Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 195 pages)
Oga u don drop abeg rest Comot for the jollyment governor Biko... Make we dance small |
Zonefree:Fact.... On point Nothing else to say or add |
Na people wey dey fear election dey do all this disqualify my opponent something .... Person wey popular no dey fear elections. |
You no like song you come still dey sing am That's definition of wereyism Except something don loose for your medulla |
Na ORDINARY headache he still get, BP never enter abi..... ??You marry a child, you dey expect maturity. Shebi na person wey you wan dey control you dey find. Controlling a woman is not about her age, it is all about you man. Your case be like daddy marry pikin, wertin you expect na..... You can't force her to get matured. |
![]() ![]() People wey go vote you dey here, U go USA go dey find advance babalawo Mtchewwwwwwww |
Fayose is an admirer of TINUBU Fayose don dey work for TINUBU long long time. Fayose no dey attack TINUBU, check all is blabbing and mouthing, e no dey ever carry am enter JAGABAN..... E NO GO KUKUMA SHOCK ME, IF E ENDED UP WORKING FOR JAGABAN.... |
The South South is fast becoming relevant than the Igbos......... Sincerely, politics is not for the lgbos, give them the economy. People wey sabi politics for Igbo land don die finish |
Igbo elders ![]() ![]() ![]() Make l just laugh DIS-OBEDIENT ELDERS |
ArmaniUhuru: ![]() ![]() ![]() U go fear digging, Nigerians no just get joy for anybody.... Irrespective of who or what you are. |
So the donor's was not even tested to confirmed if his organ matches with the patient..... ![]() ![]() ??Una just carry person pikin travel to remove him body..... SO AS KIDNEY NO MATCH NOW, HOW YOU GO TAKE SETTLE THE DONOR......... ![]() ![]() ![]() |
Call family meeting Money no get family abeeeeeggggg Court too dey extreme Na still family matter, involve the elders in the family first. E get e no wan pay, l don waka dis road before |
![]() ![]() U don jam weetin pass you I sabi do, l sabi do, you don meet wertin pass you. Oga there nothing you can do ooooooo, carry your load but Eeeeehn, may you use your hand to make her cum, more than you use your TOOL..... IF NOT, NA AWAY MATCH GO END THIS COMPETITION BE THAT IF YOU DONT GERRIT, FORGERRIT |
One thing too sure here WIKE AND KWAKWANSO Can never ever be vice to Obi...... Because these two are JAGABANS themselves. Every other thing is a possibility. |
![]() ![]() I swear hunger no go catch me again The food go dry for my mouth. Na so l carry one guy go play computer game, the arrangements be say, na him go pay for both of us..... I beat the guy blue black, score loads of goals, still dey laugh am.... Baba just stand up pay for himself and say oga pay for yourself..... My hand begin shake with the controller |
![]() It is Peter Obi for president now, No more cry for Biafra, After the election, the cry for Biafra will resume fully .... And you expect reasonable people to take them serious...... ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Bible sef talk am say NA DEVIL FINE PASS BUT GET UGLIES BEHAVIOR |
ikotunblog:Who get better rope or chains, another one don escape ooooooooooo Before he enter street. Help the son of man pleaseeeeee |
ORDINARY to share puff puff dis one dey hala, if dem come ask you to fry am nko..... ![]() ?Dis one never ready for service. Sha better return to your social media support. Leave meeting for those who ready to serve. Just imagine |
Labour party agents are on NAIRALAND And all other social media, monitoring EKITI GUBERNATORIAL ERECTION... They don't have to be on ground. Awon werey Na like this dem take dey win elections na. |
Jmichael1:We reason differently, you are entitled to your opinion |
I rather not vote than stoop so low to sell my vote for any amount. |
When you are big, you are big Adamu succumb last last. |
When you ignore your distractors and remain focus on your goals and aspirations. Last last, you win... Reno talks too much |
ORDINARY VP slot, dem wan tear themselves to shred...... These are the people demanding for the post of the PRESIDENT... Una never ready for politics at all |
Mtchewwwwwwww Na now e remember say MKO get house...........!!!!!!!! Campaign strategy, we know |
Make una carry am go church abi Alfa Before e enter street finally... Na to sell una one by one use the money smoke igbo remain now. All of una no safe oooo |
Cry cry region..... Una never ready for National politics. Especially the present generation of this region. Una still dey play hate and cry politics. South South region don overtake Una, Even your darling PDP, don't take una serious again..... |
Hmmmmmmmmm Interesting jab ALL THE ONES WEY FIT GRAB PAPER ABEGGGGGGG WERTIN WE GAIN..... THUNDER SWALLOW ALL NIGERIAN POLITHIEFCIANS |
Rubyjade: |
Na you no get shame... U dey form fine boy but you no get class. Na low level game you dey play, blood is thicker than water, na you dem go take chop suya last last. Go ask those wey don play the sister's game before. |
![]() Is this supposed to be news again... ??Well just for public consumption... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 195 pages)
??