Ukaface's Posts
Nairaland Forum › Ukaface's Profile › Ukaface's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 215 pages)
I just dey look the questions like say I no go secondary school. |
Your pikin talk say he wan be programmer?? In Africa, parents feel they own everything about you, even your hobbies just cos they gave birth to you. Issokay |
Hassanmaye:so because of green card,Nigerian girls are useless Abi? Issokay Then whatever you see whilst dating an oyibo, take it. |
camri:64, with 15 abortions ![]() |
The whole write up confuse me sef |
I love it Small, portable and beautiful |
I thought it's a normal thing to say ' Nigerian girls are useless'. You leave Naija girls go meet oyibo, now you are disgusted. |
Mtcheeeeww In this 2021 you still dey do,' you did not pick my call,I will not pick your call' You for don mature pass this level Na,that's how secondary school children use to behave Why didn't you pick when she called, then as a mature guy ask ' I called earlier, whatsup,why didn't you pick?' Fight dey hungry you sha |
Realist1:oh geez Chill Is this really the lyrics? |
Pizzzzzzzzza please |
Abyounghammed:but you suggested the visit, right? She agreed, so na.she go still pay tfare. If you don't want to release t fare, kukuma no tell am to visit you. so the tfare you're giving her is sex money?? Y'all be encouraging prostitution codedly. |
You're part of the 5% guys in Nigeria that have sense.... Tell them,let them hear . |
Did they gum your life and her life together? Why can't you end the.relationship? Abi Na jazz?? |
You sure say no be disease ![]() |
![]() Nawa oooo You must be kidding |
I guess he has changed though Those ain't his recent pictures |
Don't mind them o.p You're handsome jare Nothing do you Just get money,go gym...walahi girls go die ontop your matter |
Abeg how much is passport renewal in Lagos?? |
ojukwu come and see o ����All these one are high on cow s.hit. Is now they want their country....lmao They have tire to dey mingle with Hausas.... shameless set of people. We die here together..... Tinubu for 2023 ![]() |
Pastorjohn2:better go dey think about your own life Mr judge |
Chai See them All these Naija guys are filled with hate shaaaa See them abusing omolomo,if them dash them this girl Na so them go do like mumu,their prick go respond one time....mtcheeeeww,awon oloshi. Some will still masturbate ontop her picture...mtcheeew, hypocritical beings. |
Them no dey tell person again Enjoy your life When you see the result, you'll definitely have to accept it. |
Nawa o But most of y'all ooze stupidity with your comments. No form of sympathy or empathy sef... Busy castigating the o.p on top English,what can't you comprehend in what he typed? Na so una brain slow too All these Nigerians adding annoyance to what someone is already facing. And one beans said,as she no get phone and I d people don tidy am,are you stupid? Not everyone has a phone and i.d,my mama get phone but she no dey use am comot( despite how I've screamed multiple times at her to always go with her phone) A pregnant woman died,and y'all are acting like zombies. But o.p una for try move her to the nearest hospital. I'm sure some stupid hospitals will want to refuse her. God! This country is rubbish. You did your best Biko,I hope she gets identified. Una need to change una mindset once in a while. May her soul and the soul of the unborn continue to rest in peace. Quick reminder: y'all should try dey do check up. High blood pressure and blood sugar ain't friendly atall. Pregnant women please dey go antenatal Biko,for your sake and child's sake. |
That creature Na okporoko naa |
iswallker:you measure her education with English language? A foreign language? |
Be like say Na boys them don dey born Wella now Abeg o,make una keep borning boys..... |
*singing* I no come this life to suffer... Who no like enjoyment,if money dey for pocket........ |
Assuming I get money now,I for buy am. Make I dey use my kpalasa jejely |
How is she the most beautiful Nollywood actress?? |
MVLOX:me too The title Na: The twins and I. |
His pocket naaa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 215 pages)


