Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Fake news!!!... get ready,dat babe name is Oluwatosin Majekudunmi,a jambite,...how u go use anoda person pic,take promote false news ![]() |
She just did the greatest mistake of her life,she go 8ter regret am...,unless the teachers no get mouth for dat school,let one graduating student try diz with me,unless ur papa naw minister wey get mouth,govnor wey him leg strong or one solid baba with enuf political backup,if not....,Aje u re a gonna |
Which one make we believe now... One govnor say naw libya trained killers, FG don cum out,to cap anoda thing....,but still on still,no group don hala to claim responsibility nd no clear arrest has been made. |
Evn Evans self go soon join one party,win primaries to cum contest for president ![]() |
Ogun naw fighting for God...,this mata neva clear reach |
pple wey just one single lead each for fore head go settle. |
Too ugly to be a man,...can't even b a woman self |
80 people....,as in bandits kdnap 80 pple ontop bike carry dem go,without any Trace... Hmmmm ![]() |
lifenija:Naw dere way...naw so dem dey yarn. |
Even Man O War don get levels pass our Military men...,But if una fit organise coup,make things for straight, abeg make una rdy on. |
GOD DON TIRE FOR NAIJA MATA...,I THINK BABA GOD DEY REGRET WHY HIM FORM THIS KWATRY OR WHY HIM CREATE NIGERIANS..... |
I b think ou "MOG" supppse consult God first b4 embarking on such journey .... So baba just waste 100m tithes & offering money,just lyk dat,the koko b say Tunde don settle some pple.for back door, but lyk dey say "the highest bidder has it all" |
This one no even know watin to preach self,baba for juz dey tell dem stories,..i wonder what's the topic self ![]() |
The way diz feminine folk fall for diz *MOG*,e get as e b,or rather e b as e get...,Something is juz not adding up here. |
Not oly him anyway,dem plenty,just dat village pple remember diz one nd picked hiz "call of foolishness" |
Y CATHOLIC CHURCH,NOBODY WAS ACTUALLY KIDNAPPED, THIS MATTER NO CLEAR,IS THE FITE AGAINST XTIANS OR WHAT ![]() ? |
Sharply baba don conclude,our security agency really briefed u wella,....baba know dere locatn,where dem from,where dere training camp dey,so everybody back to ur tent,mata don close,abeg make nobody use diz mata scatter election mata for politicians... "Let us not retaliate because we will apprehend them"...... Abeg shey naw amoteku wan retaliate or tinubu boiz ![]() |
Bobmarie:.. She's not yet an "EX" i called her dat,doesnt mean she's official an ex,pls dont refer her as such |
Heathrow44:... Hmmmm,i see nothing bad in tellin a lady or rather letting her know me love her |
Bobmarie:It didnt occur to me,as in my mind didnt go dat way...dude its neva fake or cooked up story,if u need any prove, imma give it to you,but based on the #BGF...free dat side,enta motor no reason watin dem write for d motor body. |
I jus dey shock, say Osibanjo naw even snr pastor.... #smh...,i dont even want Osibanjo wining the primary nor Tinubu,any oda persn can win it...,#BAT & #PYO shuld resign nd go home,while the prof focus on his pastoral work,Tinubu should go settle down at Dubia...,cuz afta what Buhari did to us,abeg i no wan use eye see anybody wey dey connected to am. |
The third & fourth pic,....abeg shey dat man mouth dey small,just asking....Its a pity cux diz guys will neva be caught, highest naw make any security agency,gather random boiz put am for dere head,nd datz all... Its really pity lyk no where is safe,even inside bush/farm wey boiz dey go smoke nd Bleep some lose pussy,herders dey dere |
Cux of election all of dem wan use the matter trend... Anyway dere's God |
Hope she gat a thick skin? |
May God takia of his own...,but pple get mind sha,anyway just lyk b4 nothing will even cum out of the investigation, only assumption, May God give d affected families more grace & strenght to bear the lose |
NOT HOW FAR,BUT HOW WELL...,DEY JUST DERE TO *CHOP* FROM THE NATIONAL MOI MOI....,in a sane kwatry majority of dem would av resign, but inhere,anything goes,d "money bags" bribe dere ways in,to keep oppressing same pple dey bribed |
Wake me up from diz dream please |
BAT just cast mata,baba just spoil mata for him head,if Tinubu no win @apcnig presidential primary nd bcum naija president...hmmmm,oly God know watin go happen,as it is now,i think its d northern elders & god fada's dat can decide his fate |
#25,000 suya |
Unleash d gayish identified short |


.... So baba just waste 100m tithes & offering money,just lyk dat,the koko b say Tunde don settle some pple.for back door, but lyk dey say "the highest bidder has it all"