2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 41 pages)
baba mem go run go upgrade. babalawo dey always get antidote dah one sure. wen dem fire stun gun on them. baba no level. dem go still dey even come beat all the police join sef. Nma27: |
baba if dem go by mistake give coti stun gun its either men do odeshi for stun gun Nma27: |
oph noooooo who do this thing wey dey make dem dey day. my maye has ran away with my 8k dollars. help me |
see his room inay dirty mini flat..share toilet corner all these fake rubber palm slippers guys. wtf. u dey drink adulterated moet. etf. when men dey break ace of spades. u dey dia dey drink moet wey u tif frm yur uncle side. why do ugly guys date ugly girls. well 80percent of naija gurls are ugly. jus dey use make up dey deceive us. broke ass guy. u r how old again n u come here to display your stupidity..immorality....and fornication and shiiit. fuc u broke ass 100$ every 9months maye boi. afonjas been xo xo stupid men. na dem dey always post ugly pix. ugly set of pipol
|
we shud vote buhari out no more freedom. u say dis dss comes afta u. sss |
one thing i like abt whitey. no matter what. them must always pay the real maye. he lost almost 4k and now reward of 2k awaits any one. most wantded opo on the loose now |
see wetin british don cause now. to the british.everything na bloody. bloody rat..bloody idiot..bloody fool. while in naija.once we are angry..the first word to use is always bastard. why na men
|
baba 30mins. i no dey wind down fully on a.c no time for tungban tungban. yemi alade. nkechi jolof.. u put am 4 ma soup . i no u gbadun my beans. |
u go marry opo |
the last time. it was lead city students drunk and were doing 130 from mokola to 411 dah year. they all died on the spot. now its ring road.. why go and drink to stupor and still enter road..why una no jus wa8 4d club till day break or kukuma lodge for hotel. when death has been marked for u. u wud always be in a hurry on wheels. na even nissan maxima sef. if to say na beema or benz ...impact for no to bad. but r.i.p wtf. |
abegi suleiman wey be say if in day tslk he go dey boast den yhe stupid choir go come say sing amen...hallelujah dem dey always use amen dey sing always. no go dey show yur sef. we know say most pastors dey use ogunmeh. no go make Dem spray u with bullet o. dsss dem geh history for accidental discharge |
late da grin sang if ai die make u no cry 4me. weeks later..he died in auto crash. now a sane man says he wishes and has confirmed he will go to hell. wat if at the end of the day.he come go land for frying pan..na im dem come use am mix with egg and tomatoes..dey turn am inside frying pan..come chop am enter the belylly. abi dos guy do ogunmeh for music. e fir be say men he don go break the rules of the ogunmeh.. and we all know wat that means. its either he runs mad or dies mysteriously |
nobody go recognize am besides the pic no clear and nobody gives a Bleep new ways to gh. is stealing another atm card and withdrawal instant. sorry |
alaye. good mornin your highness whi am i who am i omoba respect sir |
some ppl dey try 2geh money likevme buh dia money no rich bad badoo baddest my money madest ai cover magazine i cover magazine. ak 47
|
u dey bleach o u dey bleach. yellow fever nko |
i dey buy matrix n camry 2.4 sport edition so |
out role in africa remains old refusing to relinquish power massive corruption massive embezzlement imagine ibori tif small owo he enta uk now jammeh don do the worst. he wud af emptied gambia treasury acct . |
mmm absconded now the only new format wey men dey use chop to gh is to also abscond with someone else's money by offering them mouth watering promises on a get your moneyback 30days guarantee level in this part of the world ..our reaction to gullibility is very much stronger than 2.1.2 pef. oh bobs .. you mean clean 800k jus like dah. men
|
4am to drop the originals e mean ssy eids d guy don give up commit suicide or over frustrated due to mmm crash |
look u Godforsaken slowpoke. enuf of dis if u got a car selling 4 shiit amount u no sabi whr dem aboki dey sell car or u no dey see where csr dealers ..sellers 4yur hood. if u copy amd paste thid format again HarkymTheOracle:
|
no come beg us when kidney fail i o. cause all of us wud be like..timaya really
|
is it that he domiciled the money direct to his acct or na boiz set am up. i think say dem dey run aboki accts. he 4 jus transfer the owo go bitcoins na. mumu |
jesu. indian ogunmeh na confirm evil spirit o. jesu |
benin city coti dey tire person. if u dress clean..dem go stop u begin ask if u af heard of internet scam. if u keep beards..same thing. dredlock...ahhh u be ugbu for igbo. it u geh hard face....na confra guy no identification on u...u be omila. if u dey use 2 phone or 4sims..dual phones... ahh u be militant...kidnapper.. if u dey drive flashy car.. its eida u r a 19 boi..or a drug baron.. buh seriously...dats wat edo state is filled with. come ring road..ekewan road...g.r.a......maingate..ugbowo naso stop and ask questions. o bobs me no dey carry phone come out o. i softly dey with my torchlight nokia. no time to dey ansa stypid af u heard of internet scam questions bro. can we check your phone isshh..i don wise fhuck the pow pow |
abegi. even if she is guilty as charged we all know those who got power and connects only be fined a low ass amount.maybe 60k. fhuck d judiciary fhuck everyone. an average nigerian is a scammer. either online or offline |
men wtf. fhuck dis crsck head illeterate son ofay bich . wtf.u in school n csnt speak concrete eng. etf. is thisbsome street ..road side lecture of wat |
i mite move bac to glo once my sub ends. my 6gig doesnt last 3days on airtel. but baba forget na smile speed o. airtel stil rocks but don dey cast. i dey find unlimited data..maybe 5terabytes of data monthyl for 8k..who can offer me |
guy man use am do shopping. all those 30k to collect 50k na scam creamylicious: |
abegi edited report sheet. something all these cyber cafe..i want to buy ticket,time cafe boiz can do in 5mins |
ogbeni. oju titi lajowa. every naija got his or her own local format |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 41 pages)
