Macho44's Posts
Nairaland Forum › Macho44's Profile › Macho44's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 110 pages)
ebukajay184:Dem even add "Rest In Perfect Peace" for the banner , These men must be high on Sapele weed.https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
IntersexSherry:Olosho na Olosho, abeg no sugercoat am ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Jenny2u:Nna, na wa oooo. Na only YANSH dis wan get to offer so oooo ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Eryyy92:Constant use of EXPIRED Toothpaste ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Bluntguy:He getting ready to SLAY another Queen , Chika Ike to be specifichttps://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Denique:Is she SINGLE? Her LOVE is looking for my TROUBLE Already ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
wale377:Reverse Psychology at work ![]() But, this two people dem don pass this kain mumu wey dem dey do na. Like African China said; "If you love somebody, walk up to am , yan am the koko. Ozo has done the needful, Nengi dey mumu. e be things ooo. Happy Sunday Nairalanders, wishing y'all a fruitful and productive week ahead ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
robosky02:Tunisia go chop am, ALGERIA go KNACK us https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
PastorBK:Israel Adesanya, 9ja to the world!!!! https://www.youtube.com/watch?v=tGj3PZQsIus |
Sebastine1994:If na me be your pikin, i go "DIS-PARENT" you sharply ,na nonsense na. https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Hurray, Another BOBRISKY has arrived!!!In between, u for post your pishure make we sabi you, so if i see you for road na to use my hand cover my yansh to prevent PENETRATION https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Muoweta:u get luck say dem no open am. If not, your name na sorry for trying to CHEAT the Federal Republic Of This We Country https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Na wa oooo. U see the rich and powerful ehn, na dem dey fear pass ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Hmmm, Mr. Chidi no try to beat Bob, odikwa very RISKY ![]() He fit PENETRATE you from behind ![]() https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
, NIGERIA my country, BUHARI our presido. Tinubu our Prime Minister, Lai Mohammed our town-crier. Mehn, this country is HELL on earth. My people, make una no give up, e go end soon.https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Erection Industry indeed .Ndi Vagina no go like dis kain news https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Self made women of substance indeed , Olosho dem no gree ooohttps://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Heartbender:Tankio Very Plenty ![]() |
Goodmorning Esteemed Nairalanders ,Please i need to obtain a court order or police report ASAP, can anyone guide me through the process, it's very urgent. Thanks in advance as i eagerly await your valued contributions. |
sapphiere:Na wa ooooo. This guy na RELIGIOUS COMEDIAN. Just ordinary 10k na im he dey go call Videographer to shoot video. Me wey dash my landlord wife 25K make she take go cook soup nko, she make i post am for Instablog abi LindaIkeji? Mumu peoplehttps://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Samsimple: , u no sabi toast woman? Abi something is WRONG inside u?https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
Draydd:Bros, the matter no be today e start. E don tey. https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
PortHarcourt2:Men Of Timber & Caliber, people wey dey chop our MONEY!!! https://www.youtube.com/watch?v=vb87XSmmW1E |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 110 pages)
,