Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 195 pages)
I thought Malami supposed know law as the number one law officer of the nation ![]() Set of lawless people in power.... He used to be a brilliant lawyer until president BUBU won second term and he now join himself with their politics instead of governance. |
sammyonal:Tooooor, my guy, hmmmmm You Sha make money for your sake and her sake..... Money is power bro Make money oooooooooo |
Not for this post, but for my guys Make moneyyyyyyyyyy Make moneyyyyyyyyyy It's not about money blaaablaaaaablaaaa story story, Sha make money... Poverty no dey grow love , na money dey grow love. If you see woman calling person my boo, my dis, my dat, my brother... Na money dey inside. Make moneyyyyyy ooooooooo Poverty and love no dey ever ever agree lailai DONT BE POOR. |
Dem dis people think say, changing of names na e be our problem...hmmmmmm When you elected block heads into power. E be like, na naming ceremony regime we vote for, this time around ![]() |
Oniranu AGF but Myetti Allah abi wertin Dem call demselves can stand. Una go soon carry una hand burn unasef |
Ah.....!!!! Wertin na, Dem break your record you just pef like that... ![]() Hope the record no dey tied to your destiny Sha Muller the original Muller was a great player not dis camouflage Muller ooooo |
robosky02: ![]() ![]() Electric award indeed But eeeehn okocha Sabi ball Abeg Very exciting to watch |
Those days as a teenager, l feel embarrassed and don't even feel like going to church. But now, nothing concern me, na me and God get business, e no concern me, anybody fit look me anyhow Ko concern me |
Hold your governors responsible... Useless people, looking for more money to embezzle. All this governors, usually hiding under FG to perpetrate evil and make people point accusing fingers at FG... Even though the FG is also copable though, l think this governors are the real devil in power. |
![]() ![]() Sincerely, make l no lie Na name l come check And l no dey disappointed The advance developers at it again |
And l think we have an attorney general, that claim to know the law... But if it were to be cow matter now, he will be very quick and sharp to respond without being questioned about it... Lawless people in power... Na less than two years remain for una... |
Northern group defending their own Southern group doing same Can't this government see that, the country is deeply divided along ethnicity... ![]() |
Water pass garri |
![]() See who dey talk about the future of NIGERIA ![]() After Dem go say take the message, leave the messenger alone The message is as good as the messenger. |
Mtchewwwww, bubu wey be president, which one e get..... ![]() ![]() Nonsense set of cows, always looking for ways to distract one another, when the cooky jar is not leaking for them to lick again. |
GOTVee:Which of the holy ghost abeg.... ??NIGERIAN holy ghost abi the one Wey Bible talk....? Gettttaaaaaaat, no dey embarrassed holy ghost abeg... Gbenu sohun, shataaaaaaaap |
Borrow borrow country..... Which kind KANTRY be dis one na Educated cows everywhere Una no go pay athletes, person wan help una, una still prefer to go borrow... Who swear for dis KANTRY na... Make the person forgive us na |
Rehabilitation abi... Another fund to embezzle, how much Dem take dey build a new refinery sef... ![]() ![]() ![]() I wish we have a government in Nigeria |
Hmmmmm, before nko.... ? The guy dey Roger Wella na.... As hush don sing him song, him too must find something to sing about.But he won't dare.... He won't try it, because na kpakpka extradition be that far am... Dem still dey stylishly pamper am with him loot... If he try nonsense, he will be given the ex IG Tafa Balogun treatment sharply. |
Thank you Lord for the many blessings in my life..... ![]() Chai, but dis God sef, dey try ooooooo Even devil dey follow thank am BABA I HAIL THEE |
Mtchewwww, wey Dem covid19 hazard allowance na, una don pocket am... Afterall president BUBU give each state 1billion each for it..... You are shouting salary salary, where was it written in their complain, that you were owing salary... Mtchewwww, wicked souls. Oga wike do the needful and stop threatening fire and brimstone.... Nonsense people, same clinics and hospital that you guys can't attend... Slight headache, like this, book next flight... Awon mad fellow.... All of una go jam una Waterloo soonest. UNA NO FIT RUN PASS GOD NA... |
Miyetti people, shebi na cattle concern una, shey Kyari na cattle again ni.... ![]() ![]() See wertin bubu have caused now |
African best detective of the year.... ![]() Na that one funny me pass.... Good cop no doubt.... But e don reck many families too. E dey follow devil chop, dey use short spoon , devil don grab am for hand Las las |
Reverse his legacies..... Which legacy be that.... ?? Awon mad fellow, trying to outwit each other instead of improving the living standard of the citizens.No matter what, TINUBU can never erased the memory of PA LATEEF JAKANDE... Even after his death. What exactly is the definition of legacy to this outdated goats.... ?!! |
After person go say, mad people no dey USA... Protect yourself, wear mask or get arrested, una gather dey protest.... Mtchewwww Awon werey, same people go say, government no care for Dem, when Dem start die like rat. |
This one go just dey talk nonsense for mouth, many plenty nonsense full dis one mouth. Simple thing, make he escort am go USA na, it is that simple, make he go clear him name there..... Goat supporting yam.... Mtchewwwww |
Mr Ajala travel on the move again Toju bole, Eran nuru ![]() |
System202:Did l hear you write law abiding herdsmen.... ![]() ![]() ![]() ![]() Abi eleribuuuuuuuu, leleyi ni.... ![]() ![]() |
France again ![]() As una give only una own president slap, why keeee other presidents.. ![]() ![]() France the new African terrorist organization |
What part of speech, or this nonsense said by this person....... ![]() ?"Ajaokuta steel will be completed soon" Awon scammers |
Bubu wey no no wertin country dey talk at all at all.... He no no say, na him errand herdspeople, no let farmer go farm again.... Even the cow wey him carry for head like future revenue , the price no gree come down. Abeg who get Canadian Visa, l get Nigerian passport to take JAPAAAAAAA. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 195 pages)
