Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 212 pages)
Like Buhari , like Atiku, the serial contenders Bird of a feather, they have nothing to offer. Just empty promises I will, l will, l will set of generation. |
Like dem born dem well make dem no clear am....
|
![]() ![]() Give me or l scatter it attitude... E don reach una turn to collect sef ![]() |
Jonathan no get Tinubu level politically in any open field contest. E no near at all. To hell with all Nigerian polithiefcians. Let me say this loud and clear, if APC no give Tinubu the presidential ticket, forget the party called APC. Dem go loss the coming presidential election, e go do dem like filmtrick. I for say PDP go win but dem that one sef no get sense... Interesting time in Nigeria political arena. |
Werey Come turn sachet water to #40 per one... What kind of nonsense manifesto be dis... Something is missing in your medulla Sir. |
Jonathan, sha no spoil the small respect wey l get for you.... All these northern oligarchy are just setting you up for disgrace.... I talk my own |
Hmmmmmmmmm, In all of these, l just pity the peaceful residence living there. But come to think of this, the south east use to be the most peaceful place in Nigeria. How do they arrived at this ARABIAN STYLE OF TERRORISM.... ??Killing their own people.... ??IF ONLY THEY UNDERSTAND WHAT IS CALLED GOVERNMENT MIGHT...... |
Busy body face front How e take concern you.... ![]() ![]()
|
Terrence99:You said it well.... Putin now see Zelensky as a war veteran, not a comedian as he thought before now. |
; iCauseTrouble: ![]() As in eeeeeehn, fighting just started. Waaaaarrrrrrrr staaarrrrrrt....!!!!!!!!!!! |
So hell rufai no sign and e wan become VP... ?Guy man, e like to chop were e no cook |
Nobody they fear Russia again Russia don cast las Las UKRAINE don exposed the overrated Russian might. The idea of military neutrality no fly again. Seeing what is happening to Ukraine, l will also apply for NATO protection. Make we dey give am to Russia wotowoto |
![]() JUDICIAL RASCALITY. Once the Judiciary is dead, there is nothing like democracy in any nation. Justice for the highest bidder. And Wike want to be president. |
Your mama no depressed you Your family no depressed you Na ex dey still depressed you Oga the truth be say Na u get problem Na EX you call am ooooooo |
Jonathan go just lost the little respect wey we get for am last last........ He want to join the pigs that once rejected him. MEN OF ZERO HONOUR...!!!!!!!!
|
But for CR7, MAN UNITED for dey follow swim for relegation battle now. |
#POLITICS_WITHOUT_BITTERNESS# |
Friday of SUPREME COURT Dem just dey knack hammer anyhow today. People wey the matter concerned just dey collect wotowoto. Na SUPREME COURT governor, first collect him own. |
Dis one even get mind pass president BUBU E just go land there straight. BUBU gan wey dey govern there dey fear to go there. |
Hmmmmmmmmmm Hmmmmmmmmmm Power dey Power dey I get missiles I get nuclear weapons PUTIN no no say, as e get werey, werey pass werey.... Heard him say, Russia have weapons no other nation have I laugh am ![]() E go chop am wotowoto, it is a matter of time. |
![]() ![]() Lagos of all places ![]() Politics without bitterness Na masses dey cry on una behalf Una sabi una game wella Dem go even dey swear for denselves on una behalf.... Poor masses |
Season of porting and decamping...... The political transfer window is now officially opened in Nigeria. |
exCHRISTIAN:Illuminati , l dey greet oooooooooo Babalawo last born, l hail thee |
Sooner than later EU countries will surely find alternatives to Russian gas supply, irrespective of how long they have depended on it. NOTHING DEY LAST FOREVER, ANYTIN WEY GET BEGINNING MUST GET ENDING THAT IS A GIVEN...!!!! The Ukraine war has really exposed the intent of Russia towards neighboring countries. Ukraine is just a test run to the original intent of the Russian federation towards other Baltic nations. At the mention of NATO, Russia threatened with war and nuclear missiles. What arrant nonsense... If the Russian federation was a good neighbor nobody will look out for NATO Nobody, l mean nobody has Monopoly of violence , United State inclusive. |
![]() Wike himself Wicked wike E still go Obi backyard, go knack am apako there ![]() Bad man |
One region is busy saying It is our turn GIVE US the presidential seat Another is busy forming alliances and working the talk. If you don't know how to play politics, abeg face your business and markets biko. Hatred, threat and abuses dont win elections please. |
Me telling babe that, if e red, e red be that. We die here... Going to 3years now We never die ![]() |
odinson1:Eyaaaah, we gained alot from marriage bro. Countless gains, l wish l had married earlier sef. Well, sorry in your own case Na devil you marry MARRY A DEVILISH PERSON AND ENJOY HELL ON EARTH |
![]() Frustrated Putin Ordinary UKRAINE, you can't defeat in a month plus, you are clamoring for more wars. Chai, this NATO proxy war dey sweet oooo If dem come face to face with Russia, Lybia go fine pass Russia. |
![]() ![]() I hear say THE ENEMY OF A WOMAN IS ANOTHER WOMAN ![]() Person wey get property dey hide am, mummy aproko go carry am show everybody. Wahala be like wertin again..... ?? |
DitariDisciple2:Election don near, una don start threat again.... Tooooooor Kwantinueeee More noise to your voice... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 212 pages)
??