Sledge406's Posts
Nairaland Forum › Sledge406's Profile › Sledge406's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)
Slyr0x:If twas what he really did, then I'm forced to say Rugged = Koshi ![]() He's a small [i]p[/i]rick the size of a [i]nano[/i]wateva. Abeg make una copy this link give am for im wall and every other place when im dey leave footprint (He's really lost it and should swallow some plaster for his brain pain). E dey use twitter take dey bully so called fans (reason you'll never see me following of checking mudasucka celebrity's page cos many of them are wack and fake. . .lack respect and coordination). All the hot heads in here should really make a diss track for him strait outta NL so he knows he's gone to the dogs and even an infant strait outta his momma's womb can as well diss him. Rugged = Koshi ![]() Rhymstein, the name is "Sledge". |
I enjoy reading the rage from men in this joint and since ya all know about that twitter man (I don't do twitter), why not do everyone a favour (I mean anybody in here), get this link copied on his [i]f[/i]ucking twitter or facebook page let him come and read for himself and see real head's reaction. Ofoka. . .You fit still promote that matter sha. ![]() The deed has been done and I don't give an A whoever is wrong or right, let them give us diss tracks and let us judge (BTW, I enjoy the fact two old men are exposing their Ass holes for ALL to see ) |
2 of una wen dey above me, make una go page 59 and do as stated there abi una nor like as una dey use una ID for NL ![]() I don dey vex ooo. |
Tanimz, who you dey cry and for which reasons ![]() Beta talk make I hear or you wan enter dark alley go talk with Efe when I nor go know ![]() |
Why you dey ask questins wen nor concern you ![]() Are you Sledge ![]() |
@Tanimz. . .Since when did this heart thing come to play Nice to have those kisses though but the heart thingy Tell me more about it ![]() @Efe. . .She has told ya, she missed me and yea, I'll deal with it anyhow I wanna. |
Efe she kissed me and I kissed back, deal with it @Tanimz, did you say fall my hand for a sincere response I gave to you?? Nor spoil am with you hand oo ![]() |
@Tanimz Didn't miss you but sure noticed you ![]() Hope you're good ![]() @Efe. . .After I make you laugh finish, I go make sure say you still apologise to me! Besides you dey block my kisses! |
Efe, apologise to ME!!! If I have access to this topic then e concern me. @Tanimz. . .Did you miss me ![]() |
Who I BLAME na Ben-10 and Dani1luv. Una say una be MOD, una nor fit seperate fight. I go deal with una later. Dem give una chance, una begin use chances, give una allow, una turn am to allowance. Having read all these, I need you all to write an apology letter to ME first of all, then to yourselves and also "I WILL NOT CURSE ANYMORE" 1000 times and submit in less than 24 hours starting now. All the persons involved (know themselves and if una wan try me, make una nor apologise to me then una go know say becos I dey quiet nor mean say I nor know wetin dey happen in here. |
Now many of you will agree with me that KUNBEE is worse than a BEE infact IT is a maggot!!! |
![]() And I have purposely been ignoring this serious joke for long enough. Cracked me up like gbana!!! |
Finally Bjmighty is living to his name. ![]() |
Ilelobola:Why do I have a problem with the BOLDED Voted by the public on a live program yet we have judges to pass the final verdict Some should please explain to me maybe I'm still living in the past.And you should stop acting or sounding all HOLY like you don't tear peeps to pieces with your mouth as well. Becos na your cousin, make I no hear word---Indeed success get plenty family sha (see all of them showing their heads now ---A show such as this must be talked about hate it or love it and nuttin u can do about it.Having said all those, I still hold my prior comments. Sue me!!! (And yes, I'm going to the GYM to reduce my fat backside and obese structure, be in shape like 'em Vin Diesel and Dwane Johnson and gonna contest the next Miss Nigeria since it aint about looks and I bet you even the contestants will vote for me publicly.Don't get it twisted, I'm MALE!!! |
^^^ PUNCHLINE!!! BJmighty, u sure say by the time people finish to dey quote you, you nor go dey limp ![]() |
Old man, u nor see Bjmighty and iz2much to promote. BTW, someone shud drag Ruggedman and 9ice to Nairaland ![]() |
Ofoookkkkaaaaa, e nor go beta for PHCN wen seize your light and thief wen steal that your friend Gen (I better pass my neighbour) or your connection don expire . See here they catch faya and you are nowhere to promote the beefs. Anyway more disses to the thread and you should promote this one below:iz2much:See threaten!!! ![]() Now I wan see if Bjmighty wud show himself mighty to iz2much or iz2much himself too much for bjmighty. Show urselves worthy and entertain us ![]() As for both of 'em DISSERS (9ice and Ruggedman), well having heard both of 'em together one after the other. I'll say Rugged's camp did a lot of lifting from 9ice's but twas a good one all the same and yea Seriki FINISHED Rugged and still shocks me when I listen to his words. ![]() Make them release more disses and now the cameras are over to 9ice's ![]() |
Okija Juju in a hotel lobby accidentally bumps Tanimz in the [i]b[/i]reast with his elbow, quite apologetic, he turns 2 her n says "if your heart is as soft as your [i]b[/i]reast, you'll surely forgive me". She leans up 2 him and whispers "if your [i]p[/i]enis is as hard as your elbow, I'm in room 202, Nairaland King Size suites ![]() |
O mahn! Na wa for you ![]() God go judge u ooo. See wetin u dey use do for first video joke. Person Testimony! Anyway, I see plenty reasons to smile and laff for d matter but you also notice say na women na im full the church See as them don occupy all the seats for ground floor. Even the guys wen dey dere sef, I sure say na their gal friends go don drag dem go the ground wen dem hold d program.BTW, na d civic centre near Agri near im be dat or anoda Civic centre still dey inside PH ![]() |
|
Both the CROWNER and the CROWNEE are UGLY. . .I said so!!! @Tpiah. . .I guess she had to claim being Deltan since other representatives from the South West (Yoruba states) had bought all forms and claimed her REAL state as well. They should try hosting beauty shows of gals without those makeup on their faces. NO WONDER twas just 20 contenstants when we should have been seeing about 30 - 36. |
![]() |
Even blind man wen enter here go know say na u dey display [i]S[/i]HIT face. Since wen u begin use fart as perfume Poverty!!!Change ur name jor. MOJO-ola (phuck of 2moro) |
To think this slowpoke up here feels good about himself wen infact he's a slowpoke who has always been a slowpoke. Na person like u suppose dey chop knock as morning greeting, |
If you wan do words and opposite you nor knw where offtopic chat thread dey abi you see me like Baba blue and studio ![]() Leave my dead junior alone!!! E don kpafuka as u talk yet u still dey blow the vuvuzela like say na SA u dey support to win match wen dem don already lose. I don tell you before say u too like to dey act homevideo inside your head. See as you dey flaunt your crate of teeth. Now shift! |
See dis dumbo. Albino is easily noticeable even with their lack of skin pigmentation (which kain first class dullard you be ) I call you multicoloured face which shows you've been the one relying on bleaching creams (so tay ur skin con be like rainbow). Dem dey use ur skin colour for fine art class wen dem dey explain primary and seconday colours (Teacher: wat happens wen u mix red and yellow together Student: You get a colour similar to the skin colour of Efe)This one wen u dey shout dissect, dissect, nor be the one wen be say you go enter room con dey blow my junior like vuvuzela becos I hear say na so ur type dey roll. Keep dat ur tongue abi na u be the new and improved [i]i[/i]mbecile |
You know what, I'm done with you cos you look more like a cadaver and a carcass. You'll be forever thankful to have encountered me and next time you'll learn to have respect and bow for peeps who ought to be repected. Go in pieces!!! Efe. . .I just dey round up with Tanning, Tazmanian DEVIL and na now you dey show your multicoloured face for my hood. U want make I pour hot tar for your body ![]() At least you described my head as being a coconut head. An amoeba has shape where your head is ![]() |
. . .and I'm still cursing you and I don't mean abuses but curses ![]() Just checked my online dictionary for the word curses and your baby fotos appeared. ![]() Efe. . .You will not destroy dis thread. Before you do so, the wrath wud have landed on ur bald head! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)



and I bet you even the contestants will vote for me publicly.
