Ty4real's Posts
Nairaland Forum › Ty4real's Profile › Ty4real's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 25 pages)
@Funkybaby! Una no go kill person with laughter for here oooo!You don begin recruitment agency work niii, !Ow you dey now? |
I don hear you!If airline give you seat refuse am ok excerpt u dey fly 1st Class,all that one wey u dey talk na story oooo,bt me i prefer window side anytime i dey travel,either by road,by ship or by plane,wetin i wan go find for back sef wen airbag abi wetindey call dey ![]() |
Ogun- Abeokuta Lagos- Ogba Enugu Ondo Oyo Jos Benue Ilorin Osogbo Thats all I can remember for now ![]() |
Ecart:So why didnt you pick from them and why did you choose to still come here?!Oniro ni e iwo bobo yii ![]() |
IncaGold: IncaGold:Thanks for all the compliments and I will really appreciate it if you dont recommend me to anybody and for real I am not an authority when it comes to visa issues,I am also learning and thats why I am addicted to this forum!Its a good place to learn and keep coming back but a fool is prowling around andis making this forum uninteresting! ![]() Vicjustice:Confirmed Ode ni ooo Vicjustice,wey the stupid suggestion you give am now wey u dey feel like one "g'",nkan ti won nse pe e ni asinwin ni yi,asiere radarada,You berra get off the internet and go and consolidate with your wife before I report you to her and she takes the pali she gave you wey dey make you con dey do empty yanga for nairaland hiiissss shior*******!Y ou can send your emissaries to me toooo, I know them and am ready,I dey kanmpe for u anu mpam ![]() |
funkybaby:That was why I was really pissed off with the post of the guy called vicjustice ![]() |
@akyns! Why do you think the embassy will frown at it?Get him to write a letter of sponsorship,he should make it juicy and let him give you his statements,tax clearance and things to show what he does ie that he is a politician!I didnt get what you mean by I should refer to your other thread! @Funkybaby! Thanks for coming up!Leave that confirmed Odoyo,Okobo guy,hin madness don reach the level wey hin no wetin hin dey yarn again ![]() |
riche007: riche007: |
jennykadry:hunnnn,Jenny na me be goat ko?i talk am,at least i kno you ve been discovered and exposed,now your atonement offerring is twelve gallons of oillle, with three unspotted ewu,with enough pepper and other condiments with enough akpu and of course enough malt to take wash am down,after that I will now consider whether I will forgive you ![]() savanaha:Chukwu goziegi Nna!you finally confirmed my suspictions about jenny,a whole me,Igwe Ty,she dey call me goat,isi ewu can u imagine?Well,I have billed her appropriately and I know she will spend more in getting those items with where she is now!At least for once someone gave Jenny away with her Igbo lessons! @Jenny You know try at all oooo and i go start my Ijebu dialect with you from now! o ti gbo rununm soro re,iwo obiren we! ![]() |
akyns:So here I am? Oga werrin dey sele now? IncaGold:How are you doing now? I just dey try ni oo, gurus have not been coming online to attend to peoples enquiries again,courtsey vicjustice, the guy wants to totally run down nairaland but God no gree for am at least he suceeded in closing down the visa appeal thread. |
Vicjustice: |
@Topic, Its good you want to come back and invest in your country after all the money you have made,just be very careful and get a close and trust worthy family member to put you through readjusting to the 9ja system,cause 17years is a long time and I think yu shud start from coming over for short visit but if you back like that,you go quench oo,to survive in 9ja you ve got to be tough,rugged and smart and of course get God. |
darren20:Just make sure you work through your family that have been living in Nigera to be on the safe side. |
[quote author=Tchinasa** link=topic=125201.msg2278729#msg2278729 date=1211292590]Hope for the hopeless. The place is a collective piece of trash. The people are one of the most wicked in the whole world that can go to bed and sleep at night with all the hunger and poverty around them in the name of "big man". Very heartless. The reason God will continue to punish them. What the call the "happiest" people in the world actuall means the most "mental" people in the world.[/quote]Ogbeni kinmo itu nkan ti o ko now? ![]() |
jennykadry:Chei i didnt see that one earlier,Jenny ![]() |
jennykadry:See for ds oyinbo land,their meat,no get am reach Nigeria own ooo,chicken too soft,chop am,d thing go dey tear for mouth without extra chewing,chop chicken for Nigeria ,omo d flesh go dey kakaraka,even the assorted meat hia no be like Nigeria own but i guess one has got to make do with it,even the Nigeria eatery here,western style of cooking don mess up the food before it is done. Nigeria for life mate!If for anything Nigeria get am for food ![]() Another disadvantage, you cannot piss anyhow and anywhere for hia unlike Nigeria where you fit organize yourself for one bush but hia,if you see bush, person no fit piss ooo,cause them oyinbo fit dey relax and den fit sue u for piss damage to their relaxation ![]() .I Love Nigeria till I die! ![]() |
Right from Checking your luggage to the point of boarding,someone will say give something now,do weekend for us but fo real,I only gave because I didnt want to be delayed,and I didnt want to carry naira into the country.I wonder what the Bleep they are shouting about in servicom!Crazy bunch of indolent personnel who I cant really blame but its just the wack up system in 9ja courtsy of our Owanbe leaders who are so selfish and self conceited. !When I go back to Nigeria next year, I will be prepared for them ![]() |
@Poster! I can see that the thread is tilting towards sex only!Is that the only secret a person can have,nairaland and its secret telling ![]() Rebellious:Ododo Oro! Word! ![]() |
IncaGold:ohhh really! Thought he had some useful information I can learn from ni,no wahala,wish him all the best in his business. @Incagold! I hOpe you are not Vicjustice? Just asking? |
jennykadry:Jenny,Jenny,Jenny ooooo!Una no go kill person with hunger for hia ooooo( for food only) ![]() I miss the mama put joints, wey person go enter,chop correct amala with gbegiri soup and different assorted meat! ![]() omega25red:Nigerians abroad can be funny at times,so I ignore them too when I see them ,too much suspicions |
@Danedrol! The link aint working now? debouy:What do you want to know about it ? |
LadyT:The Jesus aspect I agree but the cold shower one I no go do oooo jennykadry:Achoro m Jisos! , I try small abi?chika98:Dalu ooooo,at least someone's security antena is also up,no be only mine own! ![]() |
savanaha:Ouch,so sorry! ![]() |
oh i dey think say d maga don catch u too ni, d bobo fit dey one cafe for Ikeja dey do all hin runs,mak d girl wey go enter in hand dey sharp sha ,mak she drain am well! ![]() |
Ohhhh,una think say ds thingy dey real ok! |
@Panti21! A ti ri!Go and start cediland and see if Liberians will patronize it silly shit! ![]() |
@santi21 see students wey dey teach hin teacher!Spell Check my footl!i dey show you 9ja english,you are shouting abi u want make I teach u some @Jenny! Ignore this Onyeara jooo! ![]() |
Siena:@Siena & Jenny! So sorry hennnnn! ![]() |
jennykadry:Ok,siddon there,dey laugh like jenny ![]() LadyT se u don hear me ![]() |
@Jenny! Se u see wetin i dey yarn,see d girl no even know the difference between girl and boy,at least u can see the sex of each poster by their id,hunnn,I can imagine ow daft she will be,na eveybody be girl even wen u are nt !Well, I am leaving her since she has decided not to stay in class tonite ![]() |
jennykadry:Mo ti gbo e jare oo!I wan see if my teaching experience still dey kampe ni ooo, I kno she is a toddler !I wan see if I still get the skills and may be I can help her remember her root and be grateful to God for where she is today rather than misyearning!so mo pe aye yii le!mak den no go harass now?shey u get ![]() |
@Sean? Bank ki wo ni jero e nlo?Ta lo ntan? ******shior kelebe******,iwo omode yii wey u suppose dey read your book abi mak u go sittdon for kitchen dey take cooking lessons.! Anu ofia! ![]() |

No let me down, because i'll be sending lots of people your way (not privately, strictly on the forum). I'm very bored and the bart simpson in me wants to be unleashed. Wetin I go do?
,onye ofe nmanu ka gi

