Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 212 pages)
And diswan too is an elected governor... He didnt speek on beer destruction, l read that part. You destroy beer joints in your states and collect share of their taxes from other states... Which kind double standard life be that. Even if you provide a million buses, to return to katsina, dem no go move one leg, make una gather keeee them finally abi... ?Businesses only survived in conducive environment. Make una continue the killing , dey hope say, una go benefits from others. |
Haahaaaaahaaaaa Haaahaaaaahaaaaa Werey don join group yesterday Group don scatter FFK THE REAL WEREY |
Dem still escort am reach USA Dem wait for reserve bench Dey wait for am to HAMMER Before dem strike Dis life eeeeeeehnnnnn Benin people over to una I hear say, na dere dem headquarters dey for NINJA |
IsaacRocks:You just escape from something that could have enslave you and your idea for life... It is ok to be rejected but dont ever give up on your dreams. NIGERIAN banks are advised yahoo houses, they only give loans to advanced yahoo businesses known to them not ideas. Talk to well meaning family and friends, to raise some capitals for you. ABEG NO FORGET TO RETURN EVERY KOBO WEY DEM BORROW U BIKO NA THERE QUARREL TAKE DEY START. |
Confidencemama:Una don start una pity party again... ![]() Dis gender sef... WERTIN U DO AM... ![]() ![]() ![]() |
Nooooooooooo Like never ever Na so l drag am for my church with my pastor, l no gree ooooo The whole church just dey look me like devil I tell Pastor say, show me for bible, where GOD write am say "FORGIVE AND FORGET" But you can forgive and move on with the same person if you see a reasonable change in their words and action. If not, just forgive and forget the person. No be every forgiveness needs reunion |
Borrow borrow government Nothing wey una no go borrow No be even say, we dey see wertin una dey borrow for..... |
Zuchey91:You are not confused, you are just looking for a way to revenge and get even with your cheating husband Let me tell you, it will end up more prepaid, postpaid and premium tears for you. |
MAKE I NO LIE NA NAME I COME CHECK THE STORY NO INTEREST ME BUT EEEEHN, I WAS NOT DISAPPOINTED THE DEVELOPERS AT WORK #ODIEGWU# |
READ PSALM 73 VS 1 TO END I USE TO THINK SO AS WELL, UNTIL ONE MAN OPEN THIS BIBLE PAGE FOR ME BUT IT WILL TAKE YOU DEEP REASONING TO UNDERSTAND FULLY YOU CAN TRY AND READ DIFFERENT VERSIONS OF THE BIBLE ON SAME BIBLE VERSE.[b][/b] |
This DSS people don dey lose respect small small, even police don dey get respect pass them. Such a dignify and respectable organization, now turning themselves into street attack dogs.... DSS that l used to adore so much What a shame..!!! |
Kaduna1stson:Who is this bend down select product....? Ready made werey... |
Women and hatred for housemaid You can't do it, someone is helping, you want to kill them.... Evil in human flesh |
Messi run away from home CR7 Returns home Tale of two guys who rock the football world for decade and still rocking it. I love both players though |
Make l just dey laugh All dis future impossible people wey Dem dey make ministers sef Common electricity for 6hours you cannot provide na Aeroplane una wan produce Jokers in power |
Jimy lyke the HOODLUM ![]() |
Mtchewwwww E no cut am well E for come , make l help am cut am E go no say, no be everything get repair |
Mtchewwwww Who do the counting Irrelevant set of useless people God punish the defectors and the defectee |
Anything to scatter any devilish and evil political parties in this country is a welcome idea. Imagine ordinary three eggs na #180 for my area ...... Thunder scatter una if court no gree scatter una |
So wertin be news for dis one now.... Some people bad belle just no get limit. Mtchewwwww Nonsense and useless observations Jobless, childish and pity write up. |
I thought Malami supposed know law as the number one law officer of the nation ![]() Set of lawless people in power.... He used to be a brilliant lawyer until president BUBU won second term and he now join himself with their politics instead of governance. |
sammyonal:Tooooor, my guy, hmmmmm You Sha make money for your sake and her sake..... Money is power bro Make money oooooooooo |
Not for this post, but for my guys Make moneyyyyyyyyyy Make moneyyyyyyyyyy It's not about money blaaablaaaaablaaaa story story, Sha make money... Poverty no dey grow love , na money dey grow love. If you see woman calling person my boo, my dis, my dat, my brother... Na money dey inside. Make moneyyyyyy ooooooooo Poverty and love no dey ever ever agree lailai DONT BE POOR. |
Dem dis people think say, changing of names na e be our problem...hmmmmmm When you elected block heads into power. E be like, na naming ceremony regime we vote for, this time around ![]() |
Oniranu AGF but Myetti Allah abi wertin Dem call demselves can stand. Una go soon carry una hand burn unasef |
Ah.....!!!! Wertin na, Dem break your record you just pef like that... ![]() Hope the record no dey tied to your destiny Sha Muller the original Muller was a great player not dis camouflage Muller ooooo |
robosky02: ![]() ![]() Electric award indeed But eeeehn okocha Sabi ball Abeg Very exciting to watch |
Those days as a teenager, l feel embarrassed and don't even feel like going to church. But now, nothing concern me, na me and God get business, e no concern me, anybody fit look me anyhow Ko concern me |
Hold your governors responsible... Useless people, looking for more money to embezzle. All this governors, usually hiding under FG to perpetrate evil and make people point accusing fingers at FG... Even though the FG is also copable though, l think this governors are the real devil in power. |
![]() ![]() Sincerely, make l no lie Na name l come check And l no dey disappointed The advance developers at it again |
And l think we have an attorney general, that claim to know the law... But if it were to be cow matter now, he will be very quick and sharp to respond without being questioned about it... Lawless people in power... Na less than two years remain for una... |
Northern group defending their own Southern group doing same Can't this government see that, the country is deeply divided along ethnicity... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 212 pages)
?
. Serves him right.