Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,788 members, 7,844,561 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 11:40 PM |
Nairaland Forum / Illegal1's Profile / Illegal1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 132 pages)
Romance / Re: Advice To Nigerian Girls by Illegal1(m): 7:23am On Jan 04 |
[quote author=Enemyofpeace post=127767182]Don't suffer with any man this year biko.. Look for one better billionaire like your brothers and father and marry him. 1 Like |
Politics / Re: Ban Sports Betting Apps, Reno Omokri Urges Tinubu by Illegal1(m): 11:55pm On Jan 03 |
omoh.........nah beta thunder go fire dis man. u want make dem ban bet,wen i never win half of the money i dn lose.. the worst mistake FG go make nah to ban bet,bcus boys go enter street full time.. 1 Like |
Romance / Re: . by Illegal1(m): 7:04pm On Jan 03 |
omoh........wetin happen nah,abi u use ur family only piece of land take bet 2 sure odds? |
Romance / Re: Why Is The Harmattan Season Different This Time Around by Illegal1(m): 12:04am On Jan 03 |
omoh.........abeg make we jst wait for righteousness to cum tell us wetin dey happen.. 1 Like |
Romance / Re: Pussy Is Too Sweet - I Can Die Because Of Pussy by Illegal1(m): 12:00am On Jan 03 |
omoh.........at times i wonder the kind hard drugs una dey take for here.. 1 Like |
Romance / Re: My Take On This Issue by Illegal1(m): 11:56pm On Jan 02 |
omoh.........love no kukuma dey for my dictionary b4. i jst dey pity men wen dey mumu for grls all in the name of love. 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Japan Earthquake Latest: At Least 48 Killed In Japan - As Another Quake Reported by Illegal1(m): 6:32pm On Jan 02 |
SultanOfAbia: omoh.........abeg we choose tinubu |
Education / Re: Kenya University Launches Degree In Witchcraft(pix) by Illegal1(m): 6:29pm On Jan 02 |
omoh.........i jst dey laff |
Romance / Re: 40 Life "Cheat Codes" Everyone Should Know. by Illegal1(m): 6:25pm On Jan 02 |
[quote author=Vinnie2000 post=123567357] Nice one, OP. |
Celebrities / Re: Portable meet Timaya, Phyno & Sabinus for the First Time in Bayelsa by Illegal1(m): 6:16pm On Jan 02 |
SETHARTHUR: omoh........its timaya day. every january 1st is timaya day in bayelsa state. 1 Like |
Romance / Re: Happy New Year Everyone!!! by Illegal1(m): 6:50am On Jan 02 |
omoh........happy new year our big mamagee,i will continue to like ur profile picture.. 1 Like |
Romance / Re: Please, I Need Advice What Can I Do In This Situation. by Illegal1(m): 11:27pm On Jan 01 |
omoh.........all dis useless nigeria grls slf with their wahala.. person wen dem wn even manage slf go jst dey form commando ontop notin.. any way sha,nah the man(simp)i blame 40 Likes 3 Shares |
Romance / Re: Special Shoutout To All Nairalanders by Illegal1(m): 11:16pm On Jan 01 |
Zonefree: omoh.........no talk am ooh bcus i dn already arrange 1 fresh virgin grl dey wait for u..i knw say u lyk virgin well well |
Business / Re: What Business Can I Start With 200k In 2024? by Illegal1(m): 11:00pm On Jan 01 |
omoh..........i bliv say the op dn already dey confused and weak bcus of the kind ideas he dey read for here 7 Likes 1 Share |
Romance / Re: Any New Year Giveaway? by Illegal1(m): 11:37am On Jan 01 |
Politics / Re: What Are You Regrets In Year 2023? by Illegal1(m): 10:37am On Jan 01 |
parkervero: omoh........dats was my 2022 regret,dis people show me shege,nah small tin remain,i for get high BP. 3 Likes |
Romance / Re: Who Heard The Loud Trumpet Now?? Life Is Coming To Endoo by Illegal1(m): 4:47am On Jan 01 |
omoh..........i jst checked ur name and i was nt suprise at all.. jst fyn food chop,u will be alryt |
Romance / Re: just for fun by Illegal1(m): 4:35am On Jan 01 |
omoh..........sum people acct bal jst dey make me laff. i be tink say na me broke pass for nairaland,bt frm wetin i dey see so..omoh i get better hope |
Nairaland / General / Re: Happy New Year Nairalanders by Illegal1(m): 4:01am On Jan 01 |
shoodboi2: omoh........i swr 1 Like |
Politics / Re: What Are You Regrets In Year 2023? by Illegal1(m): 10:11pm On Dec 31, 2023 |
omoh..........unable to control myslf wen ever i got hold of money. i pray i don't repeat such mistake in 2024 8 Likes |
Romance / Re: Anyone Doing Giveaway Between Now And 1st January 2024 Should Note This. by Illegal1(m): 9:58pm On Dec 31, 2023 |
Romance / Re: Anyone Doing Giveaway Between Now And 1st January 2024 Should Note This. by Illegal1(m): 9:56pm On Dec 31, 2023 |
100smile: omoh..........happy new year in advace bro 9034387522,dats my opay acct num. any tin will be appreciated sir |
Politics / Re: What Are You Regrets In Year 2023? by Illegal1(m): 9:49pm On Dec 31, 2023 |
AqualinaXYZ: omoh.......u made my day bro. happy new in advace 3 Likes |
Romance / Re: Anyone Doing Giveaway Between Now And 1st January 2024 Should Note This. by Illegal1(m): 9:46pm On Dec 31, 2023 |
coputa: omoh.........happy new in advace sir. please sir don't forget me for the airtym u want to share. 09034387522 dats my num bro,jst incase |
Romance / Re: Why Are You Still Single, Any Plan Of Setting Down Next Year? by Illegal1(m): 9:29pm On Dec 31, 2023 |
lordm: omoh.........u no get joy ooh 1 Like |
Religion / Re: What Is Your Church's Theme (year Of) For 2024? by Illegal1(m): 9:25pm On Dec 31, 2023 |
iuni: omoh........u are nt alone bro 1 Like |
Religion / Re: What Is Your Church's Theme (year Of) For 2024? by Illegal1(m): 9:21pm On Dec 31, 2023 |
omoh..........i'm a christain bt i've given up in any tin dat has to do with church.... i no dey go church my personal theme for 2024 is"2024 my year of total freedom from stagnation... |
Romance / Re: Something Is Wrong With This Photo And The Comment by Illegal1(m): 7:10pm On Dec 31, 2023 |
omoh.........dis 1 real yanch abi nah photoshop? 1 Like |
Romance / Re: Delete 1 From This Pictures by Illegal1(m): 7:04pm On Dec 31, 2023 |
omoh.........dis 1 is strong,bt any way sha,i go jst close eye delete internet.. 2 Likes |
Romance / Re: Can A Man And A Woman Be Friends by Illegal1(m): 2:36pm On Dec 31, 2023 |
iamtardey: omoh..........bahd guy |
Romance / Re: Can A Man And A Woman Be Friends by Illegal1(m): 3:35pm On Dec 30, 2023 |
Vinnie2000: omoh...........i never told u i want to marry her 13 Likes |
Romance / Re: I Quickly Comot Her Pant Carry My Big Prick Knack Am - by Illegal1(m): 10:27pm On Dec 29, 2023 |
omoh.........no kind rubbish person no go read for nairaland. 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 132 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |