as e get werey, werey pass werey.... Heard him say, Russia have weapons no other nation have I laugh am ![]() E go chop am wotowoto, it is a matter of time. |
![]() ![]() Lagos of all places ![]() Politics without bitterness Na masses dey cry on una behalf Una sabi una game wella Dem go even dey swear for denselves on una behalf.... Poor masses |
Season of porting and decamping...... The political transfer window is now officially opened in Nigeria. |
exCHRISTIAN:Illuminati , l dey greet oooooooooo Babalawo last born, l hail thee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 195 pages)
??