Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
I jus dey shock, say Osibanjo naw even snr pastor.... #smh...,i dont even want Osibanjo wining the primary nor Tinubu,any oda persn can win it...,#BAT & #PYO shuld resign nd go home,while the prof focus on his pastoral work,Tinubu should go settle down at Dubia...,cuz afta what Buhari did to us,abeg i no wan use eye see anybody wey dey connected to am. |
The third & fourth pic,....abeg shey dat man mouth dey small,just asking....Its a pity cux diz guys will neva be caught, highest naw make any security agency,gather random boiz put am for dere head,nd datz all... Its really pity lyk no where is safe,even inside bush/farm wey boiz dey go smoke nd Bleep some lose pussy,herders dey dere |
Cux of election all of dem wan use the matter trend... Anyway dere's God |
Hope she gat a thick skin? |
May God takia of his own...,but pple get mind sha,anyway just lyk b4 nothing will even cum out of the investigation, only assumption, May God give d affected families more grace & strenght to bear the lose |
NOT HOW FAR,BUT HOW WELL...,DEY JUST DERE TO *CHOP* FROM THE NATIONAL MOI MOI....,in a sane kwatry majority of dem would av resign, but inhere,anything goes,d "money bags" bribe dere ways in,to keep oppressing same pple dey bribed |
Wake me up from diz dream please |
BAT just cast mata,baba just spoil mata for him head,if Tinubu no win @apcnig presidential primary nd bcum naija president...hmmmm,oly God know watin go happen,as it is now,i think its d northern elders & god fada's dat can decide his fate |
#25,000 suya |
Unleash d gayish identified short |
murmee:Oda states u say,but am talking about Lasgidi,hmmm anyway let's watch & see as things unfold, talkin about going back to dere States u really think its possible ,believe me few will venture in2 crime |
candidladyTemp:[font=Lucida Sans Unicode][/font] "BGF" (Best gal Friend)?... I really dont know,but where did u see it bikonu |
I doubt diz story,thru out the beatin she no shout,she juz palm since then dey collect all d beatin... |
Just rub am for ur condom as lub b4 u begin Bleep ur ex.....e go make u nd ur babe enjoy sex,pass anything |
I WILL NOT TALK NOW,BUT AFTA TOMORROW'S FEDERAL EXECUTIVE MEETING |
Hands amputed,legs out...#200m as compensation,mtchew afta 10yrs dem try sha,but d amount small jare,the judge for say make mtn sponsor her education till any level she wishes nd give her a job,still afta paying dat 200m |
I really dont know what to say but based on his records & achievement in lasgidi BAT mayb he tried,but the introduction of touts was facilitated by him..And with sumone lyk him as presido,then mc Oluomo will b hiz next in command...,baba no dey chop politics money,cuz if u check how much "union" dey deliver steady |
Banning okada is still kinda ok,it might reduce crime nd accidents, but....but....,as in but...,majority young guys nd men will be back to square1,unless if the government ban okada rdying then the government shuld jejely provide anoda means of survival for diz guys,if not...crime rate will now b much nd more than b4. |
If after killing security agents,as no more police,army nd the rest military nd paramilitaries....watin go cum happen,how many will dey kill,how many do dey want to kill..., its lyk diz pple ren't ready yet to tackle diz ugm... |
Las las naw grace go favour you...,an interview was supposed to start by 10am,i got dere 11:06am after waiting at the reception for like 10mins,i was called,the questn asked was same on my CV,i was lead to the club,played lyk 4 songs nd gba!....i was given the job...,Bro if u like follow ethnics if oluwa neva pick ur call,shigba no go dey for u |
Imagine...,Cameron invading Nigeria.,what's happening in naija,who did we offend,whose innocent blood is tackling us,who weaken the morale of our military men...,who cursed us... fada lurd cum down & help us. |
Legalize gun use in Nigeria,i swear police pple will turn endangered specie,but i think alot of things will b curb..,cuz all men go dey thread with caution |
The guy jus dey form,him juz wan trend...,but what if its an arrangement btw his PRO & HEADIES MANAGEMENT?? |
All diz one naw #demo...,just to solicit for vote,baba go soon block iya Ahmed for bus/stop jux to chop amala or iya Ngozi juz to flex corn......awon rada rada,dey get close to d Masses before election,nd after collecting all dere #thumbprint,dey go back to dem AC fitted offices,surrounding dem selfz with terror looking AK welding military men. |
#smh ghana mumu |
Ha!...what a bombshell... ,even if baba go dey for kuje prison,naw vvip section(a coded home away from home)him go dey...See diz strong lamba,same pple wey arrange diz fake drug case with wash wash evidence so dat America no go reason naija nd diz decorated license yahoo police,naw dem still arrange diz watery lie.... Aje anything goes in here. |
Baba use salon nd lexus bribe dem,mata no clear him wan gba d car back....,Aje nothing blind man go see for dream...,but wait •°•°••°•,him.dash dem motor without all the papers? ![]() |
Rob Chioma to pay Chiamaka....they steal kogi state workers pension money nd settle diz ones....But naw in house parole, why she cum dey cast am for news....,No pros wen next i wan drop something for dat provost wey dey mount gate,i swear i must call BBC & CNN |
Naw today,no b naija again...,some big men go still counter diz mata,naija wey ordinary police man go follow gov'nor dey cap trash, unto say naw from #abuja dey send d police cum,i no go yarn much, but may God epp Soludo with more wisdom & understanding on how best to run anambra cuz e no easy. |
If your eyes will lead u to sin,according to the bible,jejely pluck it out! |
The guy don beat u,him don shigba u,just let it go,he might turn out to be a fake soldier,"unknown military " guy,what if naw nms student,or Man O War guy wey dress lyk soldier,...Just allow d mata die,free am,pple wey go beat am,dey front,him go near dem soon,so "baby calm down" |
Jennyclay:I comment my reserve i know ur type wella,5k no reach to cook stew baw,i no go talk,shebi naw party stew u wan prepare,i wonder how much meat u wan buy... ![]() |
,even if baba go dey for kuje prison,naw vvip section(a coded home away from home)him go dey...See diz strong lamba,same pple wey arrange diz fake drug case with wash wash evidence so dat America no go reason naija nd diz decorated license yahoo police,naw dem still arrange diz watery lie.... Aje anything goes in here.
