2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 41 pages)
ehe shud be jailed. you can never try this in u.s.a dem go give you better fine. as for the sexual predator. he wud be severely dealth with. buh wa8 o..if naso uk be.. all those local self contain for ikorodu. as we don recent reach. ppl still dey use old tv stand and big head big back desktop tv. dirty tiles and cheap wall paint wtf. e mean say if uk citizens come naija begin see plasma...led..smart tv..dem go denounce dem citizenship be that. |
women ..girls and the so called social media army freaks..in short wtf are girls doing in sambisa with ak 47 and shiiiy. we xo xo backward in defence. den b4 u know it.u wud hear that soldier brutalized a civilian because he was listening to radio biafra |
oh bobs. d guy ogunmeh don dey bwckfire2. b4 u know it he will run mad and start running the streets naked. dem don nack am apako |
hmmmm |
abegi. who be burna boi. imagine one song he jis day shout baby yay baby yay baby yay baby yay. abegi dis guy is last |
i need dollar to be 700 to naira. abeg.. |
wen am looking tor 10k dolls like kilode. i go cum sidon dey watch fake asses speaking in phonetics and living a fake life on camera. like wtf. even in this fucking recession stupid ass bleeps still running senseless and bastardized illicit stupid sexuall predator big brother shiit. by now this shiiiy shud be scraped. we really are the most stupif persons on earth then wen they come put stupid asses wud start feeling fly like wtf we on the same soil bro drinking the same water and i had so much fuking freedom than u gays anf lesbs fhuck u guys. so immoral amd shiiiit. them i go see them for church dey pray like say jesus dey come yesterday. abegi fools |
abegi. the show is as useless as nysc |
cele with ogunmeh be like petrol and car |
we are too backward. i address my father by his name. wtf. how can i bow down to greet who. i bow to no man |
baba freeze geh acct for nairaland. lovat: |
bloody atheist baba Go to hell |
so your own na to dey enta bank they observe. no make dem go label u as informant to bank robbery..kidnaps.. jus imagine d shiiit u wrote |
all these acube sneakers. chinco copy |
between beema ..benz or bentley. i no sabi wich one rugged pass and its accident proof. i no say if 2 say men na honda or toyota geh dis kind accident. them go give up. he must have been on 160 in the express. looks like a somersault either busted tyre...ditch . in drugs. making call while driving playing game on phone while doing 180 on the freeway if you do not drive a toyota cruise. pathfinder 4 runner g wagon i mean basically off road trucks mai guy kukuma dey on 80 to 100 speedlimit cause those saloon cars skid off the road easily men. |
thst was when nollywood were still making movies. no be all these nre useless village palace king anf queen inside one mansion and start shouting guards guards.den it will onlybbe palace..gateman..queen king and some staged elders. or those useless city movies wey no dey geh pass one or two scenes. the office is always empty with no colleagues or empty bar.not a single soul in it or empty club..restaurant and all contracts..business transaction..documents snf oyher shiits..na only mouth them dey use talk am. or those opo movies such as bold 5 babes. now another stupid movie such as mmm why has now been launched. nollywood remains backward |
kill the soldier stab him stab hia legs hands mouth dick. ass how dare u beat an unarmed civilian den wen it comes to boko haram una go dey run 4shelter. i don beat one soldier b4. i almost killed him b4 im boyz come i don travel enta abj dem go dey do commando style wit civilians dey do like say dem fit carry highlander s.u.v wit one hand bastards may boko haram continue to kill all soldiers. bastards. i hate them all bastard. we need to challenge this bastards n stab them quick. irs 2017 n we going hard |
yahoo dating legir buh he don go tie am down wit ogunmeh |
baba my phone axreen big n na touch. i cant b stressing myself to erase n correct i type wt o e hand 2plus2: |
ozwor ppl trump don enta the white aous no going back. i kukuma know am say such things luke dis. i mean who flogs a dead horse. basicallybi won im the new president of the usa and theres nothing anyone can do bout me. u think i do. yea whateva.. fight jump into the sea do we have those ..yea go hug a transformer walk into a lions den im the new world leader and im here to stay.
|
dis kind ton don hapylun 2me b4 i dey go warri. enta muyi line b4 uselu. wen we reach warri express naso brake failure. oh bobs na trailer we dey see so o. me no kukuma shake naso d guy man swerve go left.alas ee go hit tree. tree gree uproot. men naso o come down. go quarry driva say wetin dey sup. d mumu dey quote years of experience for me say he be expert driver. i just smh na baba God |
lol mai guy i no really gif a fhuck bro. dessz: |
ok na sliced u wan hear. na pidgin i dey write my gai. shuuo nawa om dessz: |
baba apply na pidgin na. e mean add or use na shuuo i be legit chef curvilicious: |
i said it. it wont be more than s.a.r.s they always lookin 4 yahoo guys. according to them and i quote. Some students living in the area told our correspondent that the policemen came to the football pitch and started shouting Yahoo boys, Yahoo boys and thereafter opened fire on the students. its only sars dat run away fromnthe real armed robbers..kidnappers and militants. but wud be doing commando style when it comes to chasing and attacking unarmed persons who dey believe every young man isay yahoo boi. its only s.a.r.s dat wear plain cloth uniforms. |
baba dis way too complex. na normal to fry your oil on low heat....apply curry and stir till its greenish....add your cooked meat water which consits of salt..curry and other ingredients....then apply rice..sliced aboki meshai raw pepper...apply onions..magibcubes or knor....add salt..alow it cook till its close to 15mins..then slize yur carrot to cube size...canned beans. canned maize ..and other fried rice ingredients...add abt 9mins to when rice is almost ready.stir and lastly fry your soft chicken and cubed plantain ..baba den down it with cold bottled coke under ac and watching better movies in HD. na street wee day. why stress your self to cook 30mins meal with all your long format. how many ppl geh oven. e no favor me make i cook am easy style dan to dey follow your instructions. na party i dey cook for. for this recession i go dey stress myself. abegi if you come on here and start writing all those copy and paste format say teaspoon this grill that. how many ppl dey use grill for here abi dem tell u say nepa half bulb current of 20mins fit power water pump talk more of grill and oven. mai friend
|
do you mean you are now a terrorist. men...dss go pick u up tomorrow.go join dem kanu for court case YorubaMuslim202: |
afonja uku and pekus jesus dem smell like rotten liquid eggs. fhuck dem no dey baff well. na so so bleach bleach. wtf |
and man u wept profusely |
who gives a fhuc abt this ugly ass wannabez. fucking ho pregnant shiit
|
apc. change. usa im the latest in town and 4sho.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 41 pages)
[/color]