Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 114 pages)
Oshey Gradually, we would get there. We know we have a lot of problems as a Nation but gradually things will shape out. #Magbadura ooo |
If you like dey follow political jobbers up and down. For your information, if you dey campaign free for any politician for Nigeria without strategies to position yourself na you know ooo. 33days to go (Atleast the 'we go win' noise go reduce). |
Congratulations Asisat and Barca. |
PDP 2.0 dey woo PDP Pro. Abeg make una dey Seperate ooo, make nobody join body ooo. It's just 33days to go. May the Man whose Time it is, Wins. Wishing You all Salary Paying Week. ![]() |
Your Papa na Imam and you dey enjoy the privileges. Your Papa na BM and you dey enjoy the privileges. Your Papa na Landlord and you dey enjoy the privileges. Your Papa na Lecturer and you dey enjoy the privileges. Your Papa na Transporter and you self dey enter free Bus go school. Na where persin get influence, He dey use am. Congratulations Son, chop the Life of your head and use your time well, cos Life na turn by turn. Who dey vex, make He go ask Him Papa where him dey when your own papa become Governor. ![]() |
Life no hard but if dem tell you say he easy, my brother na setup ooo. There is rise in the number of ladies who just want the title once married, so becareful make he no be say na one of dem go carry you Handicap. Dey Pray ooo. |
Una marriage go last till death do you part. Congratulations! Ooo. Oya, take 6month leave for Honeymoon. |
Please, after submitting has anyone been asked to pay any money? |
Okay ooo. Abeg who go sign me? I want dey play for Epl as Side Hustle. And All my Kids go play for Epl come still win 'Ballonndor' Isee! |
Na lie joor. The SE is the most peaceful region, there is nothing like any Autopiloter abi na ESN abi UGM self. Na only Monday PH dem dey get always. NB: If you like learn from dem, if you no like no learn from dem. Despite the lies wen dem dey tell dem self Shebi you dey see the Reality 102 now. |
Some comments above just so mean. Do you think everything is about politics and insult to others? May He be found Alive and in good health. |
Why change History? Was this a congratulatory visit? Or you are just doing your Campaign things. Don't worry, just teach your children to continue from where you stop, they will reap Great Reward for their actions. |
Yes ooo. PO will wins all the regions Landslide. Shebi election is 36 days away. Reality will some be here. Abeg! Make anybody no cry of rigging ooo. |
Okay. But seriously, none of Ifeanyi aide suppose dey talk ooo cos that guyman F-up DT state gan. |
This people ehn |
Hahaha! Do you get it? Forget it, if you don't Gerrit. But seriously, why some people get 'bad' mouth like this? |
When person don Belle full na wetin him no need he go dey find. |
While some state Gov. Are declaring PH so that people can get their PVC some states are already on Monday Holiday but to say they will not vote. Welcome to Reality 103 |
Welcome to Reality 101. May your people continue on this part of Divorce ooo, very soon wetin Happen to ASUU go soon Happen to all of una. Society dey pity una before but una don dey enter express gradually, very soon everybody go just leave una to una wahala. |
Anything can Happen though somethings may not Happen. May the Best Man wins. |
If that is Anti-Igbo then how would you describe was Kanayo said? May the Best Man wins. |
In 2010, I was sold 'Fufu' as Nokia E series phone. I met the guy on the street, I checked the phone and everything was working perfectly. After bargaining, I gave him the money and return the phone for him to remove his Sim, that was went the Original Phone was exchanged with Fufu covered with casing. I got inside the Bus going home before realizing it was Fufu I was given. |
Close the School down, if it has no students |
Hahaha! Bros, we know say all politicians and their aides for Nigeria get the 'skill'. Even a particular candidate all him supporter dey try change the narratives whenever his lies get busted. |
Atleast they can encourage their Children to toe the path this man toed. This is very good and it reveals the values of the people and their land. Congratulations to them. NB: If you want to engage their Children just remember this Statue, the actions of this man and all the 'good' it has caused and let that inform your decision. |
Sheggy13:Did anyone notice that the question what a 2020/2021 session question? Could it be that there is a concept called "Bala Blu Bulala"? |
Is it a must to campaign for any candidate? The people who campaign for a candidate different from una own, Shebi na cyberbully na bully them. Abeg continue with your group and let others face their own. All mallam to him kettle joor. |
Pikin wen him parent raise well. Well done. Not some people who life is all about insulting and hatred for others. |
"Animal in human skin". May we Never be victim of such evil men. Atleast dem don catch am now, make dem help am remove the animal reasoning wen dey him brain. |
"Ajo o dabi ile" If you know you know. Just wait make things plum for this Nation na una go dey rush us. |
Pele. But this is Nigeria and like our leaders most Nigerians are Wicked. Imagine, they collected 3k and sent her to a place where someone has been employed 2months ago. Well, the street is not Nice, one just have to be street smart and some luck here and there and you are on the go already. All the Best in your job hunt. |
Na persin wen no dey think dey use the same strategy all tne time. Atleast be innovative in your approach so that dem no go fit predict you. For this 2023 elections one group dey insult anybody wen no dey support their Candidate and all the party/supporters don dey learn the path of Insult and narrative twisting. 2027 go produce another strategy. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 114 pages)

