Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 212 pages)
Water pass garri |
![]() See who dey talk about the future of NIGERIA ![]() After Dem go say take the message, leave the messenger alone The message is as good as the messenger. |
Mtchewwwww, bubu wey be president, which one e get..... ![]() ![]() Nonsense set of cows, always looking for ways to distract one another, when the cooky jar is not leaking for them to lick again. |
GOTVee:Which of the holy ghost abeg.... ??NIGERIAN holy ghost abi the one Wey Bible talk....? Gettttaaaaaaat, no dey embarrassed holy ghost abeg... Gbenu sohun, shataaaaaaaap |
Borrow borrow country..... Which kind KANTRY be dis one na Educated cows everywhere Una no go pay athletes, person wan help una, una still prefer to go borrow... Who swear for dis KANTRY na... Make the person forgive us na |
Rehabilitation abi... Another fund to embezzle, how much Dem take dey build a new refinery sef... ![]() ![]() ![]() I wish we have a government in Nigeria |
Hmmmmm, before nko.... ? The guy dey Roger Wella na.... As hush don sing him song, him too must find something to sing about.But he won't dare.... He won't try it, because na kpakpka extradition be that far am... Dem still dey stylishly pamper am with him loot... If he try nonsense, he will be given the ex IG Tafa Balogun treatment sharply. |
Thank you Lord for the many blessings in my life..... ![]() Chai, but dis God sef, dey try ooooooo Even devil dey follow thank am BABA I HAIL THEE |
Mtchewwww, wey Dem covid19 hazard allowance na, una don pocket am... Afterall president BUBU give each state 1billion each for it..... You are shouting salary salary, where was it written in their complain, that you were owing salary... Mtchewwww, wicked souls. Oga wike do the needful and stop threatening fire and brimstone.... Nonsense people, same clinics and hospital that you guys can't attend... Slight headache, like this, book next flight... Awon mad fellow.... All of una go jam una Waterloo soonest. UNA NO FIT RUN PASS GOD NA... |
Miyetti people, shebi na cattle concern una, shey Kyari na cattle again ni.... ![]() ![]() See wertin bubu have caused now |
African best detective of the year.... ![]() Na that one funny me pass.... Good cop no doubt.... But e don reck many families too. E dey follow devil chop, dey use short spoon , devil don grab am for hand Las las |
Reverse his legacies..... Which legacy be that.... ?? Awon mad fellow, trying to outwit each other instead of improving the living standard of the citizens.No matter what, TINUBU can never erased the memory of PA LATEEF JAKANDE... Even after his death. What exactly is the definition of legacy to this outdated goats.... ?!! |
After person go say, mad people no dey USA... Protect yourself, wear mask or get arrested, una gather dey protest.... Mtchewwww Awon werey, same people go say, government no care for Dem, when Dem start die like rat. |
This one go just dey talk nonsense for mouth, many plenty nonsense full dis one mouth. Simple thing, make he escort am go USA na, it is that simple, make he go clear him name there..... Goat supporting yam.... Mtchewwwww |
Mr Ajala travel on the move again Toju bole, Eran nuru ![]() |
System202:Did l hear you write law abiding herdsmen.... ![]() ![]() ![]() ![]() Abi eleribuuuuuuuu, leleyi ni.... ![]() ![]() |
France again ![]() As una give only una own president slap, why keeee other presidents.. ![]() ![]() France the new African terrorist organization |
What part of speech, or this nonsense said by this person....... ![]() ?"Ajaokuta steel will be completed soon" Awon scammers |
Bubu wey no no wertin country dey talk at all at all.... He no no say, na him errand herdspeople, no let farmer go farm again.... Even the cow wey him carry for head like future revenue , the price no gree come down. Abeg who get Canadian Visa, l get Nigerian passport to take JAPAAAAAAA. |
All dis one na quota system pikin na..... Wertin Dem know..... ?? |
Officialgarri:Stab wound keeeee you and your generation there.... Wereeeeeeey |
Dem don start.... ![]() |
You found love in her and you wan keeeee her .... ![]() ?The remnants of the coke wey u dey take never comot from your body, you had better watch it, before you keeeee , someone else pikin. Sincerely, you need rehab, you need a professional coke adviser... I sincerely appreciate the fact that you cried out for help. You did well man, you did well.... If person don know say e get problem, then the problem is half solved. |
Jagaban food don land for the DOT. NATION CITIZEN ![]() |
So who l supposed ask.... ??That you asked and was turned down or received a NO doesn't mean you should no ask. You had better ask than die jobless |
Hmmmmm, security saboteurs everywhere... So who inform this people say, Boko boiz don change leadership.... ? Now l believe late general Sanni abacha that"If insurgency last for more than 24hours, government or someone in government is involved" |
moqq11:My head oooooo |
Hmmmmm, if Dem give Sir bubu that kind slap, na #RIP# go follow straight. ![]() |
Make l laugh this people.... The person wey send una sef , no fit face this people... Make una try am |
And what's wrong with that, if the motives for asking is not deceptive.... ![]() ??Every man needs financial support at one point or the other, if your woman can be magnanimous enough to help out, why not ask and prevent your cashless ego from embarrassing you. |
Hell RUFAI, this guy is worse than bubu, very very vindictive creatures..... Na turn by turn, na your turn today, you go pay big time someday... E go reach you in your lifetime |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 212 pages)

We southerners are hell bent on bringing this man down but I pray he overcomes this blackmail and challenges in Jesus name. Amen. Once we see a thriving northerner we get jealous and fabricate nonsense just because we control the media. Just like we unsuccessfully did with Pantami, I believe the holy ghost will surely vindicate Abba Kyari.