Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 376 pages)
Ejiné: My 20GB lasts me a maximum of 2 weeks.Na wa oh!!! You just dey waste 20GB for fantasy/illusion.. If you find waste 20gb for fantasy,na im be say you fit sell family house just to touch nyash... |
Mwhn,this network operators are really sucking us dry!!! Damn |
NEROSKY: As long as i want it 2 last.. KUDOS 2 AIRTELOga,oya tell us how you take dey do am nah!!!! |
Jeffy1206: Modem sucks even beta...I spent onli 1hr nd 195mb gone for jst googoin and lookin imageWhich kind of image you dey look?? |
@Thanks guys for all your replies.. From what i'm seeing,it's like am even lucky they removed only 42mb in 45mins.. So in that case,i will use only my phone to browse for the main time... How i go dey consume 1gig per day,abi na my papa get internet... Anyway,i will still do a deep search to check if any automatic update is enabled... |
Lakayana: See how men body dey hot because they remove that notorious trouble maker if i sabi remove that thing plenty men no go get am for dem no deserve to get that trouble shooter.Na bad thing again to dey carry stick wey dey shoot down trouble?? |
One Nigerian disgraced us by knocking down a teenage girl but three Nigerians made us proud with their creativity.. Kudos to you guys... |
seriallink: Maybe new programs dey download updates na hin make. Check sha, most times new programs by default downloads updates automatically. 42mb small na, if only anti-virus and microsoft office update themselves na finish be that. Check programs like internet download accelerator to, maybe u install am by mistake; e fit dey download so many things without your knowledge!! Try check make u uninstall or block some programs.ok!! I don check sha.. But make i re-check am.. Tanx |
Na wa oh!!! Na so dis section dey reach.. Abeg seun needs to delete this whole section asasp..lol |
Make una see mourinho dey dance gangam style... Cr7 go dey dance etigi |
Chai,no GOD go punish poverty and joblessness!! Can i hear somebody shout allahluiyah.... |
Which one con be gangan abi na gangam style again.. |
Vincent 4: nonsesne......:e concern meSo you quote the whole story only to write this rubbish abi?? Abeg,no try next time,or we go fight physical.. |
360command: do you mind them? The day US tried calling ASo rock, I called aso rock and spoke to jonathan's aid. US na wash wash.How sure are you that what the US is saying is a lie?? It's just an ordinary phone call,and the US isn't lying... Haba,common call again,na im US go con dey lie for?? So they didn't call,but publicly said they called,does it even makes sense?? |
How Bad Does Your Laptop/pc Sucks Your Data Plan(mb)?? My peeps,i just bought a new laptop recently... So today i connected my laptop with my phone via joiku spot which turned my phone into a wireless hotspot for the laptop to connect to.. But to my surprise,i discovered that 42mb was deducted in just 45 minutes of surfing the net... I have'nt downloaded any browser yet. Is it because i used the internet explorer that came with the laptop,or i need to modify the browser settings to reduce data consumption.. Does usb modem sucks data like this too.. BTW,i used my airtel 1gig i had on my phone.. Suggestions are welcomed... |
tjskii: Hmm I really nid to talk to sexkillz bout moving dis 190 pikinz threads to my section,he shud mov dem instead to d food or jokes sectionHahaaahahaahahahahahaaha!!!!!!!! Abeg i no fit laugh... |
Ques: what causes overheating?? Ans: HEAT Ques: how can it be reduced?? Ans: reduce anything that has to do with heat Ques: how can it be avoided?? Ans: avoid anything with heat |
Ayorh4you: Ga.y lyk u, wetin u dey check male p.p 4? U don begin trip abi? 4 ur info, i dnt do same s.ex, i do opposite, so luk 4 ur partner else wia.......hahaha!!! So na crime to check person profile again.. My mind no even go dat GAY stuff cos i no be gay and somtimes i even forget that something like gayism exists.. So for you to quickly have a gayish thought simply means dat Aboki and mallam muhammed have been Bleep*ing you.. You say i dey trip for you Haha,how i go dey trip for your premature head,oversize red eye and egbo lips.. I sure say your height not reach 5ft.. OLD PAPA WEY NO GET SHAME... **little children starts chasing him and singing..... Sheh sheh sheh shame### Person go see you for road call you bros,not knowing say "you no get shame".. E be like say you still dey play with sand sef?? My guy,dont take it seriously oh.. We are just having fun.. |
Ayorh4you: 2nd to com.men.t.....tank GodNa wa oh!! Shame no dey catch you atall.. Can you believe that this guy even has beards?? Check his profile if you doubt me.. Chai,see wetin person husband/papa/uncle dey do online.. You are a disgrace to adulthood... Old papa wey no get shame..lol |
@obadiah,i think those interpretation you gave doesn't apply to all bible passages.It just depends on the aim/message a particular bible verse is tryinng to pass across.. So claiming that those are the general interpretations for them whenever you see them,doesnt make sense... Ok you said trees means MEN.. A bible verse says "FOR THEY SHALL GROW AS OLD AS TREES".. Try changing trees for men in that verse and see if it makes any sense... |
Obadiah!! You again?? Anyway i like your topics cos e dey always dey controversial..lol |
Emmyk: dont marry herwhy not.. She is from South South,he is African American.. Is there anything wrong on dat ?? |
Hahahahahaha... Op you are a clown... Abeg i don laff tire.... Waht da eff Haaahahaha |
Clerverly: I offend her every minute and she begs me every minute. That is how we have been living.Good!! But hope you know say person dey help you service her outside.. She dey beg you every minute cos she wan give u the impression say she dey unda your palm.. Thereby giving her the space and time to go meet dat mechanic for better service.. |
hagma37@yahoo.com:yes oh my bros.. It hapen well well.... |
::Andrew:::na wa oh!! Why you no use pidgin write?? |
Na only me notice say the skeleton dey smile.. Omo the owner of dat skull na bad guy... Even for grave sef,him skull still know better thing... When woman marry,then she begin sleep outside,dem dey call am extra-marital affair but when the living and the dead begin smooch,we dey call am PHYSIOSPIRITUAL AFFAIR... Anyway i hope say the woman no carry belle cos she fit deliver Mr bones..... |
obadiah777: brah ? where in the scripture did you see a place called hell ? cuz i havent. i suggest you stop listening to your lying pastorsMe?? I no dey even go church sef..lol but seriously what i meant was that if you dont make heaven,it means you wont be in existence a..ka..a dead in the sight of GOD.. So answer my queshion?? |
I dey see 20years,abi my eye don dey reduce people age.. Ok,na him music age be dat.. 20years in the industry... |
Okiki_Oluwa: Abeg wetin be the name of that vitamin wey early morning sun they dash the body?vitamin D.. But the one wey sun dey give for afternoon na vitamib 2D cos the vitaminal rate go double.. So i go advice you to dey collect afternoon 2D vitamin.. In one week time,you go see changes for your face.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 376 pages)
or will de conversation change dr price of Garri @ de market
