Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 376 pages)
The machine dey suffer from romnry syndrome and obamaphobia.. |
Fatdon: Now dat attempts are being toYou are mad!!! You hear me? I say "you dey mad"... If d man keep quiet,una go call am snail.. Now wey the man dey talk tough,you con dey talk rubbish.. What's the use of a leader if he ain't bold enough to speak the damn truth.. Anyway,sorry for calling you mad.. |
I like picking thick thick catarrh and slimy saliva from my akamu or custard,cos i dont trust that old woman that prepares it.. |
Well,in as much as the laptop altered the man's fluid,i still think it won't affect everyone because all fluids are not equal. Some are thicker than others,some are prone to attacks than others,just like the immune system.. So yes,the heat generated from a latop can alter your fluid,but not for everyone.. BTW,tha laptop must be HP |
Michealeni: @OP pls help rate this two lapop now....hp 650 intel duo and toshiba satellite C850-f21c intel duo... Waiting for ur reply pls.......while waiting, go to www.cnet.com to get absolute professional advice and analysis on the two laptops.. Note: it's a foreign website,before you go say i dey direct you go my website... |
oga,do you have inspiron 14z core i3 in stock,or if i request,then you'll order from the uk... |
Micheal jackson or 50cent |
So touching!!! This action alone has brought the end of boko haram.. Mark my words, boko haram is finished.. Hurray as from this day onwards,boko haram will be crushed like gun powder.. Can i hear somebody shout "halleluyahh"... |
Mynd_44: So all you have is your virginity?Guy,park well oh.. I be guy,i no be woman. BTW,i know why i mentioned virginity,and i have my reasons.. Summary: I didn't say love,cos we humans can love someone unconditionally,but at the end we might not get married.. I didn't say trust,cos we can equally trust someone with our lives,but still at the end we may go our seperate ways.. Now,the op asked about one special thing you will offer your patner.. I mentioned virginity not because it is the only thing i can offer,but because it is the only thing i can share with her,and her alone... Love is more greater/important than virginity of course,but what makes it special is that "i kept it safe for her,and her alone". Only she have tested it,and no one else.. I might have given others my love,trust -virginity and all that,but only she had my trust+love +virginity.. I hope you now understand me.... |
The rate at which people are becoming too greedy and dis-honest is really scary. It was a damn mistake...haba.. The man wa just chopawuf,forgetting say "E dey run belle"... This earth is becoming too strange for my liking... |
If na for naija,boys go theif am use bury person.. I trust my naija.. The only country wey fit theif machine wey oyinbo dey use catch thieves.. I love my country oh... |
Double post |
fatimah24: I can hack into people's laptops nd phones even if there is password there.you sure!! Abi na to dey use google be your talent... |
Tb joshua.. I dont trust any of those politicians..none As for me, na Tb joshua.. |
vislabraye: RRubbish.Ignored!!! You ain't worth ma reply... |
Ahaaann..haba... With the way things are going,i will stick to only garr! For one week. Let me see the result.. |
I know good/bad people no matter how hard they try to hide it.. Within 1hour/30minutes,i have entered a person's database and collected vital infos... I know how to make a stranger trust me completely.. Even if we just met an hour ago... I'm the world's fastest learner.... Also,my gift is that i have many talents,but i know one stands out.. With time,i will find that special one... |
~Bluetooth:Why bring tribe into dis nah.. Haba.. Why do you enjoy tribal bashing like dis nah.. Even devil dey take holiday..haba.. Inshort, [quote author= this goat is for sale][/quote]Let the pricing begin!!!!!! Did i hear **" A wooden spoon"**!!! |
Haahahaha!! Guy you are verry funny.. Lmao |
musKeeto: Well get bottom na.. dem say dis one no get.. u go just dey fall.. dey fall.. dey fall..Well,maybe d man still dey dig nah... |
uchechuwku: 3rd againHahaha!! Na crase dey worry you.. @topic.. Signs of end times.. Make we see who crase pass.. |
rafhell: RESERVE SEAT VERY IMPORTANTOga!! Na RSVP no be RSVI... |
musKeeto: Na, I believe hell's real.. I plan on getting there before Satan..Na by force say person must come out after he dig hole finish.. Abi na today people begin die for well.. |
The last pic ehn.. See venus abi na serena chest.. Kai,she must be a MANCHESTER UNITED FAN... The other one with big backside must be a BARCA FAN... If you combine the two together,dat one na die oohh.. Ehen,no wonder man u vs barca dey always tough.. |
Signs of end times!!! |
Busynikita: 4th 2 commenthahahaha!!! Na d new one con be dis.. In that case,i go begin use "END TIMES" |
Me: good morning Ijebu woman: good morning my pikin Me: abeg you know d meaning of RSVP ijebu woman: no nah.. How dat one take concine me? Me: ehn,i know say e no concine you,but try small.. Ijebu woman: ok my pikin.. Oya come close make i tell you,so dat people no go laugh me if i fail am.. Me: ok ma..**draws closer*** ijebu woman: **drops paint rubber,and gives him a very dirty hot slap "##Kpa kpa gbooosa###.. Next time if u ask me question wey no go reduce price of garr! Again,i go wound you... Rsvp ko...rvps ni Me: **tries to gain balance with tears rolling down and stammers "give me one cup " |
Nice motivation.. As i dey type so, i don snap pishure for where people dey troway dirty, i don snap myself for motuary with broom and shovel, i don snap with tear tear shirt and short nikka, i don snap with gala and grpudnut for head, i don snap where me and people sit down near gutter dey gist... I dey snap all dis one on purpose,so dat when my time reach,i go motivate people sotey dem go begin name their pikin "HOPE" "DESTINY" "IT SHALL BE WELL" "SHALOM" "SUCCESS" "GOD'S TIME" "MY INVESTMENT" "REMEMBER ME OH LORD" "YOUR TIME WILL COME" "NO BE YOU SUFFER PASS" e..t..c |
Well,for me, na "VIRGINITY"... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 376 pages)
