Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 212 pages)
englishmart:ABLE BODIED PARASITE ![]() ![]() U get bad mouth brozzzz |
Shoot person for blockusssssss No brutal death than that What a way to die |
What a shame Shame shame shame Same State refuses to be dominated by FG claiming autonomous... But are holding this LGA's by the jungular |
Sons and daughters of hate and perdition will still hate.... Hatred is in their DNA.... Bad belle is allowed |
Eeeeeehn Fight kini Like you did in Anambra
|
Alfa Sule don scam Halimat Una story, una wahala |
Suffer don dey touch uncle mighty small small ooooooooooo Uncle need help That marriage really took a bad turn on him |
Person dey snub you, You still wan date am.... Because she hot.... ![]() ![]() Shey she hot reach hell fire.... ??If she come go snub your mama and papa now, you go come here dey rant MY GF IS VERY RUDE AND DISRESPECTFUL.. Person snub, you respect your self by doing same, accommodating such is very disrespectful to yourself, if you really VALUE YOURSELF.... |
Na man wey dey prepare to fall dey follow woman drag..... Sule no go fit survive this battle Him cup don full... |
Yoruba go say, Na son of fire, we dey send give fire Soludo vs Emefuele |
As u dey chop You go shit straightaway What a strategy Sense ![]() Na so l wan Collect house, I go there see Bedroom dey front, parlour dey after bedroom, no window I just lafffffffffffff Say l dey come back Sope o ti looooo |
Nobody go like labour in vain na He saw the handwriting on the wall.... Andrew liver salt party according to KWANKWASO |
If landlord increase rent now, una go dey shout blue murder, but Una spoil machine wey landlord no follow una use, una come dey expect am to repair am for una.... Una smoke carton..... ?? |
No probs The same way she is also feeling but never tell you..... So no worry, do what pleases you , no dey find advise for wertin you don plan to do. It takes two to tango No come here dey shout, she is a bitch oooo Na you first start the dog game. |
Obi right now... So kwankwaso too sabi give person upper cut like dis..... Bad man
|
My Oga wey threatened me ever in my life.. Me and She don become best of pals now... What l did.... ?I just ignore her like she no exist She try to fulfill her threat but God pass her She no come get choice than to stylishly come back to me, when everything choke her. I just welcome her back like a prodigal daughter Wertin pass man no pass God |
Dino wey be say na Addicted womanizer With Dino expect anything |
See person Papa Shameeeeeeeeeee Dis one don over chop vegetables tire After he grow old dey talk say My children didn't care for me Werey fatherrrr |
Oga Eyaaaaaaaa Another man don dey shine the pot.. Abi you wan make l use the whole mouth tell you..... If you don gerrit, forgerrit |
No be by mouth.... You gats work it out yourself Easier said than done |
Hate the Batman for all you can He has raised successful successors...... Unlike some sons and daughters of hate and perdition without any known traceable or successful leaders...... Awon riderless ships. |
Womeeeeeeeen If Sanwo olu na madman now or convicted criminal, she go go court force am to collect the child abi...... Wertin women no fit do, does not exist on dis earth.... Their problem, their wahala |
All dis so call God's mouthpiece sef God sef go dey heaven dey say And dis one sef go say " na me send am " People wey sapa dey hammer we just come see wertin God fit help dem with, God rep dey lambast dem..... Religion matter tire me atimes |
Some goats no even know wertin 18km mean, so dem go believe the news.... At 80, baba waka 18km..... ![]() ??Make l go one corner go laffffffff first. Once a soldier always a soldier kor, once an army always an army ni..... |
Dis one don go follow dem devil associates chop...... They are here for him Una businesss |
![]() Is dis playing....... ![]() ![]() Corruption no dey stop corruption ooooo |
See who is talking Grand patron of theifery..... You supposed know shall, as you follow for the people who impoverished them. |
Many , but one stood out.... Moment l enter the room for interview, The interviewer on sighting me and the way l dressed said " You are too clean for the vacant job available " Me wey sapa dey escort me everywhere, l immediately tell am say " Oga forget dressing ooooooo, no let my dressing deceive you.... Shishi, l no get " Upon all still on still, the guy no give me the work sha... I went home depressed and disappointed.... That was many years ago... Today grace has located me, my current job allowed me to dress cooperately, like l have always wanted. |
No probs na Hope you wont involved the innocent man after the result comes out in 9months times. Una go dey Bleep anyhow but, una no wan bear the responsibilities of una fuckery... If na me be ur Papa I go just dey laffffffffffff They wait for 9months Oniranu omo |
E no settle well ni E wan claim wise Na why case cast.... Person wey dem don dey protect lawfully since Mtcheewwwwwwwee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 212 pages)
