Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
After how many years,baba don cum out,dey bleed lyk leaked pussy,he really gat talent, but i think he did mistake trying to diss every artist...,Abeg where kennis music dey (Kenny & D1) |
Bread wey Oga T dey sell #800 nd him go still dash u small black nylon to package nd packet d bread inside |
Most tyms i blame the govt nd religious leaders,the govt no mucu campaign nd the pastors encouraging deir members to give birth to much kids dat God will takia of dem,how will someone tell a woman dat already has five kids "If God give u twins,u no go collect am" naw God blessing, born cuz u no go know d one wey God go use open door for una"... ...naw diz kind talk make mama Ochuko born 8 pikin inside one room face2face,husband don run leave her nd d kids.... |
IF NO TERRORISTS, HERDERS ND KIDNAPPERS TO KILL, TRY KILL ANYTHING TERRORISING THE AREA |
So cuz me turned down dere little ofa of 25m,dey opted for Tiwa,no pros sha |
TwinGeek:Location:- lagos Environ:- Ojo,iba,okoko,igando nd environ intrested call 080 66 100 947 |
"touch not my anointed & do my prophet no harm"... But if prophet go dey yarn trash for where pple anointed dey,pple go use para give the prophet more than enuf harm,Sum1 should please call Mbaka to order. With the much kidnapping,killings nd trash committed by UGM,this Mbaka no talk oo,naw for sure thing he wan dey voice out trash,eida @apcnigr or @pdp don give Mbaka brown envelop |
harjay1986:i no even know,me neva work for any company owned by china,india or any of doz devilish over rated kwatry,naw hear me hear am. |
Hmmm......if naw naija.... |
KosiGee:Experience of what,dude the nature of my jobs get me connected to a whole fuckin lot hotels |
For naija cuz of #15,000 work china man go slap you,cuz he felt lyk slappin you,infront of police man nd nothing go happen, if you try move an inch against his wish & order,police escort wey dey follow am up & down go give u #wotowoto beating. |
How many more innocent soul will b lost b4 diz government start doing what's right?? ![]() |
Dis kind fine boy |
I doubt diz story, diz kind mata hppen for alaba rago nd me wey dey stay inside lasu no hear am,moreova i know the hotel,diz mata no clear,cuz normally the manager of d hotel go follow dem enta nd for dem to just drag d babe lyk dat e no clear,enta alaba rago u go jam plenty hijab wearing muslim olosho's wey dey fvck anyhow,hausa gals can Bleep more than fuckest,doz gals get triple Phd award for Bleep,i wonder dem & calabar none dog who Bleep pass self |
Money dey Christianity esp if u b snr pastor nd ur church get level,...but some things juz dont add up,kidnappers kidnapping three clergymen on duty, naw heavy fuvkup b dat naw As in nobody reveal anything to dem,anyway i blieve God wana run something using diz kidnapped mata. |
This ipob nd unknown gun men re so fuvcking retarded confused fools,you order sit at home,u said no election will be held in Anambra,even at dat govt still win una hands down,u guys re calling for biafra,then why review the sit at home to allow the pple collect dere pvc,shebi without d pvc dem no go vote,so watin dey really happen,it pained me dat my elders are allowing a c'mon short fool from Ebonyi to dictate,control nd rule dem |
irunoko:.. You don eva hear or see where 2baba behave lyk thug,baba everything naw brain & OT,Same way we get irresponsible military men,we still get force men wey dey act wella with maturity & brain,Guy if u b thug,once u enta cult, u go stll continue, but if u get 5&6 intact,cult no fit change u to one useless thug. |
This one juz wan trend, she wan use pple mata take gain more views,click & likes,with comments.... |
But what if the gov'nor has a hand in diz,or what if he knows pple connected to this,& his also part of d cabal shielding them.. Anyway hope him nd his convoy dropped enuf offering,donations & special offerings,election by the corner dey jus wan gather use diz mata take trend nd cum closer to d masses,but dont b deceive cuz afta election......nothing for d ordinary man. |
Who forced you,if u don't serve God,according to his word,God said he will raise up stones..., but shame on you, if stone represent u nd take ova ur space in serving God. |
Dat bird resemble Nkem my ex in the year 1864,she say she go cum back in the year 2022 & she did,please handle her with care...dats all me can say |
Thumbs up to you...abeg OP send ur aza nd card details with bvn i wan transfer small transfer give u,aje u really try wella |
But the inspector Ibrahim fall my hand ooo,imagine with all him rank,naw small pikin him dey go call woman for,but Burna no try jare,naw persn wife u wan use shine,E gud make persn get mouth,money & levels,assume dat man naw one big 'G', 'LORD' or POLITICIAN... dem no born Burna wella to try dat shit,both him & him police,go follow collect wotowoto. |
irunoko:He's not the oly musician nor celeb dat's a cultist,cult doesn't turn u bad,nor make you behave lyk a thug..,It oly kinda add to ur original self,everything naw based on OT |
Las las....but after how many years,anyway our judicial system still need to improve |
Sebastine1994:Bros easy lie abeg 2009,he waznt yet a king,not even bale sef...so which king una paint & tile... Bro no lie jare,2017 sef,#jafoauthority still dey ashade estate,dey gba steady money |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] most male celeb dey into shady deals,while the ladies dey into runs. |
Asianjollof007:Abeg reason ur number give me benjaminuchechi@gmail.com |
First of all i don't believe diz story,everything no juz add up...,But d babe fuvk up sha,y involve the police,persn wey u go arrange boiz to deal with am for mock court,then gather decide him fate,las las if him get squad,mata don die. |
"We heard"... Who follow hear am,all diz audio mis capping...,juz hearing diz for d 1st time. |
...naw diz kind talk make mama Ochuko born 8 pikin inside one room face2face,husband don run leave her nd d kids....
Anyway hope him nd his convoy dropped enuf offering,donations & special offerings,election by the corner dey jus wan gather use diz mata take trend nd cum closer to d masses,but dont b deceive cuz afta election......nothing for d ordinary man.