Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 580 pages)
Lol wetin people want if dem defend the Naira una go complain as dem no defend Naira again we can see the disaster.... To the extent that Dollar is affecting Garri and Groundnut wey we no import... |
Lol |
Lol Old Version Husband plenty for TikTok like this acting like a grown up fxxl... U think say Misbehaving get age limit.... Who be all the Sugar Daddy wey dey spend on all This little girls apart from the one dating Yahooo boy's... |
The State Govt that colet 30 billion too jus remain silent... I no come understand again shey State Governor are useless in this country... If them spend 20 billion sef he go still show shey na all the money Dem come swallow.... |
Lol within 4yrs wey dem sign all the loan sef come worst pass the 4yrs wey dem no gri sign the loan for dem.... Na that Ahmed Lawan and Gbajabiamila dem suppose go tie dem to tree and beat hell out of dem and sentence dem both to death after that.... |
Lol people and fake news sef.... All the News don dey look like blog post sef.... People are still selling and buying even yesterday night wey the app no open for some hour na ap people dey cry up nd to even people wey dey tell us they don't av any money why u come dey cry as Binance no gri open.... |
Lol NYSC the only Youth empowerment u go finish u go dey feel like say dem sack u... |
Lpl |
Lol just stay your lane to avoid been disrespected... Bkuz dos kids have no manners... And you minding your business they still feel like wynin u na to find Wu go give dem dere size for street without anybody suspecting is u.... |
A man whose manhood maneuvers his mannerism is not a man... Layi Wasabi 2024.... |
Lol |
Lol na competition..... |
Lol this one is Gone.... A man whose manhood maneuvers his mannerism is not a man... Layi Wasabi 2024.... |
BluntCrazeMan:Make dem leave Education for now we already have enough Jobless graduate.... |
Jbleenk:Lol is updated na this morning he dey available had to use another platform.. |
MajorOvakporaye:Dey play be trolling around while your life is getting rotten no go find something du with ur life.. |
I sha see say no merchant to for buying since yesterday and the selling rate are the same.... |
Ok na the Cow wey dem import from US then can dey come and tell us how much that cow is adding to the state coffee... |
Lol |
Lol Nigerians and arbitrage dem leave Dollar alone as dat one no sure again move to Food and produce... |
Lol |
Lol everybody that signed the Loan should be sentenced to death.... U dey sign Loan wey ur income no fit Carry do Project wey no fit generate income... Jonathan no du reach all this before dem nearly open the gate of hell on him... |
Lol we don miss Snake thread Abi dem don kill all the snake finish ni this one snake thread scarce for NL..... |
Lol u sef hire ur own Agbero and retaliate make he be 50.50... |
Lol Nigerians and urge for show off on SM... |
Love800:I don't really know much Abt your area depending where your farm is... Like my place now we have a market majorly for farm produce where people from town nd nearby states comes to buy farm produce is not an everyday market not a daily market is all this 3days market... Buh me no dey go market cause I already av people that come straight to me for produce.. Buh you can go to main market du surveillance toast the market seller du calculations add logistics to take it to them if you don't av this type of option I have near my farm.... |
Lol nothing wey we no dey import for this Country even ordinary Herdsmen people still dey import am... |
Lol na Twitter you people dey go bring all this questions |
Love800:Sure Sweet Potato because it sells massively last year cause people were still thinking the hunger was still a child play this year people will eat Potatoes reach the Leaf sef cos I hear say people don dey use leaf make Vegetables already like this.... |
Lol so the Wife knows Abt it |
Is time for every state to invest in Agric and Security heavily.... |
Lol Palm wine and Ogogoro too as been affected by Dollar... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 580 pages)
