Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 376 pages)
Why are people mentioning success.. I thought the op was asking about that particalar thing that motivates you to be succesful.. Abi na me dey get the queshion wrongly.. Well,mine is real life stories from people who failed 100times,but got it right the 101th time... |
@op..you fuuny oh.. Back then,you were too shy to tell him.. But na now wey he don become celebrity,you con develop overnight confidence.. |
.... |
Double design |
k2039: Do you have a brain that thinks at all.Yes!!! Can a dead brain come-up with that? Btw!!! No carry your personal problem put for my head oh,cos i dont see any reason why u should be angry cos of that statement... |
I get bicycle,but d company name wey produce am na "CAR",abeg i fit comment? |
Me: good morning Mama nkechi: good morning my pikin. Me: give me two cups of garr! Mama nkechi: ok,your money na N5.. Me: haha,mama nkechi!!! Na early morning deafness con dey worry you today.. I say garr!..no be lipton i talk oh..na garr! I wan buy.. Mama nkechi: yes nah,you dey mad.. I say ur money na 5 naira nah... Me: ah,ah,.. Why d tin con cheap like dis nah? Mam nkechi: you no hear say whizkid don buy car.. Me: ehen.how dat one take concine garr!.. Mama nkechi: you be big ode.. You no know say anytime wey whizkid ride the car,d price of garr! Go enta auto-reverse.. Me: ah.. Na GOD go bless whizkid for us oh. Mama nkechi: as i dey talk to you so,whizkid just ride d car pass ajegunle..immidiately he pass,d market womwn begin sell one bag of garr! For 50 naira... Me: chai,whizkid na GOD go make you remember say road dey mushin.. Mama nkechi: amen oohh.. |
I will just kneel down at d middle of the road and shout "HALLELUYAH".. Because if d person could afford such,den i know dat the price of garr! has reduced.. |
Double post |
k2039: I'm a vegetarian,I eat neitherI hope say you dey wrap ur di*ck with cabbage leaf when you wan phuck ya girlfriend.. Cos dat hole sef na meat |
how will this increase our fifa ranking? |
My queshion be say "how may people d mixture don cure"... |
Well,he try small sha.. Since uduaghan don ban okada,why not open a skill center to teach youths how to produce keke na pep? |
Hahha!! We neva chop bellefun,na drone we wan buy.... Our roads are death traps..we can not even boast of common good roads,na drone we wan buy... We dont have effective drainages that can tackle future flooding,na drone we wan buy.... We cannot boast of common ordinary 15hours of constant electricity,na drone we wan buy... We cannot manufacture common keke na pep,na drone we wan buy... We are not even on the world map technology wise.. We dont even know the logic a common calculator works on,and yet we want to buy drones.. Our educational system is a joke,infact it's an insult.. A computer engineering/science student cannot operate computer,and yet we wan buy drone... Wait oh,abeg who wan dey operate the drone.. So we go buy drone from oyinbo finish,den we go still con pay the oyinbo to help us dey operate am? Chai,abeg i wan die.. Make person con kill me ohhh... Haba A poor man cannot drink common Garr! without soaking it in water for 2days to increase the volume,and yet we wan buy drone.... |
How persen wan take dey know which one be real babe,and man-babe.. Which kain tin be dis naw? Some people for nairaland marry man-babe,but dem no know.. |
Fhemmmy: Chairman, a brand new or used, for a brand new, that is a cheap price and i will thread with care . . . Good luck, sirBrand new!!! The seller is a reputable dealer on dis section.. I'm still contemplating.. |
Ehen fhemmy my guy.. I got an offer for dell inspiron 14z core i3 for 90,000.. Do you think it's too cheap to be true.. |
r..I..P.. All my own be say make dem take care of him family... |
philip stanley: she looks like an igbo womanhow do igbo women look? |
Me: good afternoon Mama iyabo: good afternoon my pikin Me: you hear wetun happen Mama iyabo: no.. Wetin happen my pikin Me: 50 cent and floyd dey quarrel for twitter oh.. Ma iyabo: mtchew.. How dat one take concine me..abegi buy wetin you wan buy comot for here.. Aproko Me: **ehn,give me one cup of Garr! Mama iyabo: hehehe,so you tink say na dat ur story go make me reduce the price of garr! For you abi.. abegi give me my money[N50]... 50cent ko...,floyd ni.... Me: ah,mama iyabo you garr! Too cost nah...haba mama iyabo: why e no go cost.. Tell me why e no go cost,when una sabi carry news wey no go reduce the price of garr!.. |
ihebrooke: Frankly, I don't see any joke in the conversation.Haba,you blind? Even mugabe go laugh for dis joke.. Abeg try loosen up,so dat your strong concrete face go soft small..no offense## |
@op,leave the woman nah.. Is it a sin to feed the hungry in the house of GOD? @op,i suspect that you're suffering from bosomtitis--- a mental condition which makes one to suck any available bosom.. Maybe the woman tempted him.. If na me be the woman,i go give you dirty slap for thinking deep towards my bosom.. @op,why u no go meet all dose young girls wey dey dress with shoort short skirt and tempting polo,if dem no pour you pant water... |
@zuma,dont you think it's too late.. African leaders have become white puppets almost for life.. |
Otutu1: Just lost my 160gb classic ipod to petty kumasi robbers during my late night walk. Make person tell me why I no join hand if I see an ALUU in progress?Na from ghana you dey cry come naija.. Take heart ehn.. Next time no dey use big thing waka for nite.. |
val_dubem: OP there won't be any NIGERIA in 2015.Na GOD go punish d person wey dey control you with remote from village.. |
Make i book dpace,till i buy laptop |
@op,so you wan tell me say na just like dat na im d girl begin love you.. Abi you toast the girl,when she gree for you,you kon knack nonsense comot for her body.. Cos secondary school girl,ss1 for dat matter no fit get mind dey toast you.. @op don knack person innocent girl akpako.. You knack d girl sotey she no gree leave you.. Omo na terry G be your mentor.. **singing tile tile knack d akpako in terry G's voice### |
evie11: I was introduced into dis evil act by a 2go gf during my service yr, & nw am an addict of sharing nude pitcha; hw do I overcome dis evil spirit, because I cnt drop my BB.MADMAN ALERT!!!! |
I was offered a brand new dell inspiron 14z core i3,1Terabyte HDD,6gb of ram for 90,000.. Do you think it's too cheap to be true... |
Go to the moon |
Abeg continue d tori nah.. You no con tell us how u take sleep with d girl and contacted STD in d process.. Abeg i dey wait |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 376 pages)