Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,007 members, 7,828,537 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 11:09 AM

Is it possible to marry without loving? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Is it possible to marry without loving? (8088 Views)

Is It Possible To Really Last Long During Sex Without Drugs And Sprays? / How Do I Tell Her I Can't Marry Without Hurting Her..? / Is It Possible To Use Finger To Dis-virgin A Girl? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 6:45pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

All this your oyibo yarns ehn guy
brother micheesy
Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 6:46pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
parents ke? Oyin..didi my dad toast my mom b4 she agree oo.their time was no more different than how it is today.the only difference is we have Facebook and android phone but their time na dat phone wey dey get circular dial dem dey usecheesy. Maybe if u talking about the jaja of opobo days then i might agree with u dat dem dey arrange women give to men.
Hahahaha, na same thing we dey talk. E get one doctor wey no fit toast babe. Na him friends arrange one girl wey old pass am give am. Them still dey marry.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 6:47pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
brother micheesy

You go soon discourge me go into oyibo hands no worry
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 6:48pm On Dec 18, 2017
Dimples129:

I've never seen you talk soo much sense shocked
I thought you were on nl for jokes grin
Oh now u knowgringrin
Sorry I forget to tag yougrin
Oya tell us your on part base on the question op asked
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 6:50pm On Dec 18, 2017
shaybebaby:

I have nothing further to add. You entered my brain, rummaged round and expressed my thoughts better than I could have. kiss

Ok ooo,

By the way how u doing na?grin
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 6:52pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

Bros sofri dey lie o. Haba ! Where you there when your dad toasted your mum ?
see guy me and my dad we dey relate like equals.i dey always ask am questions.even this issue of slayqueens when i bring up the issue to am im be no understand wetin i mean but when i explain d thing he come tell me dat during their time as youths there were slayqueens as well.he even tell me the story of one advanced man wey he know dat dey train one young girl for teacher training school with the promise that the girl go marry the man.as soon as the girl graduate na one university graduate the girl run go marry.he say when the old man got to know about it he almost collapsed.so all these things wey dey happen for our time also happened in their era as youths.

1 Like

Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 6:53pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
see guy me and my dad we dey relate like equals.i dey always ask am questions.even this issue of slayqueens when i bring up the issue to am im be no understand wetin i mean but when i explain d thing he come tell me dat during their time as youths there were slayqueens as well.he even tell me the story of one advanced man wey he know dat dey train one young girl for teacher training school with the promise that the girl go marry the man.as soon as the girl graduate na one university graduate the girl run go marry.he say when the old man got to know about it he almost collapsed.so all these things wey dey happen for our time also happened in their era as youths.

Lol @ the old man almost collapsed. You no go kill me. It seems relationships here are complicated. Abeg, i go join the marry white gang abeg.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 6:56pm On Dec 18, 2017
Oyindidi:
Hahahaha, na same thing we dey talk. E get one doctor wey no fit toast babe. Na him friends arrange one girl wey old pass am give am. Them still dey marry.
these days sef many ladies no jus dey wait for man to toast dem..if dem fancy the guy and dem notice say d guy dey shy dem go give d guy plenty greenlight dat even if na novice he will code.a medical doctor na a big catch for most babes so dis doctor own wey u yarn me is quite strange.anyway those im friends are not good friends for linking him up with a woman wey too old pass am.
Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 7:00pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
these days sef many ladies no jus dey wait for man to toast dem..if dem fancy the guy and dem notice say d guy dey shy dem go give d guy plenty greenlight dat even if na novice he will code.a medical doctor na a big catch for most babes so dis doctor own wey u yarn me is quite strange.anyway those im friends are not good friends for linking him up with a woman wey too old pass am.
Even greenlight no work for this doctor. Na him elder bros wife dey gist me. All him siblings dey vex for person wey connect them. The lady be like him senior sister. So forgetgrin people dey marry without love
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:00pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

Lol @ the old man almost collapsed. You no go kill me. It seems relationships here are complicated. Abeg, i go join the marry white gang abeg.
abeg no go marry old ugly oyibo grand mama oo..if u do i go disown ucheesy.if u must marry whitey i must expect u to be with one like Eva Mendez,sarah palin or Piper Perabo cheesy.Eva Mendez for a white woman get phat ukwu..all thanks to her Latin bloodcheesy.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:01pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
abeg no go marry old ugly oyibo grand mama oo..if u do i go disown ucheesy.if u must marry whitey i must expect u to be with one like Eva Mendez,sarah palin or Piper Perabo cheesy.Eva Mendez for a white woman get phat ukwu..all thanks to her Latin bloodcheesy.

I don't like latino oh. I don't really like fair lady self. I like them slim, dark, sweet, sensual, cute, sexy,what more can i say bro? Na young chick nah
Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 7:02pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
abeg no go marry old ugly oyibo grand mama oo..if u do i go disown ucheesy.if u must marry whitey i must expect u to be with one like Eva Mendez,sarah palin or Piper Perabo cheesy.Eva Mendez for a white woman get phat ukwu..all thanks to her Latin bloodcheesy.
Let 2018 no pass. I want see your pre wedding pix
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:03pm On Dec 18, 2017
Oyindidi:
Even greenlight no work for this doctor. Na him elder bros wife dey gist me. All him siblings dey vex for person wey connect them. The lady be like him senior sister. So forgetgrin people dey marry without love
hmm na waoh..as d guy shy so how he wan take do za oza room business?cheesy
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:03pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
hmm na waoh..as d guy shy so how he wan take do za oza room business?cheesy

Na wa. your way ehn
Re: Is it possible to marry without loving? by Oyindidi(f): 7:03pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
hmm na waoh..as d guy shy so how he wan take do za oza room business?cheesy
Na every year him dey give her belle grin
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:06pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

I don't like latino oh. I don't really like fair lady self. I like them slim, dark, sweet, sensual, cute, sexy,what more can i say bro? Na young chick nah
latinas are mostly not fair..dem dey quick dey brown in complexion with very dark hair and their figure dey be like black woman own.why would u want to pass dat off?...na wa for ucheesy
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:07pm On Dec 18, 2017

If i'm to marry a white chick, na the full blooded white i fit marry, i can't marry anything less than full blooded white, like the chick wey act along Michael Scofield for prison break. Na that one dem dey call white, the rest na no go area. I no fit marry chick wey no clean oh
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:07pm On Dec 18, 2017
Oyindidi:
Na every year him dey give her belle grin
no matter how a man take shy..wen it comes to za oza room he becomes a changed creaturecheesycheesy
Re: Is it possible to marry without loving? by shaybebaby(f): 7:09pm On Dec 18, 2017
Martin0:

Ok ooo,

By the way how u doing na?grin
Feeling lazy. I have been all day.. Managed to go running though so I dis something atleast.

How about you? Seems like you've had a busy day.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:13pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

If i'm to marry a white chick, na the full blooded white i fit marry, i can't marry anything less than full blooded white, like the chick wey act along Michael Scofield for prison break. Na that one dem dey call white, the rest na no go area. I no fit marry chick wey no clean oh
oh that Michael scofield babe for prison brake..i don forget her name sefcheesy.so u like very slim babes like Martin0 cheesy.well one thing u should know be say oyibo skin no dey always agree with our type of hot African sun.if na pure white babe u carry come here this our sun go finish her skin.na only the brownskin chicks fit adapt to our harsh weather cheesy.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:21pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

You go soon discourge me go into oyibo hands no worry
e get one Ukrainian babe wey i dey follow her blog for Facebook.she sabi speak broken die and she dey always write about naija.the babe love everything about naija and she's into black guys.fine gehl in her late 20s and she no overweight.but one thing about her is that she dey always carry trouble like warri girl and the naija guys wey she dey date always dey run from her...from wetin i dey read on her blogs.
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 7:21pm On Dec 18, 2017
shaybebaby:

Feeling lazy. I have been all day.. Managed to go running though so I dis something atleast.

Maybe agbalagbi time don dey come I guessgringrin hope say my guy is bouncing hard for christmass oogrin

How about you? Seems like you've had a busy day.
.

Yeah I amgrin this december is purposely to round up with everything I got on ground so I can go home by January!
Re: Is it possible to marry without loving? by shaybebaby(f): 7:22pm On Dec 18, 2017
Martin0:
.

Yeah I amgrin this december is purposely to round up with everything I got on ground so I can go home by January!

Where's home?
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 7:22pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
e get one Ukrainian babe wey i dey follow her blog for Facebook.she sabi speak broken die and she dey always write about naija.the babe love everything about naija and she's into black guys.fine gehl in her late 20s and she no overweight.but one thing about her is that she dey always carry trouble like warri girl and the naija guys wey she dey date always dey run from her...from wetin i dey read on her blogs.

U sure say nor be scammer u dey follow sogrin
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:24pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
oh that Michael scofield babe for prison brake..i don forget her name sefcheesy.so u like very slim babes like Martin0 cheesy.well one thing u should know be say oyibo skin no dey always agree with our type of hot African sun.if na pure white babe u carry come here this our sun go finish her skin.na only the brownskin chicks fit adapt to our harsh weather cheesy.

Her name, Sarah Tancredi. She make sense bro. I'm more about the character of a woman, than any other thing i can look away from her flaws, i just need peace my brother....Naija chicks all the way, but we need the ones with less or no drama. I no get any intention of ever hitting my wife, never. So i rather go for whom i can tolerate,many of these babes get issues but they live in denial. If a Nigerian chick goes abroad, it gives them better orientation, they are not disoriented, maybe the mdeia,movies etc dey affect their mind, na only God know for them
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:24pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
e get one Ukrainian babe wey i dey follow her blog for Facebook.she sabi speak broken die and she dey always write about naija.the babe love everything about naija and she's into black guys.fine gehl in her late 20s and she no overweight.but one thing about her is that she dey always carry trouble like warri girl and the naija guys wey she dey date always dey run from her...from wetin i dey read on her blogs.

Me no like babes wey dey too quarrelsome abeg. There are calm ladies, i'll hook up with those ones? If i go do whitey, it has to be strictly American, British, Canadian or Australian, the young cute, intelligent ones. NaUnless i meet a Nigerian chick that will sweep me off my feet.
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:27pm On Dec 18, 2017
Martin0:

U sure say nor be scammer u dey follow sogrin
not at all.she's fond of releasing her video blogs on a regular basis. The babe dey speak pidgin English wella.scammers their own na to send u nude pix dey ask u for moneycheesy.
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 7:27pm On Dec 18, 2017
shaybebaby:
Where's home?
My home town na,(Anambra state)

Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 7:28pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
oh that Michael scofield babe for prison brake..i don forget her name sefcheesy.so u like very slim babes like Martin0 cheesy.well one thing u should know be say oyibo skin no dey always agree with our type of hot African sun.if na pure white babe u carry come here this our sun go finish her skin.na only the brownskin chicks fit adapt to our harsh weather cheesy.

U don come to dey open my Nyansh abigrin
Continue
Re: Is it possible to marry without loving? by Martin0(m): 7:30pm On Dec 18, 2017
lefulefu:
not at all.she's fond of releasing her video blogs on a regular basis. The babe dey speak pidgin English wella.scammers their own na to send u nude pix dey ask u for moneycheesy.

Eh eh ok ooo,so how she con take learn our language? Abi she don dat naija guy's before?

gringrin
Re: Is it possible to marry without loving? by Nobody: 7:30pm On Dec 18, 2017
Jupxter:

Me no like babes wey dey too quarrelsome abeg. There are calm ladies, i'll hook up with those ones? If i go do whitey, it has to be strictly American, British, Canadian or Australian, the young cute, intelligent ones. NaUnless i meet a Nigerian chick that will sweep me off my feet.
haha and she be strong feminist too oocheesy.say she prefer men wey go dey cook for hercheesy.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

My Experience With GH Ashewo / Lady With Big Butts Demonstrates How To Receive D0ggy Without Hurting The Man / He Brought Home Another Girl After His Wife Traveled For Xmas (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.