Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 212 pages)
Jennyclay:You never used 3-4days for there, u don dey complain.... Welcome to Nigeria |
I look Aregbe l laugh E go learn lesson today.... I use to love him though, very tough man, but he is biting more than he can chewwww. As far as Osun politics is concerned, Omisore is a far more valuable asset than Aregbe. Reason why the imcubent pitch his tenth with him. |
Johndagr8t:Werey on the loose.... |
Werey dey yarn trash Na your cup full Mr police tailor Your cup don over full |
Shebi Ogbeni Aregbe want a fight now Dem go give am the roforofo fight. Person wey wan fight, supposed don gather enough muscle to execute the fight na. Aregbe want to play in the big tough, make we dey look dis dem rough rough movie na |
franchasng:E pain am no be small E be think say, just as Crimea was a walkover, it will be same this time... ![]() |
![]() ![]() Finally the US and her Western allies won by using everything at their disposal to preventing Russia from invading Ukraine. ![]() E pain Putin no be small NATO is still on standby for the remaining AMOTEKUN Russian forces. U do anyhow, you see anyhow |
Russia no go do nothing Dem go just dey bark...!!!! As long as NATO dey involved, Putin go just continue to bark....... Dem go just dey do AMOTEKUN duty for UKRAINE, if e tire dem, dem go go back to Russia |
![]() ![]() I don talk am before Russia no go do jack to UKRAINE All na initial gragra Las las Ukraine go join NATO and nothing Russia go do |
Russia no go do jack They already have the attention they so much creave. Why tell another sovereign nation not to join organization of their choice.... Such bully. If Putin just fire one pistol enter Ukraine first, e go feel am for body. |
US and others just dey look Russia like " Oga , forget all this show show, if dem born you well, first shoot first " All dis small pikin fight wey, you go tell person say "You first touch me first " Seriously, Russia sef dey fear, they can only boast of their own military capabilities, they don't know what the other parties have in stock for them. As l dey look am, Russia just dey flex muscle, dem no go do jack to UKRAINE |
Who is ABDULSALAM sef.... Oniranu people in power |
Ajala travel Bye bye oooooo Come back safely |
My first call in 2022 came from the woman who brought me to this World MY MOTHERRRRRRRRR....!!!!!!!! My call out , was to My pastor, the man who will do anything to make sure l have a breakthrough in life.... Dis one na different pastor, e fit dash you him last kobo to succeed 2022 IS BLESSED ALREADY FOR ME |
The guy wasted their boiz and efforts.... E shock dem The guy really show dem shege Dem remove am Awon oniranu people |
![]() Make l just dey laff If na presido bubu do dis one now, children of hate and perdition go don dey cry like Saddam Hussein.... Bird of a feathers, na e all dis polithiefcians be. Bubu ooooo, governors oooo, the lawbreakers oooooo at all levels of government, are all the same, na level of opportunities to show demselves differs. Mad people in power...!!!! |
All dis shatta shatta long epistle talk just for Nigerian artiste only... Shatta wale must have been really SHATTERED to have said all this nonsense |
There is nothing like forgive and forget anywhere in the bible please... Forgiveness is necessary for peace to reign. Person keeee your parents come dey expect you to forget.... No be juju be that... ![]() ![]() I don follow my pastor and him wife argue this matter die. I asked them to show me , where forgive and forget is written in the bible... ![]() |
Finally malami has taken over from where mallam KYARI stopped..... Number one law officer indeed Tuuueeeeehhhhh |
Make l just dey laugh you Bible verses for overcoming poverty Na that poverty go keeeee you Una pastor sef, no fit tell me say Na Bible verses go cure poverty Gerrrrrooutttt |
Kicking out the military one by each Hmmmmmmmmmm Good tactics Makinde won this |
Hmmmmmm Malami Malami Hmmmmmmm I just dey pity him People wey do pass am, where dem dey today ![]() ![]() ?!??Bubu go comot, we go see weda him get level true true |
You are too petty jareeee Gerrouuuuttttttt I hate insecure people being in a relationship |
Not like the states are doing so well with the allocations they were given but In the name of God almighty What is the federal government of Nigeria doing with 60% of the total allocation ![]() ![]() Fg roads the worst Power no go there Housing zero Water, na flood we get Security no just mention that one EMBEZZLEMENT.... 100% |
Girl wey no get 2k for account dey give you headache.... Mtchewwwwweeee Your mama and papa wey you wan use wahala keeeee, when you dey smalll, How much you dey give them monthly... You go just die for person wey be public property, dey there dey say My girlfriend, my girlfriend |
Haaahaaaaahaaaa Even the country wey person find himself broke.... So to dey broke for this country is expected, that's why government dey always investigate your source of wealth not your source of poverty.... That's why if you get money for dis country, people and government dey always dey shock Mtchewwwwweeee, poverty no go keeeeeee someone in this country. |
DOG-PEEK-SI playing safe, whatever the outcome of 2023, where was that friendship when his TV station aired that blantant blackmail against TINUBU.... ![]() ![]() ![]() MTCHEWWWWW, all this nonsense old men, thunder roast all of una together |
U dey play dangerous game Your eyes go soon clear You wan use plus one start married life abi.... ![]() ![]() Nothing do you, that feeling wey dey do you tinini tanana , go soon clear, when bills start flying here and there and sapa hold you. Thread softly bro, thread softly. |
![]() Bubu himself A real NIGERIAN Scammer trying to scam the real inventor of scam. U think say, those oyinbos sef mumu like you... ![]() ?Imagine, you still dey ask for loan but you want make l cancel the one wey you dey owe before ![]() E don red for this country l swear down. |
FreeStuffsNG:Ameeeeeeeen, dem go gather fall yakataaaaaa |
fixedhollies:More like licensed criminals... U GET AM MY GUY |
And diswan too is an elected governor... He didnt speek on beer destruction, l read that part. You destroy beer joints in your states and collect share of their taxes from other states... Which kind double standard life be that. Even if you provide a million buses, to return to katsina, dem no go move one leg, make una gather keeee them finally abi... ?Businesses only survived in conducive environment. Make una continue the killing , dey hope say, una go benefits from others. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 212 pages)


